Yuncka's Posts
Nairaland Forum › Yuncka's Profile › Yuncka's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 64 pages)
Now all d roaches in d house listen up, daddy got a backpack 4 U..... Just coporate and put dem on......WTF.......... Dis is Naija o...... D ones wey dey invade my crib 4 nyt na one nation. How many school bag I go com buy 4 dem? Unless U guys go back 2 d drawin board and create a chip dat can be used 2 turn one cockroach into spartacus and den used 2 fyt d odas. 4 now dat invention is a dumb one. |
I tink d attack is in connection wit d said involvement of som Nigerians in kidnap and robbery goin on in d country. |
I will file an internet suit of 6billion GiG against d MOD 4 givin us dis stuff longa dan Psalm 2 read. |
'30 SUSPECTED Boko-haramists'.... Our military no even sure who dem dey kill. |
I wont blame her because if I was in her shoes I wil lyk 2 protect my job. But seriosly we'v had so much plane crash under d administration of dis woman.... Even birds hav started crashin. I realy@missed Kema Chikwe's administration. |
Maybe she tried 2 do som Ton Cruise stunt after seeing 'Mission Imposible (Ghost Protocol).' RIP to her, am may her family b consoled by Allah.... safety and Allahs guidance 2 oda pilgrims. |
Wel am nt suprised, even our solar system is embarkin on strike. |
Well, dats a welcomd development. Na 2 juz gada all dese tortoise wey we get 4 Naija govment, tel dem say we get picnic 4 dia...... I wil den watch dem swim... |
SATURATION! |
Dat gal must surely b a 'Chi' gal.....Oluchi, Nkechi, Chioma, Chizoba, Chialuka, etc. And d guy must b an 'Ab' or 'Ad' boy..... Abdulahi, Abubakar, Abdulsalam, Adebayo, Ademumu, Adekunle,.....etc. Wel, lesson learnt... Bobos, wisen up. Dash d babe Pregnancy if U doubt her. Enof said. |
Oga femi free d lizard, it wants 2 collect autograph na. |
From past xperiencs, I now classify my govment's reports at par wit Da vinci's mystries. Anytym dey report casualty @ small even numba, all I do is 2 add one zero at d back.. Therefore..... I dnt tink its 20, but 200. RIP my fallen brodas and sisters. |
I dont know why NTA stopped showin 'WILLIE WILLIE'(hot cash)... A very powerful clip back den in early 90s...... Now all dey do is show Us PDP dinner, Apga got talent, Npc dance all, Ppa ultimate search... Etc... May d gud lord deliver NTA. |
Am nt too suprised cos d oda day I read of a man dat paints portraits wit his 'dikibo'...... Soon U will hear of a lady who paint cars by squirtin tru her vvvv(.)..bla...bla...bla |
Well, I dnt know who did it. But OBI is a Boy o. |
Wel, wen somone starts using his anus 4 sex, its obvios d brain has been relocated 2 d armpit...... So dis is part of d symptoms of such brain shift and its just d beginin of d end. |
ww.Nsdc........ Dat guy na badt guy, how did he hack into dat Oga @ d top is still buildin? Dat same website wey Oga Shems neva sabi finish. |
I wont hav dis man do my portrait cos by d tym he's tru U wuld hav given him spiritual BJ and no perfume in dis world wil stop Ur face 4rm smellin lyk prick. |
So d spirit involved in dis crash still wants more soul..... Nawa 2 dis greedy spirit o. |
Am suspectin foul play here, why wil dey wait 4 dis Bokoboys 2 strike b4 dey bomb dia camp. Na so dem tel Us say Shekauh don die, who even know d amount of lies dey hav told Us. Medicine after death. |
Well, 4 dose who nid colourful shyte. |
PEJ as d first lady wt all her englishity. |
Am juz happy our God is a merciful good if not alot of peeps will be eatin 4rm dia anus and shytin 4rm dia armpit. |
Taaaa, na 2day? E don tey dey reach one month wey dem start d strike 4 my area. |
Tank Nairaland, if any one demands for food dat has green white green..... Juz giv d person one large fufu flanked by green bitterleaf soup. My babe has bn sayin I shuld buy her green white green food, I no she has cake in mind but I will suprise her wit fufu. Every public holiday is her birthday.. But today is independa day, so 4 once she shuld try and be independent...... Bye bye 2 NePa/PHCN... But man pikin no get lyt o, I wonder wen dem go bring am. Hapi n'd'p'd'n'c! |
Bros dey careful o, U no say winch full 4 our air space and dem no lyk competition.... If I lie ask Oga Dana and Belvi and soso......etc. Dey careful wen U wan land o, U fit mek mistake land enta Bokozone, creak, Kirikiri, Aluu community or even worse.... PEG English Academy. Sussex bro. |
Naija funny movies juz dey loose water rapidly. S.m.H! |
Every fawkin day is 4 d master..... But juz one moda fawkin day is 4 d TIGER! Rip in advance. |
Juz wen I tot ASUU dey strike pass THUNDER, dey calls off d strike...... Watch video live on CNN (cartoon network Naija). |
Juz wen I tot ASUU dey strike pass THUNDER, dey calls off d strike...... Watch video live on CNN (cartoon network Naija). |
Juz wen I tot ASUU dey strike pass THUNDER, dey calls off d strike...... Watch video live on CNN (cartoon network Naija). |
Juz wen I tot ASUU dey strike pass THUNDER, dey calls off d strike...... Watch video live on CNN (cartoon network Naija). |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 64 pages)