Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,164,292 members, 7,857,164 topics. Date: Tuesday, 11 June 2024 at 12:47 PM

Spare Part Tyre Syndrome - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Spare Part Tyre Syndrome (1187 Views)

A Lady's Response To The Thread On Come To My House Syndrome / My Doings Or The Calabar Girls' Syndrome? / Is Having A "Spare Tyre" Now A Norm For Our Ladies? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 1:27pm On Oct 30, 2012
Yesterday when i go buy things for market na so i jus dey notice say many babes these days dey carry big belle as if say na new style among babes.e even dey embarrasing say most of these babes wey i dey see with big stomachs na female university undergraduates.na wetin dey happen? Na so i come see two babes for near one bus stop dey catwalk with their 9 inches high heel shoes.Dem wear undersize okrika jeans start to dey shake their yansh but wetin come kill am na their big belle.as their yansh dey shake for back na so their big belle jus dey shake for front and even the Man U jersey wey dem wear no fit cover their belle because the thing jus push out.haba my naija babes na wetin una dey chop these days?.Just becos guys dey take una out no be enough reason to dey overfeed una sef ooo.this spare part tyre syndrome don dey get too embarrasing.make una take example from oyibo babes nah.u no see how oyibo babes dey take maintain their flat belle.abeg e no dey nice for young babes to dey carry big belle all about the place oo sad

1 Like

Re: Spare Part Tyre Syndrome by dmcdad: 5:53pm On Oct 30, 2012
I wonder oooo. And these same gurls no dey use eye see guyz wey get 6packs and all that ooo. Them think say 6packs dey fall from heaven ni? Them no know say guyz dey go through hell to get or maintain am? Why them no fit work on themselves too? Do work out, watch the kinda food dem dey chop and everything tips to hep them stay fit. At the end of the end wetin dey kill most of these gurlz na longa throat. Them no get no when it comes to taking them to places wey dem dey chop. Its really bad and thats why I like independent gurlz, dem no dey too send anyhow outing when dem know say dem fit afford as much for themselves... I just hope Naija gurlz would learn to watch their physique and not just about make ups alone....
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 5:41am On Nov 12, 2012
grin grin cheesy grin cheesy grin cheesy

You got to love lefulefu grin
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 11:53am On Nov 12, 2012
lwkmd...this dude is legendary in the clown buissness...lmao
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 12:47pm On Nov 12, 2012
hehehehe grin
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 1:01pm On Nov 12, 2012
You never hear say AWOOF dey run belle ?

What do you expect from a lady who is ready to date anything attached to awoof
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 1:04pm On Nov 12, 2012
tongue
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 4:40pm On Nov 12, 2012
AmBeautiful: tongue

why u dey show me tongue nah cheesy.wetin i sdo wey u dey vex? grin
Re: Spare Part Tyre Syndrome by edoyad(m): 10:31pm On Nov 12, 2012
cheesy grin grin grin cheesy

monsieur le fóól le fóól
Re: Spare Part Tyre Syndrome by 2goodbobo(m): 11:05pm On Nov 12, 2012
The rate of ladies protruding belle now is really a cause for concern. In every 10girls you see, 7out of them get big belle. Naija gurls make una try develop exercising mentality na. Imagine how d belle go increase after dem come born pikin
Re: Spare Part Tyre Syndrome by dmcdad: 5:04am On Nov 13, 2012
2goodbobo: The rate of ladies protruding belle now is really a cause for concern. In every 10girls you see, 7out of them get big belle. Naija gurls make una try develop exercising mentality na. Imagine how d belle go increase after dem come born pikin

Abeg help me tell them o. After them go say naija women dy fat cuz of rest of mind. Imagine! Na them get rest of mind reach their oyinbo counterparts?
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Mynd44: 6:13am On Nov 13, 2012
This guy is just a clown and a good one at that too
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 5:12pm On Nov 13, 2012
lefulefu: Yesterday when i go buy things for market na so i jus dey notice say many babes these days dey carry big belle as if say na new style among babes.e even dey embarrasing say most of these babes wey i dey see with big stomachs na female university undergraduates.na wetin dey_ happen? Na so i come see two babes for near one bus stop dey catwalk with their 9 inches high heel shoes.Dem wear undersize okrika jeans start to dey shake their yansh but wetin come kill am na their big belle.as their yansh dey shake for back na so their big belle jus dey shake for front and even the Man U jersey wey dem wear no fit cover their belle because the thing jus push out.haba my naija babes na wetin una dey chop these days?.Just becos guys dey take una out no be enough reason to dey overfeed una sef ooo.this spare part tyre syndrome don dey get too embarrasing.make una take example from oyibo babes nah.u no see how oyibo babes dey take maintain their flat belle.abeg e no dey nice for young babes to dey carry big belle all about the place oo sad

Lmfaoooooo grin lefoool is a foool grin
And btw not all oyinbo chicks are in shape. Living in America I can vouch that your comparison is HIGHLY flawed.
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Password77(m): 5:31pm On Nov 13, 2012
AmBeautiful: tongue
d truth is always bitter... She's involved in it #smh
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 11:03am On Nov 14, 2012
*Kails*:


Lmfaoooooo grin lefoool is a foool grin
And btw not all oyinbo chicks are in shape. Living in America I can vouch that your comparison is HIGHLY flawed.

ehen if naija babes wanna look like Rihanna or britney spears in terms of dressing make dem also try get flat belly like them nah cheesy cheesy cheesy
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Mynd44: 11:32am On Nov 14, 2012
lefulefu:
ehen if naija babes wanna look like Rihanna or britney spears in terms of dressing make dem also try get flat belly like them nah cheesy cheesy cheesy
Mad man
Re: Spare Part Tyre Syndrome by Nobody: 12:09pm On Nov 14, 2012
acidosis™:
You never hear say AWOOF dey run belle ?

What do you expect from a lady who is ready to date anything attached to awoof

Abi... tooo say guys sef dey fear carry dem go on date outside cos of the AWOOF saga running in their belly..

(1) (Reply)

No Sex On Valentine's, Thai Police Warn Teens / Ladies Is This Romantic? / Why Do Good Girls Always Fall For Bad Boys In Town?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.