Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,540 members, 7,827,013 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 04:15 AM

Celebrating My Birthday Live On Nairaland - Romance (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Celebrating My Birthday Live On Nairaland (13917 Views)

Today Is My Birthday , Am Also Celebrating My 20yrs Of Virginity. / Celebrating Valentine With Your Partner In A Long Distance Relationship? / Nigerian Girls Broaden Your Horizons! Celebrating Nigerian Women And Foreign Men (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (21) (Reply) (Go Down)

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by mazizitonene(m): 1:51pm On Nov 15, 2013
kolawaxxy: I gat leave dis party. My sista must not see me rocking a girl
U no dey see as dem dey rock ya sista yansh undecided.....common rock ur own jor.....y u go dey suffer ursef 4 nothing
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 1:51pm On Nov 15, 2013
Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout!
big stout wetin you wan take am do. You no go drink small stout
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by pasqal09: 1:51pm On Nov 15, 2013
Viz boyz, u go knw as u go de take give ppl drinks o. Plenty minors full for here
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by rosebetty(f): 1:51pm On Nov 15, 2013
yousee: Happy bday vizboy!

If you hear your name, meet under the mango tree for some serious reasoning

god_of_music
Kaeyame (where dis babe dey sef?)
Nadia_SA
Mazizi tonene
Beennkumar
Lirusehn
Dannylux
Deejay_harry1
Idowuogbo
Rosebetty (bia, leave that garri come this side)
Vizboy (just come taste, then go back inside go meet your guests)


Chai. How u think say I go remember garri wen u invite me for this kain reasoning.
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by NadiaSA1(f): 1:51pm On Nov 15, 2013
Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout!
my inlaw welcome oooo

This party is off the hook!!


I dey drunk small
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by mazizitonene(m): 1:52pm On Nov 15, 2013
chycoroxie:
Hope u didn't drink any alcoholic drink or smoke any smokable
No baby....u knw I don't do such. I only take soft drinks...

and my snuff once in a ylewink
Ryt now I can c mysef....oya let's dance8)

1 Like

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by demelza: 1:53pm On Nov 15, 2013
lirusehn: wetin u dey tok?? Ehn no tell me na, wetin u dey toki? me wey dey outside dey watch fight naim u see thief phone. Dis mata go hot *runs out 4 a bottle* abeg mey una no tok put o
Make una hold am o! The guy wan take style run. Na him carry the fone, I see am wit my korokoro eyes.
*ties headtie around waist*
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by NadiaSA1(f): 1:53pm On Nov 15, 2013
Beennkumar:
Thank you.

Something to keep me busy while I continue watching the dancers.
oya get up make us dance ooo!!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Dannylux: 1:53pm On Nov 15, 2013
Ndo bu afa gi grin

mazizi tonene:
Brotherly, may ur day6 be elongated nassarawally..may ur case never be lyk that of michael jackson who cud not decode between rat poison and panadol extra...still vibrating on ma tentacles..........I don talk rubbish finishgrin am made via ihe'm nuru na'ntitongue

@danny....i see u bro..........btw: no b cult..na carried entity tongue
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by lirusehn(m): 1:53pm On Nov 15, 2013
.
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by lirusehn(m): 1:53pm On Nov 15, 2013
Dannylux: and who could the girl be? grin

na u ahgo ask now. No be una two dey fight ni?:/
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:53pm On Nov 15, 2013
lirusehn: wetin u dey tok?? Ehn no tell me na, wetin u dey toki? me wey dey outside dey watch fight naim u see thief phone. Dis mata go hot *runs out 4 a bottle* abeg mey una no tok put o

bros na u carry the phone, i use eye see you life
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by chycoroxie(f): 1:54pm On Nov 15, 2013
Beennkumar:
Well, be careful. The party's kinda wild.
Dats y I'm sitting in at a corner
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:54pm On Nov 15, 2013
vizboy: big stout wetin you wan take am do. You no go drink small stout
na small pple dey drink small stout!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by mazizitonene(m): 1:55pm On Nov 15, 2013
Beennkumar:
Nah, I don't.
Hmm....its all gud...
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:55pm On Nov 15, 2013
mazizi tonene:
Brotherly, may ur day6 be elongated nassarawally..may ur case never be lyk that of michael jackson who cud not decode between rat poison and panadol extra...still vibrating on ma tentacles..........I don talk rubbish finishgrin am made via ihe'm nuru na'ntitongue

@danny....i see u bro..........btw: no b cult..na carried entity tongue
remain blessed.....I don high finish....@op make sure say you give me one month notice beforehand next year...I am out
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Dannylux: 1:55pm On Nov 15, 2013
Na only big stout this fatima sabi grin
Akpa akpu, no chop person put oh tongue
Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by mazizitonene(m): 1:55pm On Nov 15, 2013
Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout!
4 which mouth ? undecided
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:55pm On Nov 15, 2013
Op, wen u wan cut ur cake nah

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:56pm On Nov 15, 2013
Nadia_SA1: my inlaw welcome oooo

This party is off the hook!!


I dey drunk small

nne take am easy oo.. as ur bro i gats dey watch how u drink ooo..
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Beennkumar(m): 1:56pm On Nov 15, 2013
Nadia_SA1: oya get up make us dance ooo!!
Cheiiii I can't dance sad
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 1:56pm On Nov 15, 2013
chycoroxie:
Dats y I'm sitting in at a corner
who goes to a party and sit at the corner my Rove?
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Vivly(f): 1:56pm On Nov 15, 2013
So, who's the MC?
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:57pm On Nov 15, 2013
born_to_be_gr8t: person don thief my fone for here....no be joke o!!!

No be your phone be this. Mtcheeeeeew! Mtcheeeeew. I just dey play with your phone, you con dey shout. Take it jhoor. Poor man like you, dey shout un-top phone.
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by chycoroxie(f): 1:57pm On Nov 15, 2013
mazizi tonene:
No baby....u knw I don't do such. I only take soft drinks...

and my snuff once in a ylewink
Ryt now I can c mysef....oya let's dance8)
But wait ooo,I'm nt such a good dancer ooo
U ve to guide me
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by rosebetty(f): 1:57pm On Nov 15, 2013
pasqal09:

U sure say dis cake go do?


More

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by vizboy(m): 1:57pm On Nov 15, 2013
Harbosede02: na small pple dey drink small stout!
sorry Idon forget say na big people dey drink big stout
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by demelza: 1:57pm On Nov 15, 2013
INeedAnEngrJob: Op, wen u wan cut ur cake nah
You just enter now now dey find cake? You no even wish the celebrant happie birthday.
Habatically!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Beennkumar(m): 1:57pm On Nov 15, 2013
born_to_be_gr8t: person don thief my fone for here....no be joke o!!!
Is this yours?

1 Like

Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Dannylux: 1:57pm On Nov 15, 2013
Aunty Nadia, come sit for my laps for a better view cry

Nadia_SA1: oya get up make us dance ooo!!
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:57pm On Nov 15, 2013
Nadia_SA1: my inlaw welcome oooo

This party is off the hook!!


I dey drunk small
drunk??y na??celebrant!!y u no restrict d alcohol 2 unda 18??
Re: Celebrating My Birthday Live On Nairaland by Nobody: 1:58pm On Nov 15, 2013
Harbosede02: Hapi birthday 2 whosoeva dey do birthday...wu dey here??*looks around and sight d waiter*danny!!!get me big stout!


baby oku welcm.. take am easy oooo... .. dont want her to get drunk ...


*closely monitoring her*

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (21) (Reply)

Why Do Short Men Like To Date Tall Women? / Have You Ever Fought Because Of A Girl/Guy? / My Boyfriend Is In Love With His Ex-wife

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.