Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,477 members, 7,830,405 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 09:29 PM

Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady - Culture (41) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady (472016 Views)

Why Are You Proud To Be Nigerian? / Igbo Kwenu! Kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/lady / Igbo Kwenu! kwezuo Nu! Join Us If You're Proud To Be An Igbo Guy/Lady (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (579) (Reply) (Go Down)

Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 1:43pm On Oct 06, 2006
@ Edyggirl an Uche2nna

I pity both of ya. lika that USA don destroy una brain wellu wellu.
you should no sey we dey call 'am atrocity, abomination, even sacrilage, outrage, disgrace, scandal, eyesore plus includin horror . chei! chei!! how can a man lika mi marry a man. abeg mi loneliness never reach that level.
i nobi psycho. i no dey marry.
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Nobody: 1:50am On Oct 07, 2006
kedu ebe unu no eeeeeeeee
babyosisi n'ekele unu umu oma,umu Igbo.
Ndi Chineke goziri agozi
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by izoneb(f): 2:27am On Oct 07, 2006
umu igbo agali gba weekend ha outside nairaland.
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by superman(m): 1:34pm On Oct 07, 2006
yes amaka make u no answer me u think i be one of ur chew gum boys ! na craze be that
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by 2fine4u(f): 6:10pm On Oct 07, 2006
dang superman, dont be too hard on urself, she prolly hasn't logged back on since then cool
Igbo Kwenu grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Ynot(m): 10:58pm On Oct 07, 2006
superman:

amaka 1 u fine oooo! i mara mma nwanyi! asampeta nwanyi ! hmm kedu ebe ino now?

Everyone you see mara nma in ur eyes. What r you? a love-vendor?? Were you looking at her face or from the neck down?
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Nobody: 12:34am On Oct 08, 2006
superman:

yes amaka make u no answer me u think i be one of your chew gum boys ! na craze be that

superman she says NO,lol.
try again
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by superman(m): 1:34pm On Oct 08, 2006
make una celebrate. u see how our igbo sisters dey go after calabar man now! if i carry oyibo come now umunna go form parliment now.

oboy not everyone fine in my eye i get crocodile eyes u no
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 8:36pm On Oct 08, 2006
superman:

make una celebrate. u see how our igbo sisters dey go after calabar man now! if i carry oyibo come now umunna go form parliment now.

oboy not everyone fine in my eye i get crocodile eyes u no
Dem talk say Oyibo better pass Akata.At least 4rm Babyosisi point of view grin grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Nobody: 8:54pm On Oct 08, 2006
Whetin be akata?, Basket? I sabi every yab wey dey this planet but na just recently I begin hear akata this, akata that,
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 8:55pm On Oct 08, 2006
hehe grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 8:56pm On Oct 08, 2006
Me too O!
I jus learn the thing mean African american.Abeg ask Babyosisi and Uju.Na 4 their mouth i hear am. grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 8:57pm On Oct 08, 2006
lauryn:

hehe grin grin
Did u finish that meal yesterday grin grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 8:59pm On Oct 08, 2006
torri abegi, nwe sweet torri abeg
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by lauryn(f): 8:59pm On Oct 08, 2006
yes naw grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:01pm On Oct 08, 2006
lauryn, new torri abegi, am starvin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 9:01pm On Oct 08, 2006
fresh-B:

torri abegi, nwe sweet torri abeg
Abeg Fresh B this thread is out of service at least for now.I am having a discussion with my wife on it! grin grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 9:02pm On Oct 08, 2006
lauryn:

yes naw grin
sad sad sad
Wat kind of wife you be sef! grin grin grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:04pm On Oct 08, 2006
what wife abi nife?
no deceive yur sef sey na yur wife. i still dey marry her oh
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by superman(m): 9:06pm On Oct 08, 2006
yes uche4nna i hear oo! yes Babyosisi our lovly sister i bi likesay oyibo de message her back ! chineka umunna una no go look see wetin de happen
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:10pm On Oct 08, 2006
superman abi, where ar ya in di uk
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by Uche2nna(m): 9:12pm On Oct 08, 2006
fresh-B:

what wife abi nife?
no deceive yur sef sey na yur wife. i still dey marry her oh
Which time this kain nonsense start angry angry angry Ol boy mind yaself or u go find yaself in front of Sharia court.And you know say the mildest penalty na chopping off of right arm! grin grin grin
Anywayz U is my friend and I will gently tell u to try these doors:
1 Jaybaby angry
2 Scorpio tongue
3 Radiant shocked
4 ETC,,,
Take ur pick from here and leave my L alone grin grin grin grin grin
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by superman(m): 9:14pm On Oct 08, 2006
hahaha ! london north west bro
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:15pm On Oct 08, 2006
leav tha mata one side

where yu dey
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:16pm On Oct 08, 2006
whic ones yu dey for there
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by ghettochyk(f): 9:17pm On Oct 08, 2006
lol!! unu niile wucha ndi ara!!! a na m agbazi oso from dis threadi!!
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:19pm On Oct 08, 2006
y are yu abusin us?
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by ghettochyk(f): 9:20pm On Oct 08, 2006
onye? muwah?
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:21pm On Oct 08, 2006
yep
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by ghettochyk(f): 9:23pm On Oct 08, 2006
where's the abuse?
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by freshB2: 9:24pm On Oct 08, 2006
this "unu niile wucha ndi ara
Re: Igbo Kwenu ! Kwenu Kwezo Nu ! Join Us If You Proud To Be An Igbo Guy/lady by ghettochyk(f): 9:27pm On Oct 08, 2006
ya. dat wasn't being abusive. i guess u didn't see the "lol" before it huh?

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (579) (Reply)

Nairaland Official Igbo, Hausa and Yoruba Dictionary / Lists Of Yoruba Names And Their English Meaning. / ..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.