Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,899 members, 7,814,038 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. (16241 Views)
Playboy...(how To Spot One) / An Example Of The Way Naija Babes Act Nowadays / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by WackyJ1(m): 11:15am On Dec 25, 2013 |
GentleMimi: Wacky dude,u're are seen... Hehehe i was just observing you being all feisty on the thread darling.. You really have time on your hands. Merry Christmas |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:15am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:She is prolly on heat period given to her limited number of openly gay people and bisexuals during this xmas season she's finding it difficult to get her daily ritual everyone has traveled This is one reason she thinks i'm one of them Tufikwa....me wey like toto die |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 11:21am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: She is prolly on heat period given to her limited number of openly gay people and bisexuals during this xmas season she's finding it difficult to get her daily ritual everyone has traveledseriously I feel sorry for this Gay pple , na man yansh dey always hungry dem to fuçk...make seun pity dem nw and open section for them too |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Uziehot(m): 11:21am On Dec 25, 2013 |
Ok |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 11:22am On Dec 25, 2013 |
haters trying to knock my hustle. my people make una no mind these haters o, na the koko I yarn una oh. I'm probably more mature n living better than these foo:ls screaming maturity and money. I go soon drop another point sef. y'all gone learn today! |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by moneyhungry(m): 11:23am On Dec 25, 2013 |
WackyJ1: |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:24am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:No be small thing oh.....person go dey waka for street people go just dey target your yansh In fact any weapon fashioned against my yansh by mimi and her cohorts .....holy ghost fire!!!..... |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:25am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:Mbok,no dey use style dey find gay patner. I'm a female!!! Ask tuketukepusher...he seems to love u. Hahaha. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:27am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: No be small thing oh.....person go dey waka for street people go just dey target your yanshAny weapon fashioned against ur yansh na wash,b'cos ur boyfriends don cause irrepareable damage. Buahahaah. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:28am On Dec 25, 2013 |
money-hungry :A guy who is rich and matured does not need to announce it...he proves is. You is a poor baby...bite me! 1 Like |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:30am On Dec 25, 2013 |
GentleMimi:Oboy leave me alone abeg dem say this thread na for players ,you wey be gay run come here .....you dey find your vaseline ni? |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:30am On Dec 25, 2013 |
WackyJ1:Funny enough,i dn't hv time on my hands....cooking tins. But i gotta catch fun,and these guys are my roaches. Merry exmas,wacky dude. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Nobody: 11:32am On Dec 25, 2013 |
missdebs: jesus christ of okrika....i weep 4 nigeria..you weep for Nigerian youths?...what are you!..?...an octogenarian? |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Dhurmynick(m): 11:32am On Dec 25, 2013 |
martha: Copy and Paste... I don't need to try all these on you to get you na.. Do i |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:33am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: Oboy leave me alone abegYes ooooo! I dey find vaseline for my dear tuketuke,so he doesn't wa*nk off his di*ck. He is a playa with no hope of punnny for life. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:36am On Dec 25, 2013 |
GentleMimi:But oboy come oh ,you no dey tire.....i go cry first please i'm not gay for God's sake stop disturbing me. Who will ban this gay boy from coming close to straight peeps like us |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 11:38am On Dec 25, 2013 |
GentleMimi:o boy park well, u no be female..why are u ashamed of ur gay status nw..many pple dey out there dey fight for una right..one day u guyz will be free to practice ur act in the open and not behind prison bars |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:40am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t: o boy park well, u no be female..why are u ashamed of ur gay status nw..many pple dey out there dey fight for una right..one day u guyz will be free to practice ur act in the open and not behind prison barsShebi na 14yrs now abi? abi dem dun reduce am for dem ? but gay people dey try sha.....i just dey imagine make this mimi come dey kiss you like this |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 11:43am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: But oboy come oh ,you no dey tire.....i go cry first If I wana urinate wit fellow straight guyz like me..I dey give them atleast 5 yards gap not to talk of gay nigga like this stubborn Mimi ...I go bust ur head if u bring ur prick near me..I swear |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:43am On Dec 25, 2013 |
hahahahha! Tuketuke and Born to be Gay,u both make a lovely couple. See as una dey whisper sweet nonsense into una ears. Choi! NL couple of the year |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 11:46am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: Shebi na 14yrs now abi?Kiss wetin ? na him be say the guy don chop his last supper be that o!.. Small small we go expose all this Gay niggas..Mr stubborn Mimi ur cup don full..leave our yansh alone |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:48am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:Omo no be small thing oh ,this particular mimi gay boy na staunch one oh The boy stubborn no be small ,see as him dey follow us up and down abeg make Seun come help us tell her say we no be gay. abeg Seun open thread and dedicate to gay people na ,see as this boy dey harass us up and down |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:50am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:Na true sha...you dun see where girl dey call herself GentleMimi instead of GraciousMimi you just check am na. but this mimi own na ogbanje gay |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 11:53am On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:Hahaahaa! Mbok ooo! Tuke and friend wishing me to become a male,i no gree o. Una yansh wey don be like my mama pot na im una dey make noise abt. Park wella. The fact sey female dey lash una dey unbeliveable,abi? I dey ready for una. Una yeye no fit reach my side...i'm diic*kless and boobiful! Choi! |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 11:55am On Dec 25, 2013 |
GentleMimi:Tah! mechi onu gi there......una see am ,now now she turn to girl.....smh But come this thing na wahala.....oya come make i pray for you Oyibo! d1ickless ko! di1ckless ni!.....that pipe wrench abi na three month old baby wey you carry for in between your legs na 'less' for your eyes abi?.......nkita mie gi onu |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 11:57am On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: Na true sha...you dun see where girl dey call herself GentleMimi instead of GraciousMimi you just check am na.But on a second thought, I dnt think we shud discriminate against Gay guyz o! Some of them fit dey depressed and from there go buy rope o I think we shud help him, Mr mimi , I fit help ur case cos u are not the only one o! ..una plenty die..jus have faith ur heroes are fighting ur case for National assembly |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 12:04pm On Dec 25, 2013 |
GentleMimi:Holy Ghost fire burn u there..who u wan tempt....this is another reason to test before marriage..cos some men go dress like woman with fake silicon boobš to find innocent men like we for marriage |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 12:06pm On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:As learned fellows let us bear in mind that they are humans and a minority ,they deserve our protection and shouldn't be discriminated against under any circumstances ......well for me, as long as people like Gentlemimi remains rationale in their reasoning we'll continuously and effortlessly ensure that the govt. recognizes them as an endangered people in the sub sahara African region due to our homophobic nature and conservative culture when it comes to sex. But from today henceforth i'll gladly accept gentlemimi as the girl which is the gender of her choice despite those facial hairs that clearly says she is a full grown man and always respect her choice by addressing her as a girl. Miss GentleMimi.....answer naa |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by borntobegr8t(m): 12:16pm On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: As learned fellows let us bear in mind that they are humans and a minority ,they deserve our protection and shouldn't be discriminated against under any circumstances ......well for me, as long as people like Gentlemimi remains rationale in their reasoning we'll continuously and effortlessly ensure that the govt. recognizes them as an endangered people in the sub sahara African region due to our homophobic nature and conservative culture when it comes to sex. U are a real patriot, our country is blessed to have someone like u standing up for Gay rights even though u are not part of them. Posterity will remember u, as a true hero of Gay pple at the crucial time when the vast majority of them languish in different jails across the nation as a result of their hormonal imbalance Thank you sir for ur kind gesture, at saving this endangered species. Mr mimi is so proud of u. God bless Nigeria......thunder fire Gay people |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Truckpusher(m): 12:19pm On Dec 25, 2013 |
born_to_be_gr8t:Lmfao
|
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by GentleMimi: 1:14pm On Dec 25, 2013 |
Truckpusher: As learned fellows let us bear in mind that they are humans and a minority ,they deserve our protection and shouldn't be discriminated against under any circumstances ......well for me, as long as people like Gentlemimi remains rationale in their reasoning we'll continuously and effortlessly ensure that the govt. recognizes them as an endangered people in the sub sahara African region due to our homophobic nature and conservative culture when it comes to sex.Na wa oooo! See epistle. Guy,ur life na NL e end? Oya come and join i and my peeps on da dinning...u need to free urself. You sound lonely. And pls,no dey send my PM...i aint replying u. |
Re: Wisest Playboy: How I Dey Use Straff Plenty Naija Babes. by Shankboye(m): 1:20pm On Dec 25, 2013 |
money-hungry :living better u? Na real faceless forum, now I believe. I know u are as poor as church rat |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Two Teachers Were Having Fun With A Female Student / Guys After Looking At This Tatoo In Your NEW Girl Friend Iranu / 9 Secret Things Men Can't Resist In Women
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50 |