Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,231 members, 7,953,874 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:04 AM

Love Sms, Naija Pidgin Style! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Love Sms, Naija Pidgin Style! (2340 Views)

That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. / Ekene And Judith, A True Life Sexual Story In Pidgin English / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Love Sms, Naija Pidgin Style! by MeekMeshack(m): 8:42pm On Jun 27, 2015
I no sabi blow English
but I fit tell you say I LOVE YOU

My Geography na kpom kpom but I sabi sayWHERE you
live; na in my HEART

I dey bad for History but i REMEMBER di first time i see you

My Chemistry na zero but I can tell wetin be di REACTION
when you smile

I am BAD in PHYSICS but I sabi di INTENSITY of SPARK in
my EYES when dey SEE you

I fit be olodo for every subject but make I tell everybody now; I go pass all subjects if di TOPIC na YOU

guys just keep the fun going, abeg blow your own pidgin love sms...

1 Like

Re: Love Sms, Naija Pidgin Style! by Rootprof(m): 6:54pm On Jul 06, 2018
Whao am gbadun this cheesy Please those weh sabi pigin spring up. Let light up this thread.

(1) (Reply)

7 0ral Sex Tips Guaranteed To Rock Your Woman (see Here) / Men Invented Cheating, But Women Perfected The Art! Check Out The Stories / Ladies Only[ Men Beware ]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.