Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,740 members, 7,820,549 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 04:58 PM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9817 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 1:52pm On Mar 21, 2008
**Carries Ify inside my pimped up Wheel barrow 2012 Model V18.**
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 7:48am On Mar 22, 2008
One size fits all
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 4:41pm On Mar 22, 2008
Ituen E get as E dey do you?
Re: E Get As E Dey Do U? by delib: 8:09pm On Mar 22, 2008
he go wound ooo
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 8:21pm On Mar 22, 2008
**jumps out of the wheel barrow,spots Tufe with his weather beaten VG bettle and jumps in for a humpty dumpty ride *** grin
Re: E Get As E Dey Do U? by delib: 8:55pm On Mar 22, 2008
puts her in my newly acquired Bentley 2009 model
Re: E Get As E Dey Do U? by Nobody: 11:19pm On Mar 22, 2008
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 3:20am On Mar 23, 2008
na wa oooo
Re: E Get As E Dey Do U? by delib: 9:24am On Mar 23, 2008
for u?
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 5:40pm On Mar 23, 2008
hmmmmmmmm
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 6:47pm On Mar 23, 2008
Do you care for a ride in my customized 3 wheeler Vespa Bike? kiss kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by delib: 8:53pm On Mar 23, 2008
no thnak prefer my bently 2009 model
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 7:57pm On Mar 24, 2008
. . . . when boys fix exhaust pipe for wheelbarrow, dem begin call am BENTLEY!!!


Na Wa Oh shocked shocked shocked
Re: E Get As E Dey Do U? by naijastyle: 8:02pm On Mar 24, 2008
You can't blame them, too much T.V.
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 8:19pm On Mar 24, 2008
:d
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 9:27pm On Mar 24, 2008
Naija my bros

na so we see am. Back in our days, TV was a luxury.

Now these boys dey dream immediately dem see people like 50cent or Tupac
Re: E Get As E Dey Do U? by naijastyle: 9:28pm On Mar 24, 2008
daydreamers
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 10:00pm On Mar 24, 2008
then we gotta move for a law to remove all colour TVs
Re: E Get As E Dey Do U? by naijastyle: 10:03pm On Mar 24, 2008
and replace them with aquarium
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 12:42am On Mar 25, 2008
now i know that u are my great grand papa mate
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 10:39am On Mar 25, 2008
na so de guy old reach? no wonder he no get teeth
Re: E Get As E Dey Do U? by olulu(m): 3:14pm On Mar 25, 2008
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: E Get As E Dey Do U? by jaymobb(m): 4:09pm On Mar 25, 2008
him birth certificate sef don expire

naija bros i hail ooo grin
Re: E Get As E Dey Do U? by naijastyle: 4:46pm On Mar 25, 2008
My great great grand son i hear you jare. No mind that Ituen na my great grand papa teacher for their lesson. Old age no make am remember.
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 5:30pm On Mar 25, 2008
Naija the 4 legged man. na wa ooo!!!
Old age no good oo.
Re: E Get As E Dey Do U? by Julietjay(f): 6:56pm On Oct 30, 2010
she una don become psquare abi na wetin dey do u

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply)

Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+ / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol / Funny Temptation

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.