Celebrities › Re: Funeral Ceremony Of Don Jazzy's Mother In Lagos (Photos, Video) by youngreezy(m): 1:22pm On Oct 08, 2022 |
nice one |
Family › Re: Rebuttal- Complex Marital Issue Https://www.nairaland.co by youngreezy(m): 5:05pm On Oct 07, 2022*. Modified: 10:47pm On Oct 07, 2022 |
pocohantas: Naso. Una done start.
From Joro to Joro. see wetin you dey talk na,if reverse was the case now,you don rush castrate the man to death,dey run mouth up and down and dem go dey hail you queen poko your head go dey swell.....you dey try wan dey form neutral but last last all of una na the same..... |
|
|
Career › Re: Win $5,000 At The Techpoint Africa Fintech Summit Hackathon by youngreezy(m): 2:47pm On Sep 29, 2022 |
H |
|
Romance › Re: Pretty Laldy Forgives Lover Who Reportedly Abu$ed Her, Claiming He Apologized Wi by youngreezy(m): 8:13pm On Sep 21, 2022 |
I taya for women matter |
Family › Re: Help! My Wife Doesn't Want To See My Best Friend In Our Apartment Again by youngreezy(m): 12:17am On Sep 10, 2022 |
Op,that one na their business oooo,no make women matter make you and your nigga get problem... anybody wey wan gossip,na em cup of tea/coffee, just ignore everybody and dey your lane with strict face, everybody head go correct |
Romance › Re: If Your Friends Are Ashame Of The Man You Married by youngreezy(m): 11:10am On Sep 08, 2022 |
words on marble but they'll never listen,the herd mentality in them no go allow them get sense... once their friends no like their boyfriends/fiance,them go automatically hate the guy |
Romance › Re: #GoldenPenis: Ask TheGidRedpiller All Your Troubling Questions!! (Photos) by youngreezy(m): 11:29am On Sep 07, 2022 |
|
Romance › Re: Chubby And Curve Ladies Are My Weakness by youngreezy(m): 12:12pm On Sep 02, 2022 |
Mumu,sperm wey your mama for flush out,she allow am produce wasted product like you....black useless people always talking rubbish,no thinking capacity,no good reasoning.na why buhari day una be lazy nigerian youth and na why I no dey pity una as these politicians dey suffer una...tueh!!! |
Education › Re: Nigerian Slay Queen Arrives Her Graduation In Expensive Convoy, Wows Colleagues by youngreezy(m): 3:17pm On Sep 01, 2022 |
and nothing go happen because na girl,them go think say na man give am,dem no know say girls don dey bomb on the low...if to say na boy now,dem for tag am yahoo boy,before you know efcc don track am.... |
Politics › Re: Zamfara Approves Death Penalty For Informants, Bandits, Others by youngreezy(m): 6:28am On Aug 17, 2022 |
Una for dey treat dem with kids gloves na,una don tire?spare the rod and spoil the child na better wisdom talk be that....I think say dem say dem be repentant bandits?by the time those niggas kill half of the state una go know say dem no come play |
Crime › Re: EFCC Arrests 7 Suspected Internet Fraudsters In Abuja by youngreezy(m): 5:51am On Aug 17, 2022 |
Make dem catch our politicians wey be the real yahoo boys kwanu......na wa ooo |
Sports › Re: The Best And Worst Of Nigerian Footballers Abroad by youngreezy(m): 10:14am On Aug 16, 2022 |
And you did not add oshimen to the list?I can see that the hatred for oshimen amongst nigerians is glaring, tomorrow dem go say en too he pride |
Romance › Re: Kim Kardashian And Pete Davidson SPLIT! Couple Break Up After Nine Months by youngreezy(m): 10:45am On Aug 06, 2022 |
Unto the next one,if you know you know |
Romance › Re: Woman Calls Out Her Late Friend Ex Husband For Moving On Too Early by youngreezy(m): 12:47pm On Aug 02, 2022 |
Jennyclay: Uhmm... Why are you lying? You're a Lair, Mr Linus, Lie Muhammad.
I remember the thread you're talking about.. It was her "Dad's funeral" and NOT her "husband's funeral". Don't misquote that thread please!
Oga Lion lmao,thats the best you can come up with?her dad really?nigga you funny scatter.....happy new month sha |
Celebrities › Re: Portable 'zazu' Storms The Gym To Lift Heavy Irons, What's Happening? (VIDEO) by youngreezy(m): 12:31pm On Aug 02, 2022 |
this guy dey make people body pepper dem eh chai... |
Romance › Re: Woman Calls Out Her Late Friend Ex Husband For Moving On Too Early by youngreezy(m): 12:27pm On Aug 02, 2022 |
Jennyclay: 5 months is just too early to move on! . YES! he has the right to remarry, but 5 months It's too early if we want to be sincere with ourselves!
Who knows whether the man dog even murdered his wife just to be with another woman sef. all of us dey here when one woman accept marriage proposal from another man on the day of her husband burial,you no talk but table don turn now you begin cry nawa ooooo |
Education › Re: Strike Continues As ASUU NEC Fails To Suspend Action by youngreezy(m): 1:14pm On Aug 01, 2022 |
f |
Celebrities › Re: Judy Austin: Yul Edochie Best Nollywood Director, Second Wife Boasts by youngreezy(m): 4:15pm On Jul 31, 2022 |
Hmmm,how this news go make arsenal win league now?them don dey perform well for pre season their fans toto don dey wet,if season start now.......... |
Romance › Re: MEN!! We Have Lost Another KING To DEATH Because Of A Selfish Wife!! (Photo) by youngreezy(m): 10:25am On Jul 31, 2022 |
Na wa oooo |
Romance › Re: Reason's Why Ikwerre Is Correct Than Igbo. by youngreezy(m): 1:35pm On Jul 29, 2022 |
Patrioticbreed9: Children in igbo
UMUAZI
Children in ikwerre
RUMU NWATA.
Nwata means child.
Ndi igbo over to you
What is azi?
No insult please. stale tribal bigot,you wanting to be a tribal bigot by force makes your mother looks stupid |
Romance › Re: 2 - Deleted by youngreezy(m): 1:38am On Jul 29, 2022 |
TheUndercover: You may disagree with my interpretation of this text conversation but the larger point is that you can lose a negotiation by indicating that you are ready and willing to do things for her, even very mild things. The human mind amplifies emotions to their extreme so even a few small favors can subconsciously make a woman “feel” like you are a beta. You must be constantly present and alert because these shit tests are very subtle.
You may have to suppress your natural altruistic emotions or your beta emotions that push you to do things for people they don’t deserve. Every time a woman complains about a stupid thing, you should ignore it because 1) it’s not your problem, 2) nothing really bad will happen to the woman if you don’t help, 3) even you pretending to care about her stupid complaint shows that you are invested in her, and you’ve already lost the negotiation. Obviously, if something serious happened (like she needs to go to the hospital) you should help. I want to ask,how about dealing with men?does the emotional roller coaster that works with women work with men? |
Politics › Re: Basketball Players Mock Peter Obi, Ask Him To Fire His Advisers (Video) by youngreezy(m): 1:12pm On Jul 26, 2022 |
Wetin happen?make person give me/us the full gist abeg |
Romance › Re: Don't Joke With God Promise..... Pick One And It Will Happen Before 30th Of July by youngreezy(m): 7:54am On Jul 26, 2022 |
3 |
Romance › Re: Heartbroken Man Takes Back Clothing Store He Opened For His Girlfriend (video) by youngreezy(m): 9:29am On Jul 23, 2022 |
|
|
Romance › Re: Hello by youngreezy(m): 11:38am On Jul 20, 2022 |
Chai!!!! Simps keep fucking up na why I no dey ever mercy for dem when these girls dey use dem shine...e get one ediot Wey I know,Wey no dey ever agree say em get money but make em see woman you go see hushpuppy doings.....I carry one street olosho Wey get big ynash Introduce to the ediot and since den I have been enjoying money I didn't work for,na now I know how politicians dey feel,bro free money sweet scatter.....do Intend to stop?hell no!!! I go chop am till em broke or get sense den I jump to the next simp... |
Politics › Re: Osun Election: Peter Obi Reacts To Result, Praises Yusuf Lasun by youngreezy(m): 8:00am On Jul 18, 2022 |
helinues: .
Is Obi kidney us? na for presidential election we go know,no worry |
Romance › Re: How To Revive Sex In A Sexless Marriage by youngreezy(m): 9:28pm On Jul 10, 2022 |
Y |
|