Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,540 members, 7,955,004 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 02:15 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills (10518 Views)
Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** / Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by smile4kenn(m): 5:48am On Nov 18, 2008 |
na so this thread wan take die? |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by smile4kenn(m): 5:54am On Dec 04, 2008 |
wetin dey happen my people, I just say make i hail una |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by fdigital(m): 8:25am On Dec 05, 2008 |
wada pidgineers i hail scater. anybody weh say we no go spark pidgen e shows kpaff jones . Area |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by jamace(m): 9:11pm On Feb 09, 2009 |
Jamace, u be boy abi u be girl? I know why I dey ask.E be like say I be all of the above. But my below de show one long thing. I no no wetin dat one mean sha. Abeg tell me . |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by jamace(m): 3:51pm On Feb 11, 2009 |
My people, why una de keep silent now? Come make we blow dis pidgin jare . |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by jamace(m): 1:17pm On Feb 13, 2009 |
Pidgin na our lingua franca for Naija o . |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by preselect(m): 7:23pm On Oct 01, 2009 |
how this thread carry emasculate for 40yrs? abi nobody wan broadcast info for here again? abeg people make una fall in this side make we yarn as we de do am for naija. make we language no kpeme finally |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Godmother(f): 12:06pm On Oct 15, 2009 |
we fu ground kampke |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by preselect(m): 3:01pm On Oct 15, 2009 |
godmother, this ur body de do me polina polina for inside my body . . u fine no be small. if no be say i don dey engaged, i for submit application letter for ur faculty of darling-darling. even ur smile sef be like say dem manufacture am from heaven, come import am to ya face without import duties. and ya skin color nko? dat one, na for special event them de see this kind skin. e be like say Baba Olisa create u on a sunday wey double as xmas day. anyway, to summarise my yarns, u fine, my sister. no forget to de smile everyday. ka chineke mezie okwu (make Baba God bless my speech) |
Re: People Wey Sabi Write Pidgin: Make Una Show Una Skills by Rapmoney(m): 4:30pm On Dec 04, 2009 |
Area!!! i dey hail all d warri pipo wey dey 4 dis place o, na weti dey happen na? dem say fear nor let us know snake wey dey blind dem say na love ur neighbours as urself na e papa Ejiro take get 20 wives 2day o, nor be who first go police station na e dey win case o, dem say nor be who first build house na im e house dey fine pass o, |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
What Are The Tribes Yoruba Defeated At War In History? / Influence Of Western Culture On Nigerians Fashion And Style Of Dressing / History Of Esan People Of Edo State
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |