Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,993 members, 7,817,938 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 11:21 PM

98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact - Romance (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact (11312 Views)

Help!! I Hate That Am A Goodlooking Guy) / Which Girl Can Do This?? Especially NL Girls (pictures ) / See Why I Don't Make Friends With NL Girls (whatsapp Scrnshot) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:04pm On Feb 22, 2012
C how ma frnds just dey finis anybody wey come der way. Idowu abeg hope u still dey preserve ur barclays no mind em me dey testify.
@ fweecoke awa u nnem. Kedu ka ime udo di. Olu ekweghim hu uzo. Kedu ka isi eme na ulo akwukwo. Were kwa ya nwayo.
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Idowuogbo(f): 12:06pm On Feb 22, 2012
bekay911:

C how ma frnds just dey finis anybody wey come der way. Idowu abeg hope u still dey preserve ur barclays no mind em me dey testify.
@ fweecoke awa u nnem. Kedu ka ime udo di. Olu ekweghim hu uzo. Kedu ka isi eme na ulo akwukwo. Were kwa ya nwayo.
my yansh is all urs nwanem kiss kiss kiss kiss
annawhite:

cool temper,ROTFLMAO @busybody of NL
Wifey her life will never remain d same am telling u ,mark dis date OLDIE own don finish grin grin grin grin grin

r231:

ID report now b4 i roll you up and smoke you
Light me up papi

Reporting*******
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:07pm On Feb 22, 2012
@ chimpezie y r u jumpin from tree to d oda. U wan break ur spinal cord abi u don break am already.
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by annawhite(f): 12:09pm On Feb 22, 2012
r231:

ID report now b4 i roll you up and smoke you
waaaaat? Now where is your wife?is she aware of your intention to smoke anoda woman
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:12pm On Feb 22, 2012
Kai idowu me don  miss u jare. Abeg make sure say u dey massage ya  barclays wit baby oil me want am to dey glitter all d tym.  I c u dey handle ur parol correctly. I dey salute u jare
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by tellwisdom: 12:13pm On Feb 22, 2012
bakery91, WTF is dat u saying? hindu?



a friend! Long time no see,i dey o
demonic biengs like tellewisdow r killin d vibes on Nl everyday

WTF, is it, with d name? angry  . U wanna yansh me?? Hell no angry angry
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by r231(m): 12:13pm On Feb 22, 2012
annawhite:

waaaaat? Now where is your wife?is she aware of your intention to smoke anoda woman

still taking application , , , , , abi you wan join too grin grin
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by annawhite(f): 12:20pm On Feb 22, 2012
Chimezie198:

** pours ice water on his block-shaped head**
who's beautiful?

stupidity is so much better than bieng treated like an imb.e.cile
keep staying foolish just to proof ur manhood*according to president's wife*
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Chimezie198(m): 12:24pm On Feb 22, 2012
bekay911:

@ chimpezie y r u jumpin from tree to d oda. U wan break ur spinal cord abi u don break am already.
Miss bakrey
why always me! Even freecoca kwa
kedu ife m'mere ugbu a nau!
Why meeeeeeeeee!
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by annawhite(f): 12:25pm On Feb 22, 2012
r231:

still taking application , , , , , abi you wan join too grin grin
be careful about what cometh out from thy mouth lest ye regret. . .u kno say calabar women no dey cary last for husband snatching lol
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by r231(m): 12:28pm On Feb 22, 2012
annawhite:

be careful about what cometh out from thy mouth lest ye regret. . .u kno say calabar women no dey cary last for husband snatching lol

I am on ma kneel grin grin grin grin grin

pls snatch meeeeee grin grin grin grin
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Chimezie198(m): 12:31pm On Feb 22, 2012
annawhite:

stupidity is so much better than bieng treated like an imb.e.cile
keep staying foolish just to proof ur manhood*according to president's wife*
:p

Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by annawhite(f): 12:33pm On Feb 22, 2012
tellwisdom:

bakery91, WTF is dat u saying? hindu?



WTF, is it, with d name? angry  . U wanna yansh me?? Hell no angry angry
dont pick a fight that aint worth winning
u want to word battle,u better stick to me
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by born2boink(m): 12:35pm On Feb 22, 2012
Thank God girls have begin uploading dem pics
@bakery91,Commot your glasses for your eyes, it is for artificial,let's see the true face

@annawhite,me I gbadun your look small, both you should have been analblack


@Idowuogbo,You self upload your pic girlfriend,make dem see you.You no say me sabbi you wella and show dem say your Bakassi na penisula,i mean your backyard
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:36pm On Feb 22, 2012
tellwisdom:

bakery91, WTF is dat u saying? hindu?


emm tellmumu wata Bleep is ur problemo. Abi u  c me for dream
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by born2boink(m): 12:38pm On Feb 22, 2012
bakery91,Your skin go cost you money for maintenance, I like that skin but it is costly,E bi like you fine pass odunnu and rokiatu but I not fit comment until you commot your pic
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by tellwisdom: 12:39pm On Feb 22, 2012
dont pick a fight that aint worth winning
u want to word battle,u better stick to me

Sweerie, i might end up touching your boOOOBS, carressing your yansh while fighting u. And u knw its a sin angry
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Idowuogbo(f): 12:40pm On Feb 22, 2012
r231:

I am on ma kneel grin grin grin grin grin

pls snatch meeeeee grin grin grin grin
Yoh Yoh!

U berra cool down o,u have me to smoke up, worri not about dat Igwu,she aint gonna make u high like I do. cheesy kiss kiss

@wifey
So Calabar gal dey snatch husy ni? shocked shocked sad

Ha I best disable all my calabar paroles.

Igwanu I wan recycle ooo grin grin

bekay911:

Kai idowu me don  miss u jare. Abeg make sure say u dey massage ya  barclays wit baby oil me want am to dey glitter all d tym.  I c u dey handle ur parol correctly. I dey salute u jare
Asanwa baby I miss u scata,no worry about my barclays I don dey use engine oil sef to polish ur investments,ayam looking prestige for only U.
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by seedord247(m): 12:41pm On Feb 22, 2012
Na all this kind thing my mama dey force me to con marry for naija . . There should be worst word afta UGLy. I'd rather stick with my Brazillian and mexican Gf than this Cannibals WOWO. grin grin grin
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by tellwisdom: 12:42pm On Feb 22, 2012
Idumagborongbo, hw are you today?? can i kiss ur chest undecided undecided. I wont kiss it too much wink wink
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Idowuogbo(f): 12:45pm On Feb 22, 2012
born2fuck:

Thank God girls have begin uploading dem pics
@Idowuogbo,You self upload your pic girlfriend,make dem see you.You no say me sabbi you wella and show dem say your Bakassi na penisula,i mean your backyard
Wale ti ba mu e

Me pennisula abi? LMAO!!!!!!

U don sign walaitahali
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:46pm On Feb 22, 2012
@born2fuck cant u visualize ma face witouut d shades. Moreova i lyk  dat pix
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 12:52pm On Feb 22, 2012
sad.
Asanwa baby I miss u scata,no worry about my barclays I don dey use engine oil sef to polish ur investments,ayam looking prestige for only U.
[quote][/quote]
dnt worry i dey go giv ma oga sack letter now now. Which kain witch b dis one i go dey overwork masef say wetin happen. Abi im wan fun-starve me. God forbid
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by mcnepow(m): 12:55pm On Feb 22, 2012
seedord247:

Na all this kind thing my mama dey force me to con marry for naija . . There should be worst word afta UGLy. I'd rather stick with my Brazillian and mexican Gf than this Cannibals WOWO. grin grin grin
Buhahahah
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by born2boink(m): 12:56pm On Feb 22, 2012
Idowuogbo:

Wale ti ba mu e

Me pennisula abi? LMAO!!!!!!

U don sign walaitahali
Me and You na Padi, Na you no one go my way,I know your quality,your future two face and your past idibia no get problem,make the two become my world but you no gree, na you let Rokiatu dey do me yanga, if you no fit go my way,you fit help me arrange bekay911?U kno say I like better tin
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by cynthiafred67(f): 1:03pm On Feb 22, 2012
98%? seriously??
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by born2boink(m): 1:05pm On Feb 22, 2012
bekay911:

@born2fuck cant u visualize ma face witouut d shades. Moreova i lyk  dat pix
Let me vitualize everything, wish I can vitualize the body too without cloths and do some test if the entire body is beautiful, I meant the real test,that is what I was born to do,I am only interested in angel, want to know maybe you are original or fake angel because only angels are beautiful
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Idowuogbo(f): 1:14pm On Feb 22, 2012
bekay911:

dnt worry i dey go giv ma oga sack letter now now. Which kain witch b dis one i go dey overwork masef say wetin happen. Abi im wan fun-starve me. God forbid   
Sack d kondo abeggggggg

My yansh sure dieeee!!!!

born2fuck:

Me and You na Padi, Na you no one go my way,I know your quality,your future two face and your past idibia no get problem,make the two become my world but you no gree, na you let Rokiatu dey do me yanga, if you no fit go my way,you fit help me arrange bekay911?U kno say I like better tin
Wale i go sort U, she solo abeg too info ojere  angry angry angry angry angry angry
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 1:15pm On Feb 22, 2012
I see. U were really born2fuck by default indeed
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by bekay911(f): 1:18pm On Feb 22, 2012
@ID ore mi pls knack am for im ear if possible draw am for him make im understand.
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by born2boink(m): 1:48pm On Feb 22, 2012
bekay911:

@ID ore mi pls knack am for im ear if possible draw am for him make im understand.
All those guys abusing girls have disappeared because they have seen your beautiful pic on profile, the next they will begin demanding your BB pin in styles, Idowuogbo should show them too,I know she got everything because I have seen her different pics but I have not see real thing grin

@Make guy proves say dem handsome too. I thank God says I no ugly
Re: 98% Of Nl Girls Are Not Goodlooking #fact by Goldieluks: 2:57pm On Feb 22, 2012
Lmao idogbogbo I wonder why you dey para yarn. But you no ugly we just messing. But don't you dare throw threats at me. Cause I go bite your nose off! angry angry

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

I Don't Wish To Date Someone From Nairaland / Confessions Of A Randy Houseboy… Part 6 (SEX STORY) / Check Out This Sexy Beautiful Girl Selfie

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.