Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,161 members, 7,818,532 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 06:06 PM

Maga50 - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Maga50 (911 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Maga50 by Nobody: 1:51pm On Mar 26, 2012
one of my pally be dey go thru brandnew blackberry wey he buy for one of im girlfriend while the babe was out.out of idleness he come ring her blackberry and wetin im come see as im name for the blackberry was MAGA 50.Dis thing come really dey pain dis my pally becos im really love dis babe so he no jus understand hw the babe go jus dey regard am as a maga sad
Re: Maga50 by Nobody: 3:45pm On Mar 26, 2012
@lefool,
Remember your daily medications.
The psychiatrics say two tablets a day pally.
Re: Maga50 by Goldieluks: 3:50pm On Mar 26, 2012
Lefu try taking your meds orally instead of an.ally. duh!
Re: Maga50 by Idowuogbo(f): 4:10pm On Mar 26, 2012
Dat gal nice oo,maga 50 is still romantic na.

If na me I go save am as Exclusive Mugun.
Re: Maga50 by itiswell1(m): 4:25pm On Mar 26, 2012
Only 50?
Re: Maga50 by Ralphjoe(m): 5:13pm On Mar 26, 2012
Idowuogbo: Dat gal nice oo,maga 50 is still romantic na.

If na me I go save am as Exclusive Mugun.
na wa 4 u o, so na so u dey write ur bf name huh?
Re: Maga50 by Nobody: 1:49pm On Mar 27, 2012
Ralphjoe: na wa 4 u o, so na so u dey write ur bf name huh?
u mind girl Idowu grin
na since primary school she dey use sugar daddies clean yansh throway.dat girl na real veteran for the sugar daddy business grin.na so the other day i see her with one sugar daddy wey resemble Sam Loco for beer palour grin
Re: Maga50 by Idowuogbo(f): 2:27pm On Mar 27, 2012
Ralphjoe: na wa 4 u o, so na so u dey write ur bf name huh?

We were talking about magas not boyfriends

So Xcuse me pass jare!

Mstewwww!!! angry
Re: Maga50 by Idowuogbo(f): 2:28pm On Mar 27, 2012
lefulefu:
u mind girl Idowu grin
na since primary school she dey use sugar daddies clean yansh throway.dat girl na real veteran for the sugar daddy business grin.na so the other day i see her with one sugar daddy wey resemble Sam Loco for beer palour grin

I go forget bottle for ya head wan day,u dey try me abi?

F000lish tin angry
Re: Maga50 by Goldieluks: 3:22pm On Mar 27, 2012
lefulefu:
u mind girl Idowu grin
na since primary school she dey use sugar daddies clean yansh throway.dat girl na real veteran for the sugar daddy business grin.na so the other day i see her with one sugar daddy wey resemble Sam Loco for beer palour grin



Rotflmao!
Re: Maga50 by Nobody: 2:15pm On Mar 29, 2012
Idowuogbo:

I go forget bottle for ya head wan day,u dey try me abi?

angry
tank god say i dey safe zone grin

(1)

Does True Love Still Exist? / Im Happy, Even Though It Hurts / Good,decent And Quite Girls Are Boring,now I Know

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.