Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,837 members, 7,810,218 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 12:26 AM

My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please (4628 Views)

When You Pray For 'a Smoking Hot Wife' *pics* / That Moment When You Have To Woo A Lady In Pidgin Language. / My Romance Story In Pictures (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 2:12am On Jun 24, 2012
" ant wey no dey hear words go follow deady body enter grave"I hope say I no go regret my entire life for future becos person wey okada man hit, wey stand up by himself and laugh say nothing do am and he hold hand, make una no follow im laughter, na inside im body he know say imself get injury and pain, Na so my case bi.

I bi pikin wey sabbi book before ex-girlfriend palava enter im life,love wa tin tin nearly kill me remain small but Baba God no gree,I bi holy holy before! becos of this babe wickedness,I turn devil by force

I bi date the babe for 3 yrs, 2004-2007,na suffering and smiling bi di 3 yrs relationship. na so so money I dey dropped to her like person wey dey do contributors with alajo but no returns ,
if money no dey,na wahala day. Small broke come happened and money no gree come easily, the babe wey love me turn to my enemy. She say," she no wan si mi for her life again if I not fit take care of her, the result of my father christmas for 3 yrs land in vain, I land inside room over night begin cried quietly make mama no hear. Later I begin drink shayo with help of friends,where I graduate to iya alaje side begin take sepe join my beer and I bi dey take ciggar coole body join too and begins do ashewo tins,na there I sabbi 406,dragonaire,ipodo come graduate to page,pekers,sandra bars,jollyfriend make I no talk all names of them finish,all because I wan force myself forget dis babe patata patata, even a time, my brain go begin sing jingo funmi!jingo funmi!!her name nearly turn me to mad man,I go try wan call her beg but I stayed strong and take shayo killed thinking because I don beg many many times tire already. Everytin between me and dis babe finally end january 2007 which make me vexfully collect school form as new challenge

Extrance exam waka come and go,time waka join,I passed enter school by force becos of say I lose babe make me remember school again.
september 2007,I found new babe in school,God must be wonderful here becos I don think say I no fit see babe again for life when ex girlfriend dey wave me goodbye,a new babe come happen in just short term,small time go and come again, I begin bring the new girl for my area do yanga because she yellow like pawpaw! When news break inside my ex girlfriend ear say I don hammer new babe, na so she begin send text begs me!she flashed till she forced me break my sim card buy another one! She even come my house do begging!I no gree hear her anymore because her fry pan to fire don turn grass to grace for my life

As sadness go!happiness follow, dis new babe no dey ask money at all,instead make account full again , Na baba ijebu palava enter my life again O in 2010,cigar wey I dey smoke because of ex girlfriend stop,ashewo no gree stop but reduce badly while drink limit.

My new girlfriend bi dey warned me now make I no dey play lotto again as she caught me with lotto paper but ever since I don chop #24,000 with just #100, Na wire I dey wire #1000,#2000 on top daily or 2 to 3 weekly if broke small, I wire so tay run my bank account finish again the second time. I even joined site for facebook group"Baba Ijebu pay me my dough"maybe that group member go helep me collect lost money back, I played their number, I no gree chop, later ashewo reduce patapata for my life and no even fit drinks bear again like before but my mind no commot for lotto until I land inside hot water on saturday national,when I wan finalise lotto ,I lost #8000 to national with annoyance say I must chop all my money back by force,not even a single leg commot from all their bankers, result don land..Na total lost, my girlfriend bi dey warn me but I no dey gree hear words,I go hide paper her.I go use style play lotto and put paper for inner pocket,the amount wey I don lost entirely inside the lotto past #200,000 and I never chop reach #30,000. I should have stopped this tins but greedyness to double my 2400 times bi day kill me, because dem say if I stake 1000 # for 2 sure, na #240,000 bi dat, even me self don chop #24,000 with just #100 but na only once, one day I go chop na im I dey always think not knowing I am killing myself . why bad things full my blood.. Na me go bleeped ashewo, na me go drink , na only me don smoke for my family, Now Baba ijebu don kill me again after ex girlfriend palava but dis my new babe since 2007 still dey till I dey type..I hope say I no go lose the babe for my mess up,which kind life I dey self. Na im I dey think while writing dis to people, I bi don share my story many times but annoyance of yesterday lotto final make me type this to people, abi da devil dey push me self,I know no.even if I regret typing dis tommorow,- will never stop saying truth about me.believe me or not but pray for me on sunday for church tommorow and if you read this after church,pray for my life O
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Nobody: 4:43am On Jun 24, 2012
lwkmd!!

You are just one emotional, bad luck having, hotmess wreck...lol.
God bless you bro. grin grin

Anyway, I suppose prayer will help you with your gambling and women issues.
As they say, God help those who help themselves.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Phate07(m): 7:26am On Jun 24, 2012
born2fuck: " ant wey no dey hear words go follow deady body enter grave"I hope say I no go regret my entire life for future becos person wey okada man hit, wey stand up by himself and laugh say nothing do am and he hold hand, make una no follow im laughter, na inside im body he know say imself get injury and pain, Na so my case bi.

See, just find a gun and put a bullet through your brain and end your misery. Very simple. And painless. angry
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 9:05am On Jun 24, 2012
^^
So you quoted all that just to reply? This is silly

4 Likes

Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Nexxy007: 10:30am On Jun 24, 2012
Mynd_44: ^^
So you quoted all that just to reply? This is silly
dnt mind hs sori a$$. @OP, am on awo 4u.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by acidtalk: 10:45am On Jun 24, 2012

Eyah!
What a pity.
My only advixe for you na to look for rope and very tall tree make you hang yourself. At least make you kpai finish.

On a serious note, life isn't judged by our past mistakes or misfortuned it is basically judged by our present and those mistakes we made and learnt from.

Your drinking, smoking, womanizing and the rest can all be a thing of the past if you are willing to move to the positive side of life. With time the mistakes and soRrows of the past will all fade away.

Before then start thinking, talksing and acting postive.

Less I forget, start by changing your username.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 11:00am On Jun 24, 2012
Nexxy007: dnt mind hs sori a$$. @OP, am on awo 4u.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Jaykizz(m): 11:33am On Jun 24, 2012
U wey ppl dy tink say u b dia mentor, u kon dy form repentant 4 here? I tire o o o. . .
I tink u'v made ur 1st step in solvin ur probs by admitin u av a prob. Bros mak u gv ur lyf to christ. D guy go save u.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Nobody: 11:44am On Jun 24, 2012
undecided
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Nobody: 6:29pm On Jun 24, 2012
Mynd_44: ^^
So you quoted all that just to reply? This is silly

LOL!!! grin grin grin grin

Mynd, you nor go kill me!! lol

why are you like that? you don't let anything pass by you. grin
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by xynerise: 6:32pm On Jun 24, 2012
@op. Pls get out angry
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 8:35pm On Jun 24, 2012
MsDarkSkin:

LOL!!! grin grin grin grin

Mynd, you nor go kill me!! lol

why are you like that? you don't let anything pass by you. grin
Don't tell me it did not pisses you off too
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 9:44pm On Jun 24, 2012
Mynd_44:
Don't tell me it did not pisses you off too
I bi dey watch you,dey take style commot face to avoid gbeke for here, na everybody get skeleton for im cupboard but I rest my case because"fowl wey sh*t wey no pee, na im body he dey! Make ur wahala dey follow u waka up and down! Me kuku don carry my own cross n everybody go carry their own too
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 10:07pm On Jun 24, 2012
Good for to carrying your cross and all. About mine? Not any of your darned business
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 10:32pm On Jun 24, 2012
Mynd_44: Good for to carrying your cross and all. About mine? Not any of your darned business
Bad-Mind,make your mouth stay for where baba God fix ham,make your nose to lose its position too! Because Yanga dey sleep,trouble no wan let ham rest
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 11:01pm On Jun 24, 2012
born2fuck: Bad-Mind,make your mouth stay for where baba God fix ham,make your nose to lose its position too! Because Yanga dey sleep,trouble no wan let ham rest
Who is tha yanga, and who is trouble? You started this remember?
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Phate07(m): 11:21pm On Jun 24, 2012
Mynd_44: ^^
So you quoted all that just to reply? This is silly

So? And Bleep yeah, am gonna quote him again.undecided

born2fuck: " ant wey no dey hear words go follow deady body enter grave"I hope say I no go regret my entire life for future becos person wey okada man hit, wey stand up by himself and laugh say nothing do am and he hold hand, make una no follow im laughter, na inside im body he know say imself get injury and pain, Na so my case bi.

I bi pikin wey sabbi book before ex-girlfriend palava enter im life,love wa tin tin nearly kill me remain small but Baba God no gree,I bi holy holy before! becos of this babe wickedness,I turn devil by force

I bi date the babe for 3 yrs, 2004-2007,na suffering and smiling bi di 3 yrs relationship. na so so money I dey dropped to her like person wey dey do contributors with alajo but no returns ,
if money no dey,na wahala day. Small broke come happened and money no gree come easily, the babe wey love me turn to my enemy. She say," she no wan si mi for her life again if I not fit take care of her, the result of my father christmas for 3 yrs land in vain, I land inside room over night begin cried quietly make mama no hear. Later I begin drink shayo with help of friends,where I graduate to iya alaje side begin take sepe join my beer and I bi dey take ciggar coole body join too and begins do ashewo tins,na there I sabbi 406,dragonaire,ipodo come graduate to page,pekers,sandra bars,jollyfriend make I no talk all names of them finish,all because I wan force myself forget dis babe patata patata, even a time, my brain go begin sing jingo funmi!jingo funmi!!her name nearly turn me to mad man,I go try wan call her beg but I stayed strong and take shayo killed thinking because I don beg many many times tire already. Everytin between me and dis babe finally end january 2007 which make me vexfully collect school form as new challenge

Extrance exam waka come and go,time waka join,I passed enter school by force becos of say I lose babe make me remember school again.
september 2007,I found new babe in school,God must be wonderful here becos I don think say I no fit see babe again for life when ex girlfriend dey wave me goodbye,a new babe come happen in just short term,small time go and come again, I begin bring the new girl for my area do yanga because she yellow like pawpaw! When news break inside my ex girlfriend ear say I don hammer new babe, na so she begin send text begs me!she flashed till she forced me break my sim card buy another one! She even come my house do begging!I no gree hear her anymore because her fry pan to fire don turn grass to grace for my life

As sadness go!happiness follow, dis new babe no dey ask money at all,instead make account full again , Na baba ijebu palava enter my life again O in 2010,cigar wey I dey smoke because of ex girlfriend stop,ashewo no gree stop but reduce badly while drink limit.

My new girlfriend bi dey warned me now make I no dey play lotto again as she caught me with lotto paper but ever since I don chop #24,000 with just #100, Na wire I dey wire #1000,#2000 on top daily or 2 to 3 weekly if broke small, I wire so tay run my bank account finish again the second time. I even joined site for facebook group"Baba Ijebu pay me my dough"maybe that group member go helep me collect lost money back, I played their number, I no gree chop, later ashewo reduce patapata for my life and no even fit drinks bear again like before but my mind no commot for lotto until I land inside hot water on saturday national,when I wan finalise lotto ,I lost #8000 to national with annoyance say I must chop all my money back by force,not even a single leg commot from all their bankers, result don land..Na total lost, my girlfriend bi dey warn me but I no dey gree hear words,I go hide paper her.I go use style play lotto and put paper for inner pocket,the amount wey I don lost entirely inside the lotto past #200,000 and I never chop reach #30,000. I should have stopped this tins but greedyness to double my 2400 times bi day kill me, because dem say if I stake 1000 # for 2 sure, na #240,000 bi dat, even me self don chop #24,000 with just #100 but na only once, one day I go chop na im I dey always think not knowing I am killing myself . why bad things full my blood.. Na me go bleeped ashewo, na me go drink , na only me don smoke for my family, Now Baba ijebu don kill me again after ex girlfriend palava but dis my new babe since 2007 still dey till I dey type..I hope say I no go lose the babe for my mess up,which kind life I dey self. Na im I dey think while writing dis to people, I bi don share my story many times but annoyance of yesterday lotto final make me type this to people, abi da devil dey push me self,I know no.even if I regret typing dis tommorow,- will never stop saying truth about me.believe me or not but pray for me on sunday for church tommorow and if you read this after church,pray for my life O

Dead yet? angry
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by ijebabe: 5:54am On Jun 25, 2012
^^Brainless. Just take the correction and leave undecided

Mynd its ur turn to summarise for me.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 7:09am On Jun 25, 2012
ijebabe: ^^Brainless. Just take the correction and leave undecided

Mynd its ur turn to summarise for me.
My brain is already filled with Tribology. I cant read anything right now. Sorry
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by 195(f): 7:14am On Jun 25, 2012
wale wahs the problem again this time
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Phate07(m): 8:10am On Jun 25, 2012
Bunch of fools. Smh undecided
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Omolola1(f): 8:27am On Jun 25, 2012
Wale, give ur life to CHRIST ooo, u neva change grin
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 9:00am On Jun 25, 2012
190_@:
wale wahs the problem again this time
abi dey tell dem history of my life-

Omolola1: Wale, give ur life to CHRIST ooo, u neva change grin
I go reach 70 yrs old before I fit give life to christ, if I mistakenly do now, all those flaunty bosom and precise,I don't joke with beer or wine! If I stop clubbing,life go tire me patapata
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by MrsChima(f): 9:05am On Jun 25, 2012
Ladies...when you read this bullshit do your uterus churns, turns, flips, and flops?
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by toby2(m): 7:50pm On Jun 27, 2012
Mr AdeWale, i've been following your posts bout this issue and i know its true. Jesus is the only solution you need. 'come to me all we that labour and are heavy laden, i'll give you rest' That's wat Jesus said, except you'r willing to continue in your regrets. Wat if you die b4 70, remember that "those who plan to be born again at 12pm die at 11:59am" Don't take chances wif ur life its too precious to gamble wit.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 8:55pm On Jun 27, 2012
Mrs.Chima:
Ladies...when you read this bullshit do your uterus churns, turns, flips, and flops?
married woman! Stick to your husband, the beginning of poking nose all about lead to adultery thereby cause menance in relationship
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Switup: 9:12pm On Jun 27, 2012
@OP one kwesion 4 u. Plz dnt gt vex'd bt did u truely lik truely truely 'LOVE' dat 1st chick Hmmmmmm na wah oooo. So true love can really exist ehh. Am speechless. Anywho shame on ur ex for a kinda semi destroyin ur lif.
But ehh, life and it's irony is jst totally mysterious. U go dey go gaga 4 pason wey no snd u for one hand. On the oda hand na pason wey u no go wan c nahim go trip 4 u. Mtcheeeeeew.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by beylinko(m): 9:58pm On Jun 27, 2012
Are u sure u want a help! Come unto me all ye dat r labored n are heavyly laden-My yoke are light he also said.
born2fuck: abi dey tell dem history of my life-

I go reach 70 yrs old before I fit give life to christ, if I mistakenly do now, all those flaunty bosom and precise,I don't joke with beer or wine! If I stop clubbing,life go tire me patapata
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Dsage1: 10:32pm On Jun 27, 2012
born2fuck: " ant wey no dey hear words go follow deady body enter grave"I hope say I no go regret my entire life for future becos person wey okada man hit, wey stand up by himself and laugh say nothing do am and he hold hand, make una no follow im laughter, na inside im body he know say imself get injury and pain, Na so my case bi.

I bi pikin wey sabbi book before ex-girlfriend palava enter im life,love wa tin tin nearly kill me remain small but Baba God no gree,I bi holy holy before! becos of this babe wickedness,I turn devil by force

I bi date the babe for 3 yrs, 2004-2007,na suffering and smiling bi di 3 yrs relationship. na so so money I dey dropped to her like person wey dey do contributors with alajo but no returns ,
if money no dey,na wahala day. Small broke come happened and money no gree come easily, the babe wey love me turn to my enemy. She say," she no wan si mi for her life again if I not fit take care of her, the result of my father christmas for 3 yrs land in vain, I land inside room over night begin cried quietly make mama no hear. Later I begin drink shayo with help of friends,where I graduate to iya alaje side begin take sepe join my beer and I bi dey take ciggar coole body join too and begins do ashewo tins,na there I sabbi 406,dragonaire,ipodo come graduate to page,pekers,sandra bars,jollyfriend make I no talk all names of them finish,all because I wan force myself forget dis babe patata patata, even a time, my brain go begin sing jingo funmi!jingo funmi!!her name nearly turn me to mad man,I go try wan call her beg but I stayed strong and take shayo killed thinking because I don beg many many times tire already. Everytin between me and dis babe finally end january 2007 which make me vexfully collect school form as new challenge

Extrance exam waka come and go,time waka join,I passed enter school by force becos of say I lose babe make me remember school again.
september 2007,I found new babe in school,God must be wonderful here becos I don think say I no fit see babe again for life when ex girlfriend dey wave me goodbye,a new babe come happen in just short term,small time go and come again, I begin bring the new girl for my area do yanga because she yellow like pawpaw! When news break inside my ex girlfriend ear say I don hammer new babe, na so she begin send text begs me!she flashed till she forced me break my sim card buy another one! She even come my house do begging!I no gree hear her anymore because her fry pan to fire don turn grass to grace for my life

As sadness go!happiness follow, dis new babe no dey ask money at all,instead make account full again , Na baba ijebu palava enter my life again O in 2010,cigar wey I dey smoke because of ex girlfriend stop,ashewo no gree stop but reduce badly while drink limit.

My new girlfriend bi dey warned me now make I no dey play lotto again as she caught me with lotto paper but ever since I don chop #24,000 with just #100, Na wire I dey wire #1000,#2000 on top daily or 2 to 3 weekly if broke small, I wire so tay run my bank account finish again the second time. I even joined site for facebook group"Baba Ijebu pay me my dough"maybe that group member go helep me collect lost money back, I played their number, I no gree chop, later ashewo reduce patapata for my life and no even fit drinks bear again like before but my mind no commot for lotto until I land inside hot water on saturday national,when I wan finalise lotto ,I lost #8000 to national with annoyance say I must chop all my money back by force,not even a single leg commot from all their bankers, result don land..Na total lost, my girlfriend bi dey warn me but I no dey gree hear words,I go hide paper her.I go use style play lotto and put paper for inner pocket,the amount wey I don lost entirely inside the lotto past #200,000 and I never chop reach #30,000. I should have stopped this tins but greedyness to double my 2400 times bi day kill me, because dem say if I stake 1000 # for 2 sure, na #240,000 bi dat, even me self don chop #24,000 with just #100 but na only once, one day I go chop na im I dey always think not knowing I am killing myself . why bad things full my blood.. Na me go bleeped ashewo, na me go drink , na only me don smoke for my family, Now Baba ijebu don kill me again after ex girlfriend palava but dis my new babe since 2007 still dey till I dey type..I hope say I no go lose the babe for my mess up,which kind life I dey self. Na im I dey think while writing dis to people, I bi don share my story many times but annoyance of yesterday lotto final make me type this to people, abi da devil dey push me self,I know no.even if I regret typing dis tommorow,- will never stop saying truth about me.believe me or not but pray for me on sunday for church tommorow and if you read this after church,pray for my life O

your own don finish, u dont kno sey na course be dat. Beta go to cele or alfa now,make dem comot d tin b4 it too later.
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Mynd44: 11:57pm On Jun 27, 2012
Lol at those expecting the OP to change for the better

1 Like

Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by born2boink(m): 12:43am On Jun 28, 2012
Mynd_44: Lol at those expecting the OP to change for the better
their is no way I will born-again by myself because God is using me in a way he want to, we are toy in the eye of God and he uses us to catch fun and entertain himself, God may change born again to bad boy aand change bad boy to born again, he do anything that please him.. I think hell fire does not exist,as we come to this world so shall we return, we will not exist again just as we did not exist before existence! And to be honest if man will go to hell, dog,lion,fowl and fishes and even tree will go to hell too because we are no different from them but our intelligent compare us to God by himself
Re: My Romance Story In Pidgin English!pray For My Life Please by Nobody: 1:01am On Jun 28, 2012
LMAO@ B2F VS MYND...MYND VS PHATE!! grin grin grin grin

Mrs.Chima:
Ladies...when you read this bullshit do your uterus churns, turns, flips, and flops?

Sounds like Chima has the schitz. cheesy grin

(1) (2) (Reply)

Help! I Saw A Condom In A Woman's Vagina / Man And Woman Caught Having Sex In Public (explicit Photos) / What do you see In This Pics? Many Will Fail This (PHOTO)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 133
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.