Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,307 members, 7,819,042 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:25 AM

Made In Nigeria, English - Nairaland / General (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Made In Nigeria, English (44937 Views)

Funny Made In Nigeria English / Made In Nigeria English. / Made In Nigeria English. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply) (Go Down)

Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 6:22pm On Jul 08, 2013
Why are you doing like this now.... It's not good ohh.

Who dem catch na him be thief.

Why you dey hold prick like Michael Jackson

Comot make I see road..

In case of in-casity

My blood dey hot... Eye dey red

A stitch in time prevents further tear tear
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:23pm On Jul 08, 2013
"The President and vice-president were once a children"

"Please, exercise patience"

"The Police CP blamed it on accidental discharge"

"I want to receive fresh air"

"Wetin concern agbero with overload"
grin grin grin
Re: Made In Nigeria, English by Allenkee: 6:23pm On Jul 08, 2013
Allen kee: Food wey don don, don don.

Change that to proper English. It's difficult.
It was on Ay comedy skit and almost all the
celebs in attendance failed it except Ebube

FOOD THAT IS READY IS DEFINATELY READY.

I got it, right?
Re: Made In Nigeria, English by ekwerendi(m): 6:23pm On Jul 08, 2013
u put hand for toto ??
Bleep d worry me badly
Re: Made In Nigeria, English by killuminati(m): 6:24pm On Jul 08, 2013
gluv01: Just thought about and remembered some english sentences that is MADE IN NIGERIA. My friends call it PINGLISH.
*Abeg dress back.
*If I hear pim, u go hear weeen.
*Have they BROUGHT light?
*The FILM is SWEET
*Pls help me SLOW that fan
*Mummy HAVE come
*I'll tell my daddy FOR YOU
*Have you paid your school fees money?
*See as you BAFF up
*Put the bread inside LYLON
*I strong KAKARAKA
*Oya come and be going
*I KUKUMA don't have your time
*Shebi you have BB charger
*See how her eye is entering my food
*Did you see the sound of my ringtone?
*I know you have come since bcoz I hear
your perfume.
*Did you hear that smell?

Lol
Add yours from any part of the country, let's know how good we are in pidgin.
I dey hungry like say tomorrow no dey
Wetin dey worry you sef?
Abeg no disturb me oh
I get secondary school CERFITICATE
Abeg gi mi dat pangolo
Comot for road for ram
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:25pm On Jul 08, 2013
Seun should emlploy moderator to correct English writing in this forum
Re: Made In Nigeria, English by Natureboyfk(m): 6:26pm On Jul 08, 2013
# She is my senior brother\sister# She is my senior brother\sister# She is my senior brother\sister
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:28pm On Jul 08, 2013
My stomach is turning me.

Why can't you flash me?

I went to go and see my friend

The can hear the smell the food
Re: Made In Nigeria, English by tendagold(f): 6:28pm On Jul 08, 2013
cool dey catch me. Hungry dey wire me, God don punish devil, see as him eye dey shine like thief man touch, headache dey worry me or headache dey wire me
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 6:28pm On Jul 08, 2013
Chop and quench

Chop alone die alone

See as that girl dey scratch her toto.. E be like say she get sweeti..

Even craze man dey look road before him cross, talkless of you wey never craze
Re: Made In Nigeria, English by Neduzze5(m): 6:30pm On Jul 08, 2013
Mummy thank you, I have BELLEFULL

grin
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:30pm On Jul 08, 2013
Abeg dress make I sidon jor.
Na kabukabu I enter reach Cms.
Dat rice sweet no be small
this pikin no dey here word, I go beat am oh.
Re: Made In Nigeria, English by kaze4blues(m): 6:32pm On Jul 08, 2013
I donate my family on behalf of 20 million naira
Re: Made In Nigeria, English by powerblaze(m): 6:33pm On Jul 08, 2013
Which fans you be? I am a CHELSEA FANS! cheesy
Re: Made In Nigeria, English by GooseBaba: 6:33pm On Jul 08, 2013
At all at all naim bad pass...

Look me well well, do I look like am joking

What is all this now...!!?

Abeg carry go.. Nothing do you

My guy you no get enemy.. More blessings

Do something before something do you
Re: Made In Nigeria, English by tokzyfeller: 6:35pm On Jul 08, 2013
am talking to u,u are wakaring away...lol
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:36pm On Jul 08, 2013
Today traffic tire rapper oh and wear gale...
Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:38pm On Jul 08, 2013
O'boy do u know who I am? Na who you be? Abi ur papa na oboh....
Re: Made In Nigeria, English by biolabee(m): 6:39pm On Jul 08, 2013
WildChild00:

Na wey dem cargo dis old thread frm na? cheesy

HahHahaha
Re: Made In Nigeria, English by AALASIKI(m): 6:41pm On Jul 08, 2013
The three both of you,enter your shoe and follow me...
If you run away,I resemble you.
I see you here,I see you there,are you twice

I will chop the life of my head.
I cannot come and go and die.
Re: Made In Nigeria, English by AALASIKI(m): 6:41pm On Jul 08, 2013
The three both of you,enter your shoe and follow me...
If you run away,I resemble you.
I see you here,I see you there,are you twice

I will chop the life of my head.
I cannot come and go and die.

Lol.
Re: Made In Nigeria, English by AAAdam(m): 6:41pm On Jul 08, 2013
1.Pls i want 2 drop here driver 2.U dont kwn me talless of my father 3.Nepa bring light 4.Why u stayed 4 my door mouth 5.Is just now he comout 5.Do u know wam?

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by WildChild00(m): 6:42pm On Jul 08, 2013
Our mumu don do....
U don shop food 2day.....
Out of all my childrenies John is the worstest...
This pikin too sturbon
see him eye like shine shine bobo
Re: Made In Nigeria, English by acl200(m): 6:44pm On Jul 08, 2013
my oga no dey for how...i go tell ham if e come back
Re: Made In Nigeria, English by Nobody: 6:44pm On Jul 08, 2013
GooseBaba:

Why una dey try derail this sweet something. Aunty foreigner go drink water to cool your over-heating..
una wanna a piece of me
Re: Made In Nigeria, English by eprynce(m): 6:44pm On Jul 08, 2013
Na wa for una o! I no de follow una talk dos kain englsh o!
Na type I de type am
Re: Made In Nigeria, English by imomoh1(m): 6:46pm On Jul 08, 2013
Bro arange somthin 4 me
Re: Made In Nigeria, English by Stylaay(m): 6:46pm On Jul 08, 2013
Days be long
mehn i won lay pipe for dat girl tee
d girl dey tohtohri me
i wan go lick beer
keteh dey wori me
baba watz d moss
kasala go burst for hia
baba u don free ur guy
guy why u dey office me na
Re: Made In Nigeria, English by lupey: 6:47pm On Jul 08, 2013
Why are you lying on me? grin

Den den den! I wee teeh mummy for yooooou!

Ntoooooi!!! tongue

Mummy iyaff come!

See yah head! angry

1 Like

Re: Made In Nigeria, English by firestar(f): 6:47pm On Jul 08, 2013
-Yua head no korret sam-sammmm!
-E be like say yu deaf for eye grin
-No mind am, im no dey hear for aftanoon.
-Q.Shey yu know say you don craze finish? A. How yu come take know?

2 Likes

Re: Made In Nigeria, English by AAAdam(m): 6:48pm On Jul 08, 2013
whiteeyes: I once asked my students to write an essay on "my best food" and give reasons. One particular essay read:
I like rice and beans a lot because
It use to make my brain stand up!

ha ha ha! I beg makeyou no kill me wit laugh. De brain lay down ne b4?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply)

What's Your Experience With The Worst Friend You've Ever Had? / Lagoons, Rivers, Creeks And Other Waterways In Lagos. / Meet The Oldest Woman In Obio Akpor, LGA Rivers State. She Is 134 Years (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.