Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,167 members, 7,835,905 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 05:16 PM

Too Bad For Naija Ladies Ooooo! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Too Bad For Naija Ladies Ooooo! (1710 Views)

Naija Ladies Things U Should Stop Doing When You Reach 25yrs / When Will Naija Ladies Learn This? (photos) / It Is Now A Crime To Help Some Naija Ladies In Need. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 4:10pm On Jun 08, 2010
I hear say na women con smoke pass men for naija nw, na wa ooooo.
I wonder which man go marry dem ooo.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Lovemee(f): 4:13pm On Jun 08, 2010
abeggggggggggggg, make we hear word!

If na smoking we dey talk of, e for betta na.

Unfaithfullness on the part of una nko?

Isnt it berra u marry the devil u see? grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Nobody: 4:15pm On Jun 08, 2010
Aint nothing to see here just our daily Nigerian female bash thread grin grin grin grin Hold aint you all females? grin grin grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Nobody: 4:21pm On Jun 08, 2010
^ sis ebonyz tongue always to the rescue for d women folk, lipsrsealed grin
Howz u cheesy
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 4:22pm On Jun 08, 2010
Lovemee:

abeggggggggggggg, make we hear word!

If na smoking we dey talk of, e for betta na.

Unfaithfullness on the part of una nko?

Isnt it berra u marry the devil u see? grin


Come we dey quarrel abi wetin, see de way u dey talk as if we dey quarrel. Na wa oooooo.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by dominique(f): 4:22pm On Jun 08, 2010
jenibayo:

I hear say na women con smoke pass men for naija nw, na wa ooooo.
I wonder which man go marry dem ooo.

person wey talk that kain nansense don smoke igbo so tee im brain don kaput tongue.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Nobody: 4:24pm On Jun 08, 2010
luizworld:

^ sis ebonyz tongue always to the rescue for d women folk, lipsrsealed grin
Howz u cheesy
Baybe whats up? Im good thank you grin grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by skfa1: 4:27pm On Jun 08, 2010
na who tell you that tori?
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 4:30pm On Jun 08, 2010
dominique:

person wey talk that kain nansense don smoke igbo so tee im brain don kaput tongue.


I read am for news ooooo, make una no carry me go.
Dats wat dey said not me oooo.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by sesman(m): 4:38pm On Jun 08, 2010
jenibayo:


I read am for news ooooo, make una no carry me go.
Dats wat dey said not me oooo.

dont believe everything you read, shey you here? grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 4:44pm On Jun 08, 2010
sesman:

dont believe everything you read, shey you here? grin


I hear u oooo, abeg make una no vex for me oooooo.
Na wetin i see na i talk ooooo.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Lovemee(f): 4:51pm On Jun 08, 2010
jenibayo:


Come we dey quarrel abi wetin, see de way u dey talk as if we dey quarrel. Na wa oooooo.


My sis, no mind me jare! I think say na one y y e man stt this talk oo

Sorry my luv. Na as d thing take vex me.

Every where woman do this, woman do that, haba!
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by dominique(f): 4:56pm On Jun 08, 2010
Lovemee:

My sis, no mind me jare! I think say na one y y e man stt this talk oo

Sorry my luv. Na as d thing take vex me.

Every where woman do this, woman do that, haba!

no mind nl men jare. as if na dem holy pass angry
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 4:58pm On Jun 08, 2010
Lovemee:

My sis, no mind me jare! I think say na one y y e man stt this talk oo

Sorry my luv. Na as d thing take vex me.

Every where woman do this, woman do that, haba!


No be me talk am ooo, na wetin dem talk not me.
Make u no dey vex for persin u no knw.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by ndigbo: 4:58pm On Jun 08, 2010
skfa1:

na who tell you that tori?
jenibayo:


I read am for news ooooo, make una no carry me go.
Dats wat dey said not me oooo.
i don laugh fall comot from my executive chair grin grin grin cheesy
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Nobody: 5:11pm On Jun 08, 2010
What's this supposed to mean undecided
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by dominique(f): 5:21pm On Jun 08, 2010
Ujujoan:

What's this supposed to mean undecided

you no sabi pidgin abi? ndo o! cheesy tongue
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by MissyB1(m): 9:53pm On Jun 08, 2010
So, a Lady who smokes is not suitable for marriage?
It's okay for men to smoke and for women, abominable?

Seriously?
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by mamagee3(f): 12:14am On Jun 09, 2010
Missy B:

So, a Lady who smokes is not suitable for marriage?
It's okay for men to smoke and for women, abominable?

Seriously?

Trust most Nigerians' backward way of thinking. . .They feel that being men, they are bad action is justifiable.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by 190: 9:24am On Jun 09, 2010
^^
But mama-gee dont u smoke IGBO!! angry
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Onchedu(m): 9:41am On Jun 09, 2010
Few as they may be, there are guys that won't mind marrying a woman that smokes. I'm not one of them and will not become one of them.

Smoking and Lesbianism are becoming rather fashionable among our girls in Naija. Geneva Convention.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by googles: 10:00am On Jun 09, 2010
undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided undecided

funny pple on this forum
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by MissyB1(m): 10:02am On Jun 09, 2010
mama-gee:

Trust most Nigerians' backward way of thinking. . .They feel that being men, they are bad action is justifiable.
It's only in Naija that smoking is a sign of irresponsibility/immorality.

Haba . . . .Make una upgrade a little na. undecided undecided
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Nobody: 10:17am On Jun 09, 2010
jenibayo:

I hear say na women con smoke pass men for naija nw, na wa ooooo.
I wonder which man go marry dem ooo.

O gal na waa 4 uoo. Na those kain gals dey mk sense 2 put 4 house cuz dm can f*** ur brains out by default.Whr dem dey
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Onchedu(m): 10:28am On Jun 09, 2010
Missy B:

It's only in Naija that smoking is a sign of irresponsibility/immorality.

Haba . . . .Make una upgrade a little na. undecided undecided

Na so e dey start. Upgrade ehn? Hope U live in Nigeria and Ur husband settles here with Ur family so Ur kids and rand kids can benefit from the upgrading.

Smoking in naija is not a sign of irresponsibility or immorality. Nigerians typically just don't understand why anyone should enjoy inhaling harmdul substances.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Cockyzy(m): 11:46am On Jun 09, 2010
@jenibayo: honey honey! Nice to read ya thread again.i miss it.Hey,u nid not smoke oh,am ya fireman and would blaze u up with your anaconda.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 3:42pm On Jun 09, 2010
Cockyzy:

@jenibayo: honey honey! Nice to read ya thread again.i miss it.Hey,u nid not smoke oh,am ya fireman and would blaze u up with your anaconda.



Baby i miss u more kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by sesman(m): 3:44pm On Jun 09, 2010
jenibayo:



Baby i miss u more kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss

go and get a room jor wink
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 3:53pm On Jun 09, 2010
sesman:

go and get a room jor wink


Hope u no dey talk to me sha cos if na me i for don lock ur sometin.
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by sesman(m): 3:58pm On Jun 09, 2010
sori, please dont lock it o because i need it, grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by jenibayo(f): 6:36pm On Jun 09, 2010
sesman:

sori, please dont lock it o because i need it, grin


Then u better lock ur mouth or i give u strong tin grin grin grin grin
Re: Too Bad For Naija Ladies Ooooo! by Absu(m): 6:47pm On Jun 09, 2010
lwkmdcheesy grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin ;Di c am 4 paper too. me b tink say 9ja guys over smoke. i no no say our girls smoke pass. dem dey carry am dey pose grin

(1) (2) (Reply)

Re: If U're In A Relationship, Married Or None, Read This. (long) / Imagine / Reasons Why You Should Not Go In For A Kiss On The First Date

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.