Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,836 members, 7,810,215 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:17 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9796 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 3:12pm On Feb 19, 2008
e get as e dey do me ;d
Re: E Get As E Dey Do U? by goldenval(m): 3:15pm On Feb 19, 2008
Na so the thing dey hungry you reach? I no fit shout cry cry
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 3:15pm On Feb 19, 2008
e dey do me as e dey do u tongue tongue tongue
Re: E Get As E Dey Do U? by goldenval(m): 3:17pm On Feb 19, 2008
I no get dick to do the thing, but I get 2 things ready to useā€¦.my head and a fire wood, maybe you will choose the best one for me to use cry cry
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 3:19pm On Feb 19, 2008
nity see dis boy ooo,

grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 3:22pm On Feb 19, 2008
golden-something u no well, iwu onye ara
Re: E Get As E Dey Do U? by goldenval(m): 3:26pm On Feb 19, 2008
Maybe, b4 am mad but now I dey kolo. Please can u help me to cure it my lovely nightnurse, I no fit cry cry cry cry
Re: E Get As E Dey Do U? by goldenval(m): 3:30pm On Feb 19, 2008
I believe I can fly, I believe I can feel you 2 nite, everytime I call you on phone, u always ask me to send you mtn card 1500 own, but u never give me what I want, but today na today, I no go gree again, do u na him I want today. Pay back time cry cry
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 3:39pm On Feb 19, 2008
u no well
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 4:12pm On Feb 19, 2008
make u and lola describe exactly how e dey do una maybe i fit help!

u never can tell[b] wink[/b]
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 10:12am On Feb 20, 2008
hmmm
Re: E Get As E Dey Do U? by tessybaby(f): 10:18am On Feb 20, 2008
na really hmmmmm
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 11:38am On Feb 20, 2008
hhhnnnnnnnnnnnn coolhhhnnnnnnnnnnnnnn
Re: E Get As E Dey Do U? by Nobody: 11:42am On Feb 20, 2008
E get as E dey do me too
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 12:18pm On Feb 20, 2008
na the way e dey do me eeeeeee
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 12:23pm On Feb 20, 2008
oya dome,do me, do me, do me, do me, do me.
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 12:27pm On Feb 20, 2008
no worry i go do u grin
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 12:34pm On Feb 20, 2008
clem which time me and u start this kind play.
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 12:45pm On Feb 20, 2008
oh yeaaaaaaaaa dey do me dey go oooooooooooooo
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 1:56pm On Feb 20, 2008
make all the ladies do me and i do una"man no go vex[b]". smiley[/b]
Re: E Get As E Dey Do U? by ashaby(f): 3:11pm On Feb 20, 2008
we too get lover boys for this form sef.
@Segunpc
if all d girls do u, shey no be ur carcass dem go carry comot

attention!! where is ituen no allow anybody over throw u o as d "osomo of nairaland"
Re: E Get As E Dey Do U? by Lohlarh(f): 3:32pm On Feb 20, 2008
'singing' E be like say dem do u, do u, do u, una go wound o, una wound o
but i like d way e dey do me, i w wound o(2x tongue


Lolami how u dey jare
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 3:57pm On Feb 20, 2008
seun i have no tyme for weaklings.

i dont do kids cool
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 4:42pm On Feb 20, 2008
seun i have no tyme for weaklings

thank God u said seun.

but if u say segun kai the guy na revolver o.

nackson sef dey collect lecture frm me.
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 4:48pm On Feb 20, 2008
na the way u dey do the things u do, e be like say u get place 4 u and me, u can put on mi i put it on u, wat a man can do a woman no fit do

so if u do mi i do u
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 4:51pm On Feb 20, 2008
ashaby:

we too get lover boys for this form sef.
@Segunpc
if all d girls do u, shey no be your carcass them go carry comot

attention!! where is ituen no allow anybody over throw u o as d "osomo of nairaland"
de last time i cald ituen he didn't pick up bt avoice prompt answered me saying welcome to de jungle de monkey u ar tryin to dial has been transferred to de zoo pls call animal care. grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 4:53pm On Feb 20, 2008
@nighty u go wound o, u go wound o my babeee wink
Re: E Get As E Dey Do U? by kronkykay(m): 5:08pm On Feb 20, 2008
@ashaby
ituen still dey learn how to wear condom . . . . . . .

he'll be back
Re: E Get As E Dey Do U? by elementus: 5:39pm On Feb 20, 2008
@all i just called iteun and folly (voicemail)

:the subcriber ur calling is having sex pls call back after six rounds
nity and aisha una go wound ohhhhhhhhhhhhh grin grin grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 9:21am On Feb 21, 2008
e dey do me gish gish
Re: E Get As E Dey Do U? by kronkykay(m): 9:37am On Feb 21, 2008
i pity you
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 9:41am On Feb 21, 2008
make e no go gbas gbas abi? cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Funny Temptation / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol / Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.