Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,613 members, 7,827,305 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 10:22 AM

Ominilongest's Posts

Nairaland Forum / Ominilongest's Profile / Ominilongest's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 67 pages)

Politics / Re: Aiyedatiwa Inches Closer To Ondo APC Ticket As 18 Lawmakers, Elders Back Him by ominilongest(m): 7:16am On Mar 13
nwakibie3:


What's the name on the account for confirmation?
Mayowa Richard
Please,I need it to go to work
Just small amount will do,I'll delete the mentions
Thank u so much

1 Like

Romance / Re: Trending Video Of A Nigerian Lady & Her Cute White (oyinbo) Husband (pics/video) by ominilongest(m): 8:01pm On Oct 21, 2023
E go soon die na
Sense girl

6 Likes

Celebrities / Re: Ed Sheeran: I Worked With Burna Boy, I Have Never Seen Anyone Ingest More Weed by ominilongest(m): 7:44pm On Oct 21, 2023
Realist777:

Khalifa pass snoop bro but true sha burn a no fit reach dem
Walahi...I watch one video like that if u see wetin dz guys dey puff puff pass on stage,u go think say na fire on the mountain
Dem no puff am out o just dey puff in for like 2 min straight.. ah
Celebrities / Re: Ed Sheeran: I Worked With Burna Boy, I Have Never Seen Anyone Ingest More Weed by ominilongest(m): 7:00pm On Oct 21, 2023
bluecircle470:


You don dey with dem before? See as you dey talk… you wey no know where airport dey
Don't be stewwpid
Burna still dey crenh when snoop dey smoke
Burna still dey follow davido when Khalifa dey poff
Don't be stupid
It's a simple logic
Celebrities / Re: Ed Sheeran: I Worked With Burna Boy, I Have Never Seen Anyone Ingest More Weed by ominilongest(m): 4:24pm On Oct 21, 2023
Snopp is old na
Even burna no fit near khalifa talkless of dogg when those two dey blow hot

102 Likes 10 Shares

Business / Re: LAPO Launches The Lapoxpress Promo Season2 - Become A Millionaire With Just N10k by ominilongest(m): 4:16pm On Oct 21, 2023
this is a blessing in disguise
Sports / Re: Tunde Delu Organises Three-Team Competition To Promote Rugby In Nigeria (Pics) by ominilongest(m): 8:10am On Oct 21, 2023
Imagine me wey never chip dey play rugby, cry
Celebrities / Re: Obidients, Others Raise Millions For Mr. Ibu Under 12 Hours by ominilongest(m): 9:17am On Oct 20, 2023
Na only celeb dem dey celebrate if i talk say I need help now them go say na scam
Me sef na small celeb grin
8139175 215
Opay

2 Likes

Sports / Re: Serie A: Osimhen Scores Again As Napoli Thrash Leece by ominilongest(m): 5:15am On Oct 01, 2023
has anyone seen or watch leverkusen highlight
There is a new victor in town,more skillful than our osimehn and d guy jubilation dey hilarious even his name..Boniface

14 Likes 2 Shares

Travel / Re: "Fathala Wildlife Reserve In Senegal" Where You Can Chill With A Lion With A St by ominilongest(m): 10:07pm On Aug 31, 2023
And one mumu go tell u say juju no dey.

See as stick make Mufasa calm down
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Nottingham Forest (3 - 2) On 26th August 2023 by ominilongest(m): 3:52pm On Aug 26, 2023
Lol rashford na big scam
Disappears and reappears towards the end of of the season
Bang in 9-10 goals and sign a new contract only to struggle at the beginning of a new season
How can't they see this at the high ranks
Imagine signing Mason mount like rashord,Antony,martial re not enough scams to ponder on
Even the sick Ericksen they perform pass dz England over hyped flops


One last question Teary red eye United Fc...
How 37yrs old Ronaldo take dey score hatrick with this shitty team and Young Marcus dey ball like yakubu
I mean y'all wanted Cr7 to leave right since he's the Centre of attraction



O na na oh na na 🎶 😅

7 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: West Ham United Vs Chelsea - 3 - 1 (Full Time) by ominilongest(m): 6:49pm On Aug 20, 2023
Damn

That pre season time I believe say this nicolo Jackson na new Drogba

Imagine as sterling poor reach na him perform pass for this match

Common Westhampnett

What if na Brighton, new castle or Brentford nko

I never mention top 4 clubs sef

TaaR,this team no dey sniff champions league this season talkless of Premier league.

10 Likes 2 Shares

Sports / Re: Ivan Toney fined, suspended for 8 months for Breaching Betting Rules by ominilongest(m): 6:44pm On May 17, 2023
Imagine been a player and u bet on yourself not to score and put 1 million dollar.

O boy.

Players dey see money o.

4 Likes

Celebrities / Re: Could This Be The Reason They Want Seun Kuti Remanded In Prison (photo) by ominilongest(m): 8:51am On May 17, 2023
[b]E get one time like that wey police stop me for junction wey I dey pass no b today (on top bike)
E talk say my face too dey strong I look like a plug ( weed dealer )
Make I come down e wan check my cross bag (shuuu)
Me wey sapa dey hold.I just wan go charge my iPhone xr Tecno spark 9 and power bank.
This popo rough handle me.Dem b like 4.I dey frustrated to the bone.
I wan throw am one punch for face but the sapa in me dey calm me down besides everyone is watching (if this thing go cast on line i fit end up behind bars)
The sapa in me dey cool me down say guy "cool ur blood"
This weyrey don scatter my charger put for ground.
Weed dey yr bag! Make I check!!
Oga free me na ahba! I just wan go charge my gadgets
People don dey interfere and true true I just puff like 2 base of CO( colorado) and I still hold lighter for my ripped jeans.
But I don drop my claro (remaining ) for house so the weyrey no get proof.
We later die d matter sha.But I happy say I control my self that day despite on High substance.


We no know who dey watch us o.One weyrey fit dey one corner dey video d whole drama as e dey unfold.
Whatever happens with this men In black uniform just don't give them d chance to take u away.Stay calm and obey.
If u go beat popo and dem whisker u away. Them fit talk say you and Evans dey gather kidnap.
Them fit slam u 2years behind bars those Unfriendly Bastards.

Me.I value my peace of mind.I go charge reach home still poff my Claro and chop my remaining spaghetti with fried chicken sleep on top my soculent Bed.

If to say I let my anger get d best of me like seun did. O boy. O ma lo far o.[\b]

1 Like

Nairaland / General / Re: Hilda Baci: What Can You Do Nonstop For 90 Hours? by ominilongest(m): 4:18pm On May 16, 2023
Bombing Facebook/instagram.
Food / Re: The Moment Hilda Baci Switched Off Her Gas And Officially Stopped Cooking by ominilongest(m): 10:15am On May 16, 2023
Mtcheew.. Cooked up shit.Guinness record no get value again.

1 Like

Music/Radio / Re: Mention A Song That's Not Popular But Impacts You Greatly by ominilongest(m): 3:03pm On May 08, 2023
barry jhay ashe she
Politics / Re: National Assembly Begins Induction For Senators, Members-elect Next Month by ominilongest(m): 3:39pm On Apr 21, 2023
Abeg make one good Samaritan induct 2k for my account make I take chop. Abeg

9 1 27 9236 57
Opay

Please embarassed
Celebrities / Re: Singer Spyro Buys Two Mansions For Himself And Business Partner (pics) by ominilongest(m): 3:10am On Apr 21, 2023
This bros is broke for some yrs
I mean he use to be a celeb until e go broke
He shared his testimony and how his Pastor told him to pray before releasing his first hit "Billing" .


GOD IS GREAT
DONT LOOK DOWN ON YOURSELF
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by ominilongest(m): 2:19pm On Apr 16, 2023
EmekaBlue:
Killer dream. ThankGod we no follow ur fake dream
U for follow am na .I resemble octopus Paul or my name na Joseph?

2 Likes

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: West Ham Vs Arsenal (2 - 2) On 16th April 2023 by ominilongest(m): 2:04pm On Apr 16, 2023
Under 1.5

If u have money stake and come and share me money after winning...

I swear I see am for my dream.
Family / Re: Is It Bad That I Dress My Daughter In Boy’s Clothes? by ominilongest(m): 2:02pm On Apr 16, 2023
If that is what you have give it to her let her wear,it looks good on her

But if u have other options mama buy better cloth for her o

Moreover me I like girls wey dey rock men's top

Noting spoil

2 Likes

Religion / Re: David Ibiyeomie Gifts Pastor Salem Samson A House In Lekki by ominilongest(m): 11:44am On Apr 16, 2023
Someone should pls gift me small change Biko
I don lost my job wey dey fetch me small change any amount I go appreciate

912 7 9 2 3 6 5 7

Opay

Thanks in advance, Please nairalanders embarassed
Celebrities / Re: Who Are You Taking To The Battlefield With You - Photo by ominilongest(m): 11:45pm On Apr 15, 2023
Na person wey chop dey go war Walahi as I dey so I no fit carry myself talklss of gun cheesy grin

Since yesterday wey I don dey Cry on nairaland nobody reason me 1 Kobo
Shey na until hunger wipe my neck
Even if it's 1k na pls somebody embarassed

9 12 792 365 7
Opay

Pleaseeeeee embarassed

Celebrities / Re: Man Stands Throughout Six(6) Hour Flight For His Wife To Sleep by ominilongest(m): 11:42pm On Apr 15, 2023
Since yesterday wey I don dey Cry on nairaland nobody reason me 1 Kobo
Shey na until hunger wipe my neck
Even if it's 1k na pls somebody embarassed

9 12 792 365 7
Opay

Pleaseeeeee embarassed

Celebrities / Re: Footballer Hakimi's Wife Filed For A Divorce, But Found Out He Has No Property by ominilongest(m): 6:15pm On Apr 14, 2023
I'm top hungry to put mouth in rich men talks


Someone pls help me out na Biko ehn,ejoooo

912 792 3 6 57

Opay

Edakun. embarassed

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 67 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.