Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,545 members, 7,819,939 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:07 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9814 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 7:07pm On Mar 08, 2008
**Collects the word from Ituens mouth and forces it into Clemcy's mouth**
Oya Clemcy talk am!
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 7:12pm On Mar 08, 2008
them no dey sha, i'm sure they'll talk when they come around
Re: E Get As E Dey Do U? by delib: 7:16pm On Mar 08, 2008
wetin u won turn nairaland to?
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 7:17pm On Mar 08, 2008
delib:

wetin u won turn nairaland to?

A land full of Naira notes!
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 7:35pm On Mar 08, 2008
very good answer
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 7:45pm On Mar 08, 2008
good reply grin
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 7:59pm On Mar 08, 2008
Nice set of teeth. You dey model for Colgate?
Re: E Get As E Dey Do U? by nenenwa: 8:22pm On Mar 08, 2008
u guys won't kill me with laughter in this nairaland grin
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 8:28pm On Mar 08, 2008
Suffrey laugh ooo. But wait ooo nene. That your name sounds familiar ooo. wink
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 8:49pm On Mar 08, 2008
osula?
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 9:39pm On Mar 08, 2008
gilgee:

Nice set of teeth. You dey model for Colgate?
thats flash me cash smile cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 10:10pm On Mar 08, 2008
E get as he dey do me cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 10:15pm On Mar 08, 2008
. . .you are on your own ooooo
make i dey do you dey go. grin
happy weekend all kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 10:19pm On Mar 08, 2008
Dey do me dey go ooooooooooooooo cheesynon-stop
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 12:53pm On Mar 09, 2008
**matches break and E suffrey dey do am**
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 5:27pm On Mar 09, 2008
. . . boring
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 10:43pm On Mar 09, 2008
sweetly intresting !
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 11:02pm On Mar 09, 2008
How he dey do you ify
Re: E Get As E Dey Do U? by ifyalways(f): 12:07am On Mar 10, 2008
sleeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeep cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by jaymobb(m): 4:02am On Mar 10, 2008
sleep ke grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by LordReed(m): 8:28am On Mar 10, 2008
E get as e dey do them,
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 10:40am On Mar 10, 2008
de do them dey go oooo
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 10:50am On Mar 10, 2008
nightnurse:

de do them dey go oooo

E don begin do you?
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 10:56am On Mar 10, 2008
e don do me tire
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 11:42am On Mar 10, 2008
*clears throat*

sombody don spoil small grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 11:46am On Mar 10, 2008
clemcy nobe u spoil her?
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 12:02pm On Mar 10, 2008
very very bad child grin
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 3:46pm On Mar 10, 2008
e don dey do me somehow too o!
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 3:51pm On Mar 10, 2008
. . .go do what you know how to do best, go self-service yourself
Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 3:59pm On Mar 10, 2008
**hands him pears baby oil and talcum powder for the wanking show**
Re: E Get As E Dey Do U? by holythug(m): 4:01pm On Mar 10, 2008
undecided
Re: E Get As E Dey Do U? by tufe(m): 4:09pm On Mar 10, 2008
gilgee

you be correct guy

holy,

wetin u wan here

segun

now u have your materials. go and comot how e dey do you

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+ / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol / Funny Temptation

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.