Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,663 members, 7,955,398 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:34 AM

Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears (2901 Views)

!! This One Na 4 Dem Guys Wey Won Blow.beta Girls Fit Look !!. REMEMBER TO SHARE / 10 Annoying Habits Guys Develop After You Become Their Girlfriend / I Really Feel For Some Guys Wey Dey Undergo Financial Stress Coz Of Their Babe (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 6:11pm On Sep 21, 2012
honestly speaking na wich type of remote control dem dey use on guys wey dey wash their babe pants.imagine a whole matured bobo go siddon use the same hand wey he dey use chop akpu and fufu dey use am dey wash the smelly pants of im girlfriend.omo u guys wey dey wash una babe pata shame no dey catch una? sad.how una go feel if una dey wash una babe pant for frontage in broad daylight and ur friend wey come visit u come see say na ur girlfriend pants u dey wash.make i jus let u know say if u be guy and u dey guilty of washing your babe pants including the ones wey get patch patch and brown stains for back u no jus get level at alll grin.no be everything wey oyibo ppl dey do na im we go dey imitate them.even sef of recent oyibo men no dey gree wash their wife or girlfriend pata again.

3 Likes

Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 1:09am On Sep 22, 2012
lefulefu: honestly speaking na wich type of remote control dem dey use on guys wey dey wash their babe pants.[size=18pt]imagine a whole matured bobo go siddon use the same hand wey he dey use chop akpu and fufu dey use am dey wash the smelly pants of im girlfriend.[/size]omo u guys wey dey wash una babe pata shame no dey catch una? sad.how una go feel if una dey wash una babe pant for frontage in broad daylight and ur friend wey come visit u come see say na ur girlfriend pants u dey wash.[size=18pt]make i jus let u know say if u be guy and u dey guilty of washing your babe pants including the ones wey get patch patch and brown stains for back u no jus get level at alll[/size] grin.no be everything wey oyibo ppl dey do na im we go dey imitate them.even sef of recent oyibo men no dey gree wash their wife or girlfriend pata again.


grin grin grin grin grin grin grin

loooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooool!
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 1:10am On Sep 22, 2012
leFOOL has killed me tonight! grin
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by seekingtruth(m): 1:11am On Sep 22, 2012
The dirty wey dey enter ur body thru ur prick wen u dey climb ur girl n the dirty wey dey rub ur hands wen u dey wash her parta, na which one bad pass?

1 Like

Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 1:23am On Sep 22, 2012
Hmmm
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 5:35am On Sep 22, 2012
But nothing spoil if she wash ur own abi??! ODE!
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Mynd44: 6:37am On Sep 22, 2012
Nonsense
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 8:48am On Sep 22, 2012
But y does dis lefoollefool like whinning,ranting and sulking over nigerian women,i hope u dont have a mother,sisiter,aunt or any female relation in ur family because d way u and dat mobo like attacking women,its mind blowing
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by cdamsel(f): 8:51am On Sep 22, 2012
lefulefu: even sef of recent oyibo men no dey gree wash their wife or girlfriend pata again.
mumu dats because dey ve washing machines,if ur poor broke a*s could afford 1 y wld u b doing laundry @ all wit ur hands?if u ve notin 2 say,go sleep on top railway line.ID.IOTA

1 Like

Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Mynd44: 8:53am On Sep 22, 2012
cdamsel: mumu dats because dey ve machine machines,if ur poor broke a*s could afford 1 y wld u b doing laundry @ all wit ur hands?if u ve notin 2 say,go sleep on top railway line.ID.IOTA
That was nice
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 9:02am On Sep 22, 2012
cdamsel: mumu dats because dey ve machine machines,if ur poor broke a*s could afford 1 y wld u b doing laundry @ all wit ur hands?if u ve notin 2 say,go sleep on top railway line.ID.IOTA

that ain't nice, he's just voicing his opinion
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by omotola1(m): 9:13am On Sep 22, 2012
@lefulefu. But girls fit wash ur smelling boxers sheh?
U are sick!

1 Like

Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by cdamsel(f): 9:22am On Sep 22, 2012
joeydozzy:

that ain't nice, he's just voicing his opinion
I am sorry by amma ve 2 call u a hypocrite,it was nice wen he voiced his opinion,i voice mine & its nt nice?c'mon na.if u wanna pass judgement pass a fair 1.
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by ikekings(m): 9:23am On Sep 22, 2012
LEFULEFU!!! You no go kill pesin ooo... Hahahahahahahahaha... But guy those girls wey you dey date wey dey wear dirty pant, you no dey try at all.... Na kpako babes you dey date come make i pass you girls wey you go smell there pants, you go just pour for your jeans... Clean babes not kpako tins you dey date...
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Mynd44: 9:23am On Sep 22, 2012
^^
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 9:47am On Sep 22, 2012
cdamsel: I am sorry by amma ve 2 call u a hypocrite,it was nice wen he voiced his opinion,i voice mine & its nt nice?c'mon na.if u wanna pass judgement pass a fair 1.

okay but you should know you didn't have to call him names
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by cdamsel(f): 11:24am On Sep 22, 2012
joeydozzy:

okay but you should know you didn't have to call him names
he called other pple names na,just being fair grin
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Mynd44: 11:45am On Sep 22, 2012
cdamsel: he called other pple names na,just being fair grin
I support you jorh. Carry go
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 11:47am On Sep 22, 2012
cdamsel: he called other pple names na,just being fair grin

okay then he probably deserved it grin
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 12:15pm On Sep 22, 2012
ikekings: LEFULEFU!!! You no go kill pesin ooo... Hahahahahahahahaha... But guy those girls wey you dey date wey dey wear dirty pant, you no dey try at all.... Na kpako babes you dey date come make i pass you girls wey you go smell there pants, you go just pour for your jeans .. Clean babes not kpako tins you dey date...
undecided undecided
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by ikekings(m): 12:21pm On Sep 22, 2012
hornipipe: undecided undecided
Lol... Of course nw...
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 12:38pm On Sep 22, 2012
ikekings: Lol... Of course nw...
so you mean at the sight of your gf panties you begin to cu[m] undecided
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by ikekings(m): 12:41pm On Sep 22, 2012
hornipipe: so you mean at the sight of your gf panties you begin to cu[m] undecided
Lol... The smell... Soooooo romantic...

1 Like

Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Finestchocolaty: 4:08pm On Sep 22, 2012
pls i nid an English translator
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Booty4me: 8:24pm On Sep 22, 2012
@op nothing der even if e get otutu cool
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by wissezy: 10:41pm On Sep 22, 2012
That one is even better. what of guys that are licking the hole?
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by dontador(m): 11:29pm On Sep 22, 2012
wissezy: That one is even better. what of guys that are licking the hole?
What is wrong with it? Once, it is clean and not smelly i will eat it. It's part of sexual climax of a woman.
Answer this question; your gf sucks your stick right?
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 7:17pm On Sep 24, 2012
omotola1: @lefulefu. But girls fit wash ur smelling boxers sheh?
U are sick!
ehen i pay their bride price nah cheesy
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 7:18pm On Sep 24, 2012
kulyie: But y does dis lefoollefool like whinning,ranting and sulking over nigerian women,i hope u dont have a mother,sisiter,aunt or any female relation in ur family because d way u and dat mobo like attacking women,its mind blowing
omo i no get time for ur cambridge gramma ooo sad.if u wan talk make u talk like a man sad
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 7:20pm On Sep 24, 2012
Mynd_44:
I support you jorh. Carry go
make una see this woman wrapper grin
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 7:28pm On Sep 24, 2012
cdamsel: mumu dats because dey ve washing machines,if ur poor broke a*s could afford 1 y wld u b doing laundry @ all wit ur hands?if u ve notin 2 say,go sleep on top railway line.ID.IOTA
abeg cover those ur mosquito legs b4 u dey try insult me jor sad
Re: Guys Wey Dey Wash Their Girlfriend Underwears by Nobody: 5:29pm On Sep 30, 2012
kulyie: But y does dis lefoollefool like whinning,ranting and sulking over nigerian women,i hope u dont have a mother,sisiter,aunt or any female relation in ur family because d way u and dat mobo like attacking women,its mind blowing

hmm i wonder if he is MOFO..hmmm.

(1) (2) (Reply)

6 Golden Rules For Single Ladies!!! / Please, How Do I Help Myself From This Act. / My Girlfriend Is Avoiding Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.