Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,721 members, 7,816,965 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 09:29 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Two Virgins Getting Married (8008 Views)
True Facts About Virgins / Two Virgins Wedding / A Night Of Two Virgins. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Two Virgins Getting Married by na2day2(m): 7:33pm On Oct 18, 2008 |
reading her post makes me feel that president Bush is very intelligent Gamine: |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 7:40pm On Oct 18, 2008 |
LOL. Or Palin has an IQ of 1000 |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 7:42pm On Oct 18, 2008 |
na2day?: ofcourse he is,if not he would have been dead long time @Gamine what has jenny hussy got to do wt this topic?abeg carry ur fake research go elsewhere i too sabi,always acting like smone who's so intelligent,when in d real sense u r d opposite ehen its me jenny |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 7:46pm On Oct 18, 2008 |
of course i know its You yeah im that intelligent! How wont your hussy come into it no be u wey bring am for NL Everywhere u no dey cease to tell us say u don marry but e be like say marriage no help u. |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 7:50pm On Oct 18, 2008 |
so also sistawmn,osisi ,I'm not hiding my status,but like d "intelligent person" u claim to be,u should knw when to bring up a matter and wen not to,by d where is d everywhere? but e be like say marriage no help u. thanks for d compliment but u should be thinking of settling down too,u r not getting any younger dnt tell me those men r running away from d skinny body |
Re: Two Virgins Getting Married by JJYOU: 7:58pm On Oct 18, 2008 |
Gamine remember they say it is not what you are called but the name you answer to that matters. you dont have to reply every some words. be bigger than that |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 8:00pm On Oct 18, 2008 |
oh gamine's achugumginazu heheheheh birds of a feather flock together pls be bigger like they said ooooooooo,if u did not put ur mouth on things dat aint ur business,i wouldnt have noticed u |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 8:01pm On Oct 18, 2008 |
Josh, You are always such a darling You know, some things grow while some. . . . well, i guess theres no hope |
Re: Two Virgins Getting Married by JJYOU: 8:09pm On Oct 18, 2008 |
eagles soar higher than other birds my dear. when you are aiming for the top there are habits and people you must never carry along. they are expensive and excess loads. surplus to requirements |
Re: Two Virgins Getting Married by na2day2(m): 1:54am On Oct 19, 2008 |
good one i will talk to u on yahoo Gamine: WORD! JJYOU: |
Re: Two Virgins Getting Married by minute(f): 2:08pm On Oct 19, 2008 |
All i can say was my first time was really bad- not because of anything my patner did or didnt do,but because it was physically painful- and i sure as heck was glad it was done and over with.Even though he led the session, my patners experience still made no difference. |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 3:50pm On Oct 19, 2008 |
Abi oh. eyah MAke i drop one Warri parable hia. Na only d pesin wey no sabi anything, go talk say everybodi too sabi |
Re: Two Virgins Getting Married by Biioola(f): 11:49am On Oct 20, 2008 |
Not all experienced people are good. |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 2:38pm On Oct 20, 2008 |
and i wonder why d experienced after using their fellow experienced people ,will still go back and marry young virgins?and smone is telling me about one false research,that shows that all experienced people love being wt d experienced what empty and dumb brains |
Re: Two Virgins Getting Married by Tgirl4real(f): 2:46pm On Oct 20, 2008 |
After going through all the what's not and what's to be said here Can someone tell me who told Adam where to put it I bliv it was their first time too . . . |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 3:01pm On Oct 20, 2008 |
Tgirl4real: LMAO u be case u this girl na God give am insight naa,afterall na garden of eden them dey but make we confess,time don change,during the time of adam, humans don't make love to animals,e be like say na only missionary style them know then unlike now wey be say diff orisirisi style dey @topic d girl being a virgin,i like,i love,and i want it,but i personally i would rather be a virgin and have a non virgin on my bed,than me being a virgin and marrying a virgin too,i don't want to wonder about,or think for d rest of my life, i don't want male virgin on my bed |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 3:30pm On Oct 20, 2008 |
hahaha E dey pain pesin wey marry pesin wey get mileage ROTFLMAO |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 3:39pm On Oct 20, 2008 |
buahahahahahahahahahahahahahahahaha oh gawddd e dey pain them say nobody don carry them put for house,i no blame the men jare,not with the massive ears andnothing to write home about body some of them go soon dey use moneybeg men to marry them oma seoooo,wetin frustration no go cause? |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 3:51pm On Oct 20, 2008 |
abi ooh Wetin frustration no go caust na condition wey make Cra fitch ben ben wey make monkey face ungly wey make pipu dem marry anytin wey waka passt even if them mileage don reach heaven come back pity eh |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 5:23pm On Oct 20, 2008 |
no be small thing ooo,atleast the people wey waka pass them even see them presentable to marry what of people wey dey claim say na them be all and all still nobody don carry them put for house? all their years in d uni ,graduate ,serve still no man even d one wey use them dump them for nl still dey pain them chaiii if to say i sabi where that boi wey use them dump for nl dey,i for go kill am see as e just render person useless to the extent say no man wan manage person again that is y i dey tell girls make them no dey too cheap ,mba,na so them go see follow,e better say people wey marry anything waka passt marry what of people wey get choice to choose still person wey them choose dump them,not only that no man wan even manage them put for house oma seoooo |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 5:27pm On Oct 20, 2008 |
Seriously, Translation anyone Dis one na real mo gbono fele fele something o |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 5:28pm On Oct 20, 2008 |
no worry u wont understand,na only intelligent person go understand d parable |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 5:42pm On Oct 20, 2008 |
No o, worry?? me ke? From your Books, An intelligent person would be one with LSE, No ACS SAS, an IQ of 0.000001 low level lingo I knew it. Its alright tho |
Re: Two Virgins Getting Married by Danke: 6:07pm On Oct 20, 2008 |
thanks for understanding sweets ive always known u r a darling ,i was thinking the heartbreak u got from nl,would have driven u nuts,though it did sha,but i can see u r coming around again,that is good keep up d good work,and don't fall so cheap next time |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 6:16pm On Oct 20, 2008 |
Kisses? Sweets? Darling? This one na real Green Snake under green grass something o! Abeg o! Nairaland eh! push the right buttons and it all falls down! |
Re: Two Virgins Getting Married by Tgirl4real(f): 6:53pm On Oct 20, 2008 |
What's dis cat and mouse game. . . wey d owner of thread make e come pursue una. . . Lol |
Re: Two Virgins Getting Married by Tgirl4real(f): 6:55pm On Oct 20, 2008 |
What's dis cat and mouse game. . . wey d owner of thread make e come pursue una. . . Lol |
Re: Two Virgins Getting Married by barikisu(f): 7:17pm On Oct 20, 2008 |
Virgin husband, is that even possible? |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 7:28pm On Oct 20, 2008 |
Virgin Wife, Is that even possible |
Re: Two Virgins Getting Married by neowelsh(m): 7:47pm On Oct 20, 2008 |
being a virgin is just like a new born baby that knows noting about life. the couples will find it difficult in their marriage. cant start mentioning reasons, but i believe you know. |
Re: Two Virgins Getting Married by Gamine(f): 8:35pm On Oct 20, 2008 |
ROTFLMAO they knows noting You sure know A LOT! kai, i have to sign off this thread ooh! @Tgirl, |
Re: Two Virgins Getting Married by freakyy(m): 9:32pm On Oct 20, 2008 |
dunm n dunber lot |
Do You Like Men With Flat Buttocks Or Big Buttocks? / Help, My Hubby's Joy Stick Is Monstrously Big And Long / Lady Goes Braless, Wears Transparent Outfit In Pre-wedding Photos With Her Husba
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |