Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,252 members, 7,815,378 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 11:26 AM

The Pidgin English Thread - Forum Games (26) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / The Pidgin English Thread (28879 Views)

╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) (Reply) (Go Down)

Re: The Pidgin English Thread by emofine(f): 7:51am On Aug 01, 2011
I kangpe this thread, time don reash. Abeg mek wi kon yan better tins jare  cool
Re: The Pidgin English Thread by emofine(f): 9:16am On Aug 02, 2011
ah-ah una wan form yanga abi? no wahala I go spray am for myself alone  tongue

as I dey ,God don bless mi ooo grin  I reach to smile nah  smiley
Re: The Pidgin English Thread by noblegas2(m): 9:27am On Aug 02, 2011
You dis girl sef cheesy
Re: The Pidgin English Thread by emofine(f): 9:35am On Aug 02, 2011
I dey laff grin werrin? 
if pipu no wan yan again, me sha, I reash to tok nah, na so tongue
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 11:56pm On Mar 15, 2012
shocked shocked

OMG!! The new look NL just help me discover my long lost love, Pidgin thread. To think say i was having a bad day until now. Abeg na where Amigoz, Swit and Romande dey? make una contact me eeeeoooo! cry
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 11:58pm On Mar 15, 2012
before i forget, emofine, you do well my pikin, learn to treasure correct thing
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 4:47pm On Mar 18, 2012
I trowe salut for effribodi o. How una de cope wit dis Seun swaga and ginjaring forum? Me sha, I don go get glasis bicos de thin de blind mi. grin
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 9:45pm On Mar 19, 2012
Wia efribodi naa? Dis thread don de dry like okporoko o. Seun, do somtin o.
Re: The Pidgin English Thread by edoyad(m): 4:28am On Mar 20, 2012
^^ No mind them Jare. Just because them manage pass JAMB small, they go dey form say them no fit speak pidgin again. Meanwhile na pidgin them dey use chop and drink every day o.
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 8:38pm On Apr 15, 2012
Wia dis pipul sef?
Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 12:00pm On Apr 16, 2012
Jamace long time. My mind jus tell me say mek I kuku greet you this late morning kiss how faa?

Edoyad, na so o. Pijin sweet sha cheesy.
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 12:26pm On Apr 16, 2012
I dey kamkpe, dearie. No shakin.
Na wia you disappiya go all dis days? Hope say you dey koole o?
Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 9:24am On Apr 21, 2012
I dey o . . .no mind me, the new NL display con chase me but now the prodigal has returned tongue

. .but Jamace I wan ask one small thing sha, wetin be sosongo? embarassed
Re: The Pidgin English Thread by mkmyers45(m): 6:16pm On Apr 21, 2012
How una dey? i troway salute to all una..shey i fit talk my mind for here? e get many wahala wey hol man-pikin
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 7:08pm On May 01, 2012
emöfine2: I dey o . . .no mind me, the new NL display con chase me but now the prodigal has returned tongue

. .but Jamace I wan ask one small thing sha, wetin be sosongo? embarassed

Sosongo means thank you for efik/ibibio language.
Re: The Pidgin English Thread by NaMe4: 7:14pm On May 05, 2012
Na wa o! Me never see this thread before. Abeg make pesin polish im pidgin vocab jare!
Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 10:06pm On May 05, 2012
jamace:

Sosongo means thank you for efik/ibibio language.

Sosongo smiley

Na-Me:
Na wa o! Me never see this thread before. Abeg make pesin polish im pidgin vocab jare!

grin
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 1:16pm On May 11, 2012
My piple, I dey hail una o. grin
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 4:14am On May 12, 2012
wetin dey grin
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 3:57pm On May 12, 2012
My sis, notin spoil o. We dey hold bodi jeje for one corner o. Haw laif dey do you naa?
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 4:08pm On May 12, 2012
jamace: My sis, notin spoil o. We dey hold bodi jeje for one corner o. Haw laif dey do you naa?

Thats all I can say in pidgin embarassed Me no speaky
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 4:15pm On May 12, 2012
Whhhaatt!!! shocked. Your yan don shok mi like NEPA. Unbelieveabl. So, na for which language we go fit yan wit you naacheesy
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 4:30pm On May 12, 2012
jamace: Whhhaatt!!! shocked. Your yan don shok mi like NEPA. Unbelieveabl. So, na for which language we go fit yan wit you naacheesy

(Talina googles nepa...) english is it. I leave this thread now cool
Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 6:55pm On May 12, 2012
hahaha abeg talina no leave o cheesy grin u try sha! abi mek we teach u small pidgin? smiley

Jamace wetin de happ? kiss
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 7:31pm On May 12, 2012
I jus dey o, my sista. I dey kampe. No shakin. Nothin do me. Haw bodi naa? grin
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 7:39pm On May 12, 2012
emöfine2: hahaha abeg talina no leave o cheesy grin u try sha! abi mek we teach u small pidgin? smiley

Jamace wetin de happ? kiss

Ok cheesy , how bout na wa oooo
Re: The Pidgin English Thread by emofine2(f): 9:16pm On May 12, 2012
^^^
It’s like an expression of surprise....i.e. see as Mary jus dey spend the whole day snoring...na wa for this girl grin

Madam Talina How every? cheesy You sabi French? abi broken French? grin

jamace: I jus dey o, my sista. I dey kampe. No shakin. Nothin do me. Haw bodi naa? grin

My guy well done o. As u see me so, I jus dey manage, plenty de for my mind.
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 9:50pm On May 12, 2012
[quote author=emöfine2]^^^
It’s like an expression of surprise....i.e. see as Mary jus dey spend the whole day snoring...na wa for this girl grin

Madam Talina How every? cheesy You sabi French? abi broken French? grin

Ok thanks. I dont sabi french. How every? Do I say fine?
Re: The Pidgin English Thread by cantell(m): 10:24pm On May 12, 2012
*waka enta thread*
Dis thread no make sense at all.
Make i bounce!
Re: The Pidgin English Thread by jamace(m): 10:48pm On May 12, 2012
Comot for road joor. If tred no make sense, na you wen e dey bounce like futboll make sense? grin
Re: The Pidgin English Thread by Nobody: 11:03pm On May 12, 2012
cantell: *waka enta thread*
Dis thread no make sense at all.
Make i bounce!

grin
Re: The Pidgin English Thread by Naijamericana: 2:50am On May 13, 2012
Na wetin una dey write for dis place sef?

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) (Reply)

╚►When I Meet A 9ralander!◄╝ / Believe Me, This Is Going To Make You Sweat!.the Best Of Puzzles. / Reply Signatures 2

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.