Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,607 members, 7,955,238 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:17 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? (2855 Views)
If This Happen To U On Your Wedding Night Wetin U Go Do? / Your Babe Dey Mention Ur Best Friend Name While Romancing Her Wetin U Go Do? / Na Wetin U Go Do If Ur Black American Wife Call U A Monkey? (2) (3) (4)
Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 6:47pm On Nov 29, 2011 |
Many femini-nazis(feminists) hate we men with a passion.Many of them wish for the total eradication of menfolk and dem also wish to hold the mantle of leadership.The femini-nazis say we men no dey important for the circle of live and dem say the sooner dem eradicate all men the better for the world.Make u also note say most of these femini-nazis be also be hard core lesbos .So guys wetin u think about the femini-nazis? ya opinion is most welcomed |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 6:50pm On Nov 29, 2011 |
note also say Mrs Chima na femini nazi Tipia na another femini nazi Pendo sef na confirmed femini nazi yes even freecocoa aka cocoa headmistress na another confirmed femini nazi And yes these names wey i mention dem dey run some type of cult for here and even sef i don suspect them to be lesbos |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by ArQueBusieR(m): 6:53pm On Nov 29, 2011 |
Nah. . .They love us, trust me. It is just you they detest. Watch your back, man. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by slimyem: 6:56pm On Nov 29, 2011 |
ArQueBusieR:you should tell him again so he can hear loud and clear! |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 7:09pm On Nov 29, 2011 |
Ehn yes i forget to add Slimyam Now this skinny babe na their capo for the Femini-nazis confratanity |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by freecocoa(f): 7:16pm On Nov 29, 2011 |
You this brat lefool,so you have no fear left in you abi? Well I'll soon show you what a cultist does to her enemy. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Mynd44: 7:19pm On Nov 29, 2011 |
^^ Abeg make you show am fast ooo |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by freecocoa(f): 7:23pm On Nov 29, 2011 |
^ No worry,na small thing remain,him dey play with an executioner like me. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by tellwisdom: 7:25pm On Nov 29, 2011 |
Lefu, leave them, we go fuckkk craze comot for their body |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by bekay911(f): 7:29pm On Nov 29, 2011 |
No mind lefungus which one com be im prob dis nyt. Abi ur white galfwnd no giv u nyansh. Hold ur tin tin jare |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by slimyem: 7:46pm On Nov 29, 2011 |
lefulefu:choke on it!! |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by tellwisdom: 7:55pm On Nov 29, 2011 |
Slimyansh, can i romance ur boobbbs?? #Meant this in a polite way |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 8:04pm On Nov 29, 2011 |
tellwisdom:abeg be careful oooo freecocoa punny get teeth oooo |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Goldieluks: 8:07pm On Nov 29, 2011 |
Lefu you don greet me this evening? |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Mynd44: 8:08pm On Nov 29, 2011 |
^^ You dey fear? |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by tellwisdom: 8:09pm On Nov 29, 2011 |
lefu, i go fuckkk am all d teeth go drop |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 8:11pm On Nov 29, 2011 |
Goldieluks:Goldie Goldie how far naa wetin dey ur side? u know say i don crown u as the nairaland princess |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 8:12pm On Nov 29, 2011 |
tellwisdom:dat is na when i wear iron condom |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Goldieluks: 8:14pm On Nov 29, 2011 |
Mynd_44: Fear wetin? lefulefu: You get luck! how your side na, i hope say no yabbings for nija babes tonight from you? |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Nobody: 8:14pm On Nov 29, 2011 |
Mynd_44:me far ke? u suppose know say many yrs ago my great great great grand papa na one of the most powerful warriors for my village back then |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by bekay911(f): 8:15pm On Nov 29, 2011 |
Wats d essence of dis thread? To insult NL females again n again. Isnt it lefulefu:dat ur tin tin go break by force in Jesus name AMEN |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Goldieluks: 8:16pm On Nov 29, 2011 |
tellwisdom: You well so foku foku toad! |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by tellwisdom: 8:16pm On Nov 29, 2011 |
iron condom. That one na dieeeeeee |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by tellwisdom: 8:17pm On Nov 29, 2011 |
You well so foku foku toad! Sweerie, lets make love tonyt . #Im serious |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Goldieluks: 8:19pm On Nov 29, 2011 |
tellwisdom: Nice try! |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by 195(f): 8:25pm On Nov 29, 2011 |
tellwisdom: [size=28pt]FALLS FROM IROKO [/size] |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by pendo89(f): 8:26pm On Nov 29, 2011 |
lefu you seriously need to hang around mature men so you can start talking sense . People are building empires and your here talking crap. You are taking too long at puberty and this is the pic I always have of you. [img]http://t0.gstatic.com/images?q=tbn:ANd9GcS5wp_sa3Jh76fld7rEP-LC9RhK-OJy9sq8RUEUDA_ZhOqTevim[/img] I have honoured your thread.You can now smile and sleep well. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by dabrake(m): 8:28pm On Nov 29, 2011 |
Wonders will never end. @topic, it only depicts low self esteem. You don't strengthen the weak by weakening the strong. But you need not generalize it. Not all girls portray such attitude. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Goldieluks: 8:30pm On Nov 29, 2011 |
pendo89: ##Falls from tree@pics## lefu sweerie no vex abeg. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by Mynd44: 8:33pm On Nov 29, 2011 |
lefulefu:Are you sure they were not talking about another family because I heard your ancestors were palm-wine tappers |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by dabrake(m): 8:38pm On Nov 29, 2011 |
Pendo, dont worry. |
Re: Omo Wetin U Think About These Femini-nazis? by freecocoa(f): 8:51pm On Nov 29, 2011 |
pendo89:Now I can't help falling from the balcony. |
See The Guy Who Is Dating And Sleeping With Two Identical Twins Sister [Photos] / African Women Abroad Seriously Seeking Husbands / Why Are Girls Mean, Even To Strangers?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |