Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,838 members, 7,820,919 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:01 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9821 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 2:21pm On Feb 25, 2008
The gap ,

the vacuum ,

the vacant space behind ur heart.

I wan to b the rove of ya rife.

lola pls thinks it fery well o.
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 4:29pm On Feb 26, 2008
put it in wiriting and submit @ the admin office, she'll get back to you soon!
Re: E Get As E Dey Do U? by elementus: 5:04pm On Feb 26, 2008
tufe na where u dey ohhhhhhhhhhhhh
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 5:08pm On Feb 26, 2008
hmm,make una no just mind segun,

he will neva listen
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 8:33am On Feb 27, 2008
10X nitty,

pls helep me talk to lola and just in case she no still gree hmmmmmmmmmm

i don't mind grin
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 8:49am On Feb 27, 2008
u no mind wetin
Re: E Get As E Dey Do U? by kellyjoe3(m): 9:12am On Feb 27, 2008
:d :d :d
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 10:12am On Feb 27, 2008
honey i didn't say i wanted to woo nitty o lipsrsealed
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 10:24am On Feb 27, 2008
hmm,na u sabi,suit urself
Re: E Get As E Dey Do U? by topeteadr(m): 10:27am On Feb 27, 2008
Em em em em
* no comment*
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 10:29am On Feb 27, 2008
y u no get comment now?

na so d word heavy reach
Re: E Get As E Dey Do U? by topeteadr(m): 10:30am On Feb 27, 2008
I didn't say that.
Re: E Get As E Dey Do U? by topeteadr(m): 10:30am On Feb 27, 2008
What r guys always doing online 24/7
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 10:32am On Feb 27, 2008
hmm,only God knows grin
Re: E Get As E Dey Do U? by topeteadr(m): 10:42am On Feb 27, 2008
And can you by any chance tell me what 'GOD' has 2 do with this. . . .
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 11:33am On Feb 27, 2008
LOLA u re just playing with my rove the way ronaldinho dey do football when in dey on the turf.

i don dey tire sef.

maybe i go just find one small gulf glue to[b] grin[/b]
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 11:52am On Feb 27, 2008
ohhh lwadiiee why is it dat no body loves u segun?
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 11:59am On Feb 27, 2008
CLEMCY lola roves me but na u and sauce dey spoil my show[b] sad[/b]

if i catch u angry?

i go impregnate u grin
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 4:06pm On Feb 27, 2008
sorry dude pregnancy channel closed! grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 7:51pm On Feb 27, 2008
still get as e dey do mi
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 12:04am On Feb 28, 2008
Oh
kronk
Na me u yab like that?
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 8:49am On Feb 28, 2008
morning honnie kiss
Re: E Get As E Dey Do U? by Migines(m): 8:58am On Feb 28, 2008
Morning dearie. Hw waz d (u know wat)
and where's tufe?
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 9:38am On Feb 28, 2008
he's dead! grin grin

the err err was bam! grin wink
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 9:40am On Feb 28, 2008
and castrated.
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 11:38am On Feb 28, 2008
a lot of cannibals in the house! embarassed

let me asafa powell b4 dem chew me like tufe
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 11:50am On Feb 28, 2008
that mean u are either a goat , a chicken, cow, fish, but u are none of this, so shut up cos we dont eat dogs vulture like u and we are not cannibals.
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 11:54am On Feb 28, 2008
bros success ,

i throw stone to you and in return u throw bomb to me .

kai it really shows u re really an ogre.

what does i did?
Re: E Get As E Dey Do U? by success123(m): 12:07pm On Feb 28, 2008
i am not a monster, dont just like people abusing the house without any reason.
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 12:11pm On Feb 28, 2008
what about castrating tufe?
Re: E Get As E Dey Do U? by ituen(m): 12:21pm On Feb 28, 2008
Ashaby:

attention!! where is ituen no allow anybody over throw u o as d "osomo of nairaland"

Now where are those bufoons?
Re: E Get As E Dey Do U? by elementus: 12:49pm On Feb 28, 2008
hmmmmmmmmmmmmmmm
waiting 4 the really show to start cool cool cool cool

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+ / Funny Temptation / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.