Yuncka's Posts
Nairaland Forum › Yuncka's Profile › Yuncka's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 64 pages)
Uchenna42: Same old joke!!my broda e don tey wey we dey yan dis same mata... India and Chinko wey we start wit don reash puberty, we stil dey wear pampas.....Ghana sef don dey pass us small small. |
@ d fast rate he's addin weight witout height, soon dis little man go become real Paw Paw, or beta still change his name 2 futbol. |
Nawa 4 d two of dem. Homokpekus and killus. |
Our 'lie lie' national anthem. |
Pls where is flavor and d host of guys lookin 4 incredibly sized behind?...... Here's Ur container! |
xager: N 980,063,632,742,536,960wow! How much MtN card is dat? |
The ELEDEs r here again. Too much sunlight has melted some pipls brains. |
Well, I saw dat comin...... Up nxt Tonto dresses as an old man in a movie........ Dis will be a new Trend.... Dey r tired of shavin hair....... .... |
ABIKU! |
Lilimax: How u take know how who dey labour dey open legAfrican Magic. |
Dat pix no dey lyk dance 2 me o..... Luks More lyk forcin a shit out...... |
[quote author=born_to_be_gr8t]This dude is huge,..I wish I was this big,so police will stop harassing me[/quote]guy Ur name go become 'shoot @ sight'.. |
helphelp: Make I lick sweat off my wrist...No way...!!!oya smell Ur nyash. |
REMMEI: That i impregnate someone..me wey i no even get gf..I no get playstation but I dey trash my frends wey get am. |
U guys should b fast wit d manufacturin...... I nid a dozen of d amoured car 4 my poultry business, transporting eggs and young chicks. |
More hygenic dan d ones givin cholera. |
Na women dey spoil dis world o ..... Well, in a short while madam V*g*na will b a fashion of its own while Oga Cli+0r*s will b d only dat will b hidden. |
No offences shaa, but I seriosly dislike (but dnt hate) d FRSC-ish human advert stand of one church lyk dat. |
'MANY WILL COME IN MY NAME' ....... to make money shaa. |
Its either d devil knocked dem on their head or d seat is very comfortable. Den again... D Pastor might b dullin their spirit wit undramatic preachin. Den again... Overnyt kpekus and other nyt related matters can also b d cause. |
I tink say na one particular set of pipl dey do dis kyn crime 4 Naija.......nawa ooo, so dis oda pipl follow sef. Wonders shall neva end o. |
Magic Bishop: Trust me. No straight dude will pretend to be gay for a second.guy dis's on point considerin d fact dat dey will impose BPT...butt penetration test. So whoeva wants 2 claim gay 2 travel out will hav 2 becom gay proper......... Ur name will b made available 2 gay pimps in d Asylum country....no hidin place bro.......end of Ur nyash! |
Bossforeva: Fans Edition, na FUTO guy win am. We no dey carry last. Hoping to see a new mitsubishi pajero at SOSC Building when school resumes.guy U wan mek dem kidnap am or all dose boys corner am dey ask 4 victory fee? O boy dat guy suppose go do plastic surgery. |
kaeyame: Dude! This attitude will make you die b4 your time...bitterness is a fast killerdnt mind dat envios jealousin tablet, his mates r winnin 10million and he's here spillin trash. |
He deserved it, he was d only one searchin in dat water, d others were just admirin d water. |
Nawa ooo[/quote]na so Ur own don reach? |
Nawa ooo[/quote]so na so Ur own don reach? |
Airforce1: "Smellos"o boi dis Ur slang no b here oo. Choi! But U dey mad ooo. |
I pray he doesnt end up lyk d kid in greys anatomy. |
Meooowwwww!! Kudos, soon other celebrities wil start putin on theirs. Tonto will wear rat costume. Muna wil wear dog costume. Eniola badmus will surely wear an elephant costume...... I dnt wana talk abwt GEJ's outfit ooo...... |
[quote author=Baba_Eleko]My Naija boys for garage go drink one carton finish without missing their way home.[/quote]of cos dey wont miss their way home.. Home=grave, I guess. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 64 pages)

