Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,529 members, 7,819,905 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 06:11 AM

My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish (9062 Views)

I'm In Love Wit Our Depressed Housemaid.Now Look At What She Paid Me With(pic) / Nigerian Lady Engaged By Her Facebook Lover: "Facebook Paid Me Off" / 9 Lies Married Men Use All The Time To Hit On Women (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 7:31pm On Feb 20, 2017
Yesterday, I was at a friends wedding drinking and eating all that shiit. Then I call came in I checked my phone Its andrew the guy owing me 10k for like a month. He was like "santana where you at? I have your money with me now. come get it." Omo na so I tell my guy wey dey do wedding say I don move Ooo. As I collect the money na so. I dey one hotel wey dem open newly for my area, na so I call my my boys say make we Ball in na so we begin shack up. After I do drink like 7bottles of 33' lager beer na so my prick begin dance alanta inside my trouser. I say nothing go make me no put prick for toto this night..........

8 Likes 1 Share

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by SINZ: 7:32pm On Feb 20, 2017
Something must kill a man cheesy

3 Likes

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by BiafranBushBoy: 7:33pm On Feb 20, 2017
Mtcheewww...

Absolutely stale and uninteresting!

3 Likes

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by jamalnation(m): 7:34pm On Feb 20, 2017
Congratulations
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 7:59pm On Feb 20, 2017
Na so bros
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by NLpolice1: 8:05pm On Feb 20, 2017
Borin
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by slimthugchimee(m): 8:10pm On Feb 20, 2017
rubbish undecided

1 Like

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 8:11pm On Feb 20, 2017
Omoba na so I use vex enter joint carry staphnie wey be my regular hoe. As we enter I tell her make she pull everything. As in. She dey stark naked for my front like so. Na so I first carry hand shoock for her toto dey finger,she start to moan softly. Before I say Jack she don carry my prick shook for mouth dey gimme one. Bad ass blow__job. Omo my brain wan burst. Na so she spread her legs well. Wetin I dey gbadun for her parol be say, if I dey fucck she dey spread her legs wella and when she dey give head when my dick don wan dey commot sperm she no dey commot mouth. She sha spread legs sha na so I put prick begin nack her at the same time dey suck breast. I So I bang bang bang bang And I swear sperm no gree come out

7 Likes 4 Shares

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by enuk80(m): 8:27pm On Feb 20, 2017
ur repetition of words "NA so, NA so, NA so..." shows op is a potential liar...see wetin awuf dey do person

2 Likes

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 8:27pm On Feb 20, 2017
obontami:
Omoba na so I use vex enter joint carry staphnie wey be my regular hoe. As we enter I tell her make she pull everything. As in. She dey stark naked for my front like so. Na so I first carry hand shoock for her toto dey finger,she start to moan softly. Before I say Jack she don carry my prick shook for mouth dey gimme one. Bad ass blow__job. Omo my brain wan burst. Na so she spread her legs well. Wetin I dey gbadun for her parol be say, if I dey fucck she dey spread her legs wella and when she dey give head when my dick don wan dey commot sperm she no dey commot mouth. She sha spread legs sha na so I put prick begin nack her at the same time dey suck breast. I So I bang bang bang bang And I swear sperm no gree come out
cheezuz krist shocked shocked

I kuku dinnuh see anything. lipsrsealed
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by jonaifame22(m): 8:40pm On Feb 20, 2017
Very wise, kudos to you, I'm happy u didn't spend the money taking a gthat u won't fvck on an outing

1 Like

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Ab025(m): 8:40pm On Feb 20, 2017
Lawlahdey:
cheezuz krist shocked shocked
I kuku dinnuh see anything. lipsrsealed
Na lie joor... u don see am finish
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 8:52pm On Feb 20, 2017
Ewwwwwwwww see who we have here,male olosho. grin grin
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:01pm On Feb 20, 2017
jonaifame22:
Very wise, kudos to you, I'm happy u didn't spend the money taking a gthat u won't fvck on an outing
correct gee cool
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:02pm On Feb 20, 2017
prettythicksme:
Ewwwwwwwww see who we have here,male olosho. grin grin
you are the opposite of it. smiley
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:03pm On Feb 20, 2017
Lawlahdey:
cheezuz krist shocked shocked
I kuku dinnuh see anything. lipsrsealed
cheesy
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Cholls(m): 9:06pm On Feb 20, 2017
SINZ:
Something must kill a man cheesy
my brother no sense in what u wrote here.
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 9:10pm On Feb 20, 2017
obontami:
you are the opposite of it. smiley
God forbid bad thing grin
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:15pm On Feb 20, 2017
prettythicksme:
God forbid bad thing grin
grin look atew
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 9:15pm On Feb 20, 2017
guy,anybody weh de owe u money nogo pay you till next year...who get money to de do payback
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 9:16pm On Feb 20, 2017
obontami:
grin look atew
angry angry
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:20pm On Feb 20, 2017
prettythicksme:
angry angry
tongue tongue tongue


You need your pussy lips to get spread by a monster big dick grin
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 9:24pm On Feb 20, 2017
obontami:
tongue tongue tongue


You need your pussy lips to get spread my a monster big dick grin
undecided undecided
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by obontami: 9:43pm On Feb 20, 2017
obontami:
Omoba na so I use vex enter joint carry staphnie wey be my regular hoe. As we enter I tell her make she pull everything. As in. She dey stark naked for my front like so. Na so I first carry hand shoock for her toto dey finger,she start to moan softly. Before I say Jack she don carry my prick shook for mouth dey gimme one. Bad ass blow__job. Omo my brain wan burst. Na so she spread her legs well. Wetin I dey gbadun for her parol be say, if I dey fucck she dey spread her legs wella and when she dey give head when my dick don wan dey commot sperm she no dey commot mouth. She sha spread legs sha na so I put prick begin nack her at the same time dey suck breast. I So I bang bang bang bang And I swear sperm no gree come out
as e be say sperm wan commot nai she commot my prick no let the sperm release finish. The thing pain me. My prick come stong like wetin I still dey feel say sperm still dey inside my prick wey I never release finish. I carry vex tell her make she give me hand-job. Na so we start second round. I tell her make she lay down for bed make her yansh face me make Her face, face the sheets. Nai I put prick for back like that. De thrust in with accurate speed and skills. As. I see say sperm wan commot sharply I commot prick tell her Make. She change position inorder to make d sperm go back. Omoba B4 i know her pussy don wet like wetin. As in e Come make the penetrating dey very sweet and smooth. Nothing sweet reach make toto wet when you dey thrust in and out. OOoooooo.


I later release one heavy cum inside condom while my dick still dey inside her pussy. My guys sef carry okpo fucck na me pay for them. I still enter another joint carry another okpo day break. Na So spend 10k finish ontop toto and shayo OOoooo

4 Likes 1 Share

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by BUHARIISCURSED(m): 9:47pm On Feb 20, 2017
How many demons devil release inside obo body undecided

2 Likes

Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by naughtyendowed(m): 10:16pm On Feb 20, 2017
Bad guy..
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 10:24pm On Feb 20, 2017
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Einl(m): 10:48pm On Feb 20, 2017
hahahahahaha
I love he way he writes his story.
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by bukason212(m): 11:06pm On Feb 20, 2017
Guy! I wu onye kaikai.
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by solzmuller(m): 11:37pm On Feb 20, 2017
how much u con give the olosho
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by Nobody: 11:54pm On Feb 20, 2017
obontami:
Yesterday, I was at a friends wedding drinking and eating all that shiit. Then I call came in I checked my phone Its andrew the guy owing me 10k for like a month. He was like "santana where you at? I have your money with me now. come get it." Omo na so I tell my guy wey dey do wedding say I don move Ooo. As I collect the money na so. I dey one hotel wey dem open newly for my area, na so I call my my boys say make we Ball in na so we begin shack up. After I do drink like 7bottles of 33' lager beer na so my prick begin dance alanta inside my trouser. I say nothing go make me no put prick for toto this night..........
E nor dey tire
Re: My Debtor Paid Me 10k I Use All The Money Fccck Toto Finish by nubianwarrior: 12:35am On Feb 21, 2017
Low life upgrade my nigga

1 Like

(1) (2) (Reply)

Can A Guy Actually Date A Nigerian Girl And Find Solace In Her??? / Whoever Doesn't Have This Is Broke [Pictures] / How To Get Out of the Friendzone And Stay Out.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.