Youngreezy's Posts
Nairaland Forum › Youngreezy's Profile › Youngreezy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 45 pages)
Kaiair:you dey mad lol,I be rugged pH Manchu,and trust me we no dey simp like that for here abeg |
Waper2:you be confam he-goat.....see pick up line na because of toto....... |
Nonexisting:so how you wan take Bleep dem in the first place without dem liking you?I wan learn abeg because all these girls,e be like say if you no preach love,no toto for you |
Lmao,werey think say as she carry belle for the guy,the guy go automatically turn father of all nations... women na funny set of people Sha ooo,wetin concern the guy and the other bastards Wey you born?dem no get papa?abegiiii leave that nigga alone,em don swallow one card of red pill |
Lol |
Hello tueh tueh!!!!!! Otun ti zee oooooo,na so e dey start ooo,devil and your village people don Siddon for vawulence headquarters dey reason ya matter,abeg to avoid "man bathed with acid by girlfriend for sleeping with her sister,avoid the bitch!!!!! |
See rotten toto chei!!!!!.....Lok well now the idiot follow dey broke shame niggas Wey dey try hustle dey buy phone by their self...broke entitled bitches/leeches forming queens/feminist online |
V |
rhymesnoni:jeez!!! Your speech reek of so much hatred for the guy...take a chill pill bro!! No dey do like say na only you dey watch Napoli math abeg...how you take know say em never ripe for premier league?when you never try am?the way una dey hype this premier league eh, person go think say na another thing.... league Wey Salah dey take do ye ye, league Wey aubameyang Wey from smelling Dortmund come carry highest goal scorer.... Nigerian third highest goal scorer in just how many matches?the guy good abeg no cap |
F |
I just dey laff,na em be say girls no go dey for Nigeria be that na,my guy na doctor and I dey always go visit am,the number of girls Wey dey come for abortion in a day fit make you � |
Dem say PO no be threat,say na online em get power yet every day em news dey pepper some he/she goats for nairaland |
President Buhari |
buhari go don dey masturbate with this news,em plan of killing Igbo people don dey occur....dem force ebubeagu upon Igbo people throat,dem spoil esn name so that their beloved terrorist ebubeagu go fit operate.....Na govt dey behind killings for east no cap... |
see as thread dry because 98percent of them Na prostitution dem dey do,no sense of hustle or business sense just Bleep plenty dicks and make easy and free money...of o say all men decide to marry women of their level and standards eh,so many women for die single |
LincolnOnyeabor:una don dey hail am now,i remember wen em win player of the month,same Nigerians dey shout say Na wayo say him Na overrated player even wen em and ikpeba get small issue,na so dem dayvem Na overrated player without respect but the boy still dey shame dem..... |
Fairmedia:HAHAHAHAHAH laff wan kill me,you?oboy nairaland don make una go dey una papa house dey run mouth like women.....guy drop your WhatsApp number make I just see your face,forget location or better still,where you dey stay?but most importantly just drop your number make I see only your face if your weight reach.... |
Fairmedia:how una dey reason?he is a celebrity,all celebrities both the hardest gangsters work with security so this your opinion no count...but in terms of Street hardness,if you know any hardman wey you get,go call am make em go try burna boy den you go no say him get men too |
dfrost:tah! common close your mouth,so you know say nobody be mountain you come dey talk like say the people wey go come for am Na God...dey use "any of us fit fall"stale line... |
BabaIbo:EOD for your pocket....make the wrong place/location go try burna boy,dem too go collect |
Hedonini:paddy man go sleep you no get sense,you just dey use big English dey cover your stupidity,i don cap you Wetin I wan cap you....even Mr 2kay wey be confirm waterside boy collect major from the same burna boy and nothing happen you dey here yarn nonsense...think say to get that kain position for axemen Na beans?dey her dey talk make em mess with the wrong people?make the wrong people mess with ma Na make we see that wrong person wey we never see before for streets |
BabaIbo:senior man for the streets dem no dey reason am like that,"Na for em pocket"no be Wetin men wan hear ooo,spies Na part of the game bro,even boko Haram wey be confirmed killers and terrorists dey work with spies talk less of burna boy... If no dey justify Wetin burna boy do,but Na all these online warriors wey dey talk nonsense,burna boy Na confam axe man so wether him Na online gangster or not,em dey covered so no think say you go just go touch am hand men no go find you come....go use your Phone browse make you see Wetin egede men dey do niggas both hone and abroad |
Hedonini:insulting me makes you sound dumber than your mother,we are talking about the streets nigger,and who rules the streets?gangs and criminals AND burna boy belongs to a well known gang in the streets of Africa,and they're still all over the world,asia,europe,etc....you get phone try browse make you see Wetin egede men dey do men all over the world,no be for Dubai we dem machete men kill for hotel?who you think say run am?abi you no see the colors dem fly?....you dey here dey open your gutter mouth dey talk nonsense,you wey be online hardman,go try am Na make we see where you go end up...wether dem send am to look for trouble or not,em Na one of them,if e happen dem go fall out for am..... highest thing be say em go deal with am internally |
Fairmedia:mess with which wrong people?the wrong people no be human being dem be?alaye make una dey calm down abeg make we hear word.... everybody dey shout "street" over hyped street mtcheew....burna Na confam axe man known by all over the world Na YOU think say you go just go touch am go Scot free?I no dey justify Westin em do but no dey talk like say burna boy Na Jew for the street... |
no blame her,sone teachers Na winch ooo |
the he-goat is is silent on everything concerning Nigeria because he's clueless and a pure dullard.... |
naijaman2225:you dey mind those he-goats?dem take the man silence for stupidity not knowing say him na very wise man just as dem curse zelensky say na clown,today who be the clown now |
Hello tueh tueh!!!!! Wey putin slaves wey dey like masturbate say putin na small god?dem don dare una God oooo make em come do em worst....you think say to be world power for so many years na beans?USA senior russia by far and the world knows this,na just hatred wan kill putin slaves....na only him get nuclear weapons?abegiii |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 45 pages)