Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,843 members, 7,810,253 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 02:36 AM

Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh (975 Views)

15 sure ways you can live happily and peacefully with any woman. / 10 Ways Some Nigerian Ladies React When You Deny Them Sex / Dealing With Teenage Girls Can Be So Frustrating! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by ebamma(m): 11:27am On Aug 23, 2014
Like like me u no like me, but as i come chyke u, u gree become my girlfriend,
for my mind i don get girlfriend, i take u out, i buy u gifts, i call u twice a day, i try my best to show u that i care,
i no sabi say, all wetin i do no enter your eye, for your eye, na mugu were i be, u dey even yab me give your friends,
na later were the info leak,
i hear say u dey friend another guy sef join with me,
why are some girls like this nah , if u no like me tell me to my face nah, why u go give me hope, make me spend my money, when u no like me,
make una stop to dey live this lie oh, e no good oh, make una remember say DiarisGodu

2 Likes

Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by vizkiz: 11:29am On Aug 23, 2014
wtf did that dude typed up there
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by gede7744(f): 11:34am On Aug 23, 2014
lamenting for been cheated
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by ebamma(m): 11:41am On Aug 23, 2014
vizkiz: wtf did that dude typed up there
see this american born chinese oh, u wan tell me say u no dey understand pidgin english again, abeg swerve make beta people comment abeg

5 Likes

Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 11:41am On Aug 23, 2014
Lover's melancholy grin
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Superstar007(m): 11:48am On Aug 23, 2014
ehyaah sorry bros.
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by vizkiz: 11:55am On Aug 23, 2014
ebamma: see this american born chinese oh, u wan tell me say u no dey understand pidgin english again, abeg swerve make beta people comment abeg


undecided

1 Like

Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 12:27pm On Aug 23, 2014
Op, who broke your heart?
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Ivanspring(f): 1:07pm On Aug 23, 2014
vizkiz: wtf did that dude typed up there

Are you trying to say that you don't understand Nigerian pidgin?
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 1:11pm On Aug 23, 2014
@op if we no lie for you guys na who we go lie for
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 1:52pm On Aug 23, 2014
They yaf get the Op.
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by slimzypink(f): 1:56pm On Aug 23, 2014
am too young to love one man abeg...cheating is good..share d lov ...bye
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 1:59pm On Aug 23, 2014
The painment is real y'all.
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 2:12pm On Aug 23, 2014
ebamma: see this american born chinese oh, u wan tell me say u no dey understand pidgin english again, abeg swerve make beta people comment abeg
cheesy
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 4:05pm On Aug 23, 2014
Dude is pained
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by itstpia1: 4:05pm On Aug 23, 2014
vizkiz: wtf did that dude typed up there



He said his girlfriend was dating another guy despite him (op) spending all his money on her as incentive.
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by vizkiz: 4:17pm On Aug 23, 2014
itstpia1:

He said his girlfriend was dating another guy despite him (op) spending all his money on her as incentive.

thank you barbie smiley

Now this is a "beta pikin" angry





Op, so you mean your gf has been "magatizing" you all this while? undecided
Re: Some Nigerian Girls Can Live A Lie Eh by Nobody: 6:39pm On Aug 23, 2014
Such girls get it later on in life.

(1) (Reply)

Should I Cancel The Marriage / Can Being Jilted Lead To Madness? / Help : Is This Normal?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.