Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,347 members, 7,957,922 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 02:12 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies, Can You Date A Younger Guy? (26745 Views)
Ladies:can You Marry A Younger Guy? Men: Can You Marry An Older Lady? / Naija Girls, Would You Date A Younger Guy? / How To Let The Younger Guy Down Gently (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by cube007: 11:16am On Jun 12, 2013 |
Sexxymom: i agree with u jaare. D younger once wahala plenty small, 2 weeks into d relationship,u go hear i missed my peroid. Lol... true talk.... it startz wit- "baby am feeling somehw... tink i missed ma period".... i need to go to d hospital... e.t.c.e.t.c |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Nobody: 11:22am On Jun 12, 2013 |
cube007:haha,n they like playing too hard 2 get...N they have 2much complains. 1 Like |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 11:25am On Jun 12, 2013 |
cube007:Y she no go feel sumhow? Wen u dive in dia dey fire u no no ba? small geh wey dey collect bar from Pupsi, na d same bar wey she go don almost swipe she go use buy raincoat or flusher? U dey craze! Na u d underage fevker suppose provide d raincoat and after event flusher. U suppose get small sense nau.. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Shugamania(f): 11:30am On Jun 12, 2013 |
^ |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 11:37am On Jun 12, 2013 |
the fact is im dating one, i'm in my mid 20s, and she is in her early 30s... the maturity and understanding is there,. that yeye disturbance you get from those little girls can be so frustrating..like pls send me airtym, why didnt u call, i saw u online on 2go and u snubbed me, i cant find my period,i want to make my hair, u didnt say i luv u befor u end the call, my food stuff is out, my parents re not feelin fine and i need some cash, come and pick at the bustop, want to upgrade my wardrobe, pls i want to add iphone5 to my phones collection!!! gods punish ur fada na me born u |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by cube007: 11:41am On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo:Lol.... u didnt get ma point sha.... like i said earlier on-AH dont really like dealing wif younger ladies sha.... cause most of dem go form say dem get belle while notin enter inside d kpolongo ooo! dem jus wan obtain d guy some dough.... Nevadless no reasonable guy would have unprotected S3x, not to tink of even ejaculating inside his sHOWDY while "bouncing"... d point is jus dat most young galz of dese dayz too like money, so any little oppurtunity dem see, dem go wan utilize am wella... AS FOR ME I DON "PORT" OOOOOO -#OLDERLADIES FINZ JARE |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by kemmyangel(f): 11:44am On Jun 12, 2013 |
nope why should i do that, attleast age mate....aldo have seen shaa two to five years and they are hapily married... |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 11:45am On Jun 12, 2013 |
playcharles: the fact is im dating one, i'm in my mid 20s, and she is in her early 30s... the maturity and understanding is there,. that yeye disturbance you get from those little girls can be so frustrating..like pls send me airtym, why didnt u call, i saw u online on 2go and u snubbed me, i cant find my period,i want to make my hair, u didnt say i luv u befor u end the call, my food stuff is out, my parents re not feelin fine and i need some cash, come and pick at the bustop, want to upgrade my wardrobe, pls i want to add iphone5 to my phones collection!!! gods punish ur fada na me born uEwu! Next time u'll pick class over trash. See am! Bcus ur new mama carry and she dey pack ya shyte, u b forget say na u use ya mouth go toast dem i neva chop babes ba? Thunder fire u!!! U arganzing periwinkle. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by eyescue(m): 11:48am On Jun 12, 2013 |
Lets see the feasibilty study of this topic and get things running. You wona be a cougar, then let get acquainted. 08176633586. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 11:49am On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo:Anumanu! onye manu ofie, they call him fada ewu! Talo ko e lati sau ede yoruba |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 11:53am On Jun 12, 2013 |
cube007:Abegi! No b money una dey take hook dose gullible Lil girlies? Na2day? If I deck u? Una go dey slam dem barbies but to advice dem no dey ya agenda. U and ya aristos uncles are to blame for dis I neva chop babes wey full my country. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 11:55am On Jun 12, 2013 |
playcharles:Abi aye shen leyi? Ta lo po ogun yi lori fun e to ni ko mu ki opolo ba le reset? Ti ba ya gba Oju e! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by cube007: 12:01pm On Jun 12, 2013 |
somebody is causin meyhem here.... charley freestyle dat lady abeg.... owere onu ojo!... stillondmatter! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by eyescue(m): 12:03pm On Jun 12, 2013 |
lets get talking on whatsapp. Strictly for d momas & cougars 08066227832 |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:03pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo:Awon aye shen naa, abi olori buruku fe ba awon ara ile e suun, ma ko oshi e baa mi..! otoo bee |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:05pm On Jun 12, 2013 |
cube007: somebody is causin meyhem here.... charley freestyle dat lady abeg.... owere onu ojo!...woo kem... tru talk no mind that maa nu ofie guy |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:06pm On Jun 12, 2013 |
playcharles:Dat explains d hole in ya brain. Ko shi! Iwo bawo? O Ma bomb!!! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:08pm On Jun 12, 2013 |
cube007: somebody is causin meyhem here.... charley freestyle dat lady abeg.... owere onu ojo!...Which matter? Cuberooot, u swallow knorr cube ni? Freestyle which lady? It b like say u no d kian chromosome u dey follow puyanga. No wake me o! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:10pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo:o da bi kpe craze woman don dey show ur fada pata, ori e ofe pke moo.... ewo wa ni oja ibanu je this aftanoon, guy park well o |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:11pm On Jun 12, 2013 |
playcharles:Heeei! me? Ofie guy? May u continuously shyte vultures for d next 3 years. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by cube007: 12:12pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo: LOl.... Little Baby! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:13pm On Jun 12, 2013 |
playcharles:b4? D same craze woman wey r@pe u ba? Eya...her name na ibanuje? Wow! Beaurriful! Nkpi! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:14pm On Jun 12, 2013 |
cube007:Egbere papa! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:16pm On Jun 12, 2013 |
SEUN or any moderator around, make una come warn this ofie maanu or Idowu amu igbo guy here, befor i unleash the anger were i suppose unleash on devil |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:20pm On Jun 12, 2013 |
Lmaooooo! *singing sisqo* Unleash the dragon.. He don't really want me to unleash the dragon! Eeeeeeeeeee yeah!!!! *flips track to high life* It dey pain am ga gaou oo! Oba edumare ga gaou o... It dey pain am weli weli o! Ga gaou o!! *start vibrating her yansh* U don jam! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by cube007: 12:22pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo: Lmaooooo!LoL |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:27pm On Jun 12, 2013 |
idowu ase obirin ni wo, jooo ma bi nu... hope my apology is accepted |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:31pm On Jun 12, 2013 |
playcharles: idowu ase obirin ni wo, jooo ma bi nu... hope my apology is acceptedLwkmd! Ur muscles don drink ice-water now ba? Dats very good! See around hombre! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by playcharles(m): 12:34pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo:lol .... idowu, i know want the world to know say i dey take advantage of ur gender....lol..... |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by AbuMikey(m): 12:35pm On Jun 12, 2013 |
Idowuogbo: Lmaooooo! |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Idowuogbo(f): 12:37pm On Jun 12, 2013 |
playcharles:Take advantage of me? Badosky? Na bawss! Ko po! As in ko posibu! Anyways... Na e-world we dey, bring ya wits with u wen next u decide to unleash ya paparazzi on Idowuogbo. The Lord is good... Behave yaself and accept Jesus. |
Re: Ladies, Can You Date A Younger Guy? by Shugamania(f): 12:40pm On Jun 12, 2013 |
Rodflmaaooooo!! |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)
Kenyan Single Mother Of 3 Looking For A White Husband Displays Placard (Photos) / We Are Wife Materials’, Deaf Women Cry Out Over Neglect / Pls Can We Girls Stop This
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |