Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,825 members, 7,820,902 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 01:27 AM

E Get As E Dey Do U? - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / E Get As E Dey Do U? (9819 Views)

LWKMD See Wetin This Babes Dey Do for bush / E Dey Pain Me / See Wetin Blackberry Dey Do For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 1:09pm On Feb 21, 2008
if e enter gbas gbas na high voltage be that o!

and if dat one happen if i catch lola , nitty , clemcy, tytylayor , ashaby or even folly i go do am o .

because na agro level even without gold circle[b] grin[/b]
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 1:40pm On Feb 21, 2008
u neva halla,

anyway i can help u dig a hole grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 1:45pm On Feb 21, 2008
gbas gbas or no gbas gbas if u come near me na brand new matchet i go take hatch dat ur thing wey no get control,u no dey look face?abi u b gay? lipsrsealed
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 2:00pm On Feb 21, 2008
hmmm
Re: E Get As E Dey Do U? by folly69(m): 2:03pm On Feb 21, 2008
clemcy c me ooo undecided
Re: E Get As E Dey Do U? by Opoki(m): 2:19pm On Feb 21, 2008
You go wund o
Re: E Get As E Dey Do U? by kronkykay(m): 2:37pm On Feb 21, 2008
*efrebor efrebor*
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 2:51pm On Feb 21, 2008
gbas gbas or no gbas gbas if u come near me na brand new matchet i go take hatch that your thing wey no get control,u no dey look face?abi u b gay?


bros folly, u know say if d thing don enter dat level u go put am 4 anything since na , . . . . . . .

@ LOLA

i no need hold na , haba can't u b ur brothers keeper for once? think am na wink
Re: E Get As E Dey Do U? by Lohlarh(f): 3:32pm On Feb 21, 2008
@nightie i dey feel u jare (leave dis guys make dem dey yarn)

, If u Bleep me (oh sorry) do me i Bleep u,haha wetin dey happen to this key board sef

Wo nightie osumi o, but u know wat tryin to do sha
Re: E Get As E Dey Do U? by kronkykay(m): 10:59pm On Feb 21, 2008
lohlarhhhhhhhhhhh

na u sabi ohhhhhhhhhh
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 10:22am On Feb 22, 2008
if u fuc<k me i Fuc<k u admin no vex grin

step in nairaland admin no vex grin

if u dume i du uuuuuu man no go vex, step on the bed nowww if u giv to me i will giv 2 u som moreeeeee grin grin grin grin grin grin


hehheheh i don kolo o grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 10:53am On Feb 22, 2008
na really kolo ooooooooooooo

efrebo make u no go woujo urself abeg grin
Re: E Get As E Dey Do U? by Lohlarh(f): 11:55am On Feb 22, 2008
, make give it to me some more, oh, he get as dey poke me,poke me, step on d dam bed grin

Clmecy nothin do us joo
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 11:57am On Feb 22, 2008
nitty,

u no see the poem wey i write u for the 4th phase of the thread abc-------zzzzzzzzzzzzzzz?

abeg check am out and give me something
Re: E Get As E Dey Do U? by tekia(m): 1:13pm On Feb 22, 2008
e dey do me tinini tenenen angry
nightnurse,are you on duty today
Or na doctor go come.
i would av loved a body massage.
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 1:24pm On Feb 22, 2008
e get as e dey du u du u, u go wound o tekia grin

wen u step n2 the sick bay, all the nurse dey wan jump down.

u noe noe say wahala dey grin grin grin grin

lola notin do me nd uuuuu grin
Re: E Get As E Dey Do U? by tekia(m): 2:15pm On Feb 22, 2008
GIRL,I LIKE THE WAY U TWIST AND WHINE
MAKES ME WANNA GRIND IT


Igbedu na the thing wey we they do make you put your dancing shoes,
everybody mo0ve your body like u never done b4 grin grin grin grin
SING ALONG
Re: E Get As E Dey Do U? by Lohlarh(f): 2:19pm On Feb 22, 2008
U dey do me tinini tinini-----Shey u go give to me some more?

Clemcy no lele, i dey enjoy dis gbedu o grin grin tongue cool
Re: E Get As E Dey Do U? by tekia(m): 2:29pm On Feb 22, 2008
lola kiss aws today
hp ure nairalanding
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 2:39pm On Feb 22, 2008
e still gat as e dey u grin grin grin

dummeee dumeeee ohhhh ohhhh grin
Re: E Get As E Dey Do U? by nightnurse(f): 9:01pm On Feb 24, 2008
give it to me some more, give it to me some more, do mi do mi e e e e e
i said E GET AS E DEY DO ME
Re: E Get As E Dey Do U? by ThugLife1(m): 9:31pm On Feb 24, 2008
How he dey do you?
I fit help u out
Re: E Get As E Dey Do U? by kronkykay(m): 1:40am On Feb 25, 2008
no worry bros . . . . . . .

she no wan put tooth pick down there. . . . grin grin grin grin grin
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 8:00am On Feb 25, 2008
no worry bros . . . . . . .

she no wan put tooth pick down there. . . .
lipsrsealed
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 8:16am On Feb 25, 2008
lmao grin
Re: E Get As E Dey Do U? by Lohlarh(f): 9:20am On Feb 25, 2008
Yepa :oThuggy na soo he small reach? shocked
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 12:08pm On Feb 25, 2008
infact i didn't read it cheesy
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 12:20pm On Feb 25, 2008
na real wah ooo,

see as he dey do som ppple jim jim,

na d way e dey do me sef
Re: E Get As E Dey Do U? by clemcykul(f): 1:05pm On Feb 25, 2008
hmmm wink
Re: E Get As E Dey Do U? by richo(m): 1:10pm On Feb 25, 2008
wetin dey do chicks the mor? money abi pen1s cry
Re: E Get As E Dey Do U? by segunpc(m): 1:13pm On Feb 25, 2008
lola i can feel in the gap wink u know.
Re: E Get As E Dey Do U? by Lolabbey: 1:48pm On Feb 25, 2008
clemcy wetin  apen now,

dis ur hmm hmmm tire me ooh grin grin grin

@richo wetin dey do u ,she na mony abi na p-----y grin

@segun which gap u dey fill grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

Iphone Autocorrect (joystick Related) 18+ / Funny Temptation / Any Of Una Ride Tyre Back Then? Lol

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.