Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,164,011 members, 7,856,074 topics. Date: Monday, 10 June 2024 at 01:26 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Experience At A Ghanaian Beach (40983 Views)
A Ghanaian Village Of Mafi Dove, Sex Is Allowed But No One Was Born There(pics) / A Drone Delivers Wedding Ring To A Ghanaian Couple, Guests Wowed (Photos) / Photo Of A Ghanaian Bride And Her Dwarf Groom (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 6:49am On May 11, 2023 |
updatechange: Na noise people full there... |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 7:00am On May 11, 2023 |
haybhi1: In all honesty, the Yorubas like crowd fight. Let the fight be one on one, if Segun and Emeka has a beef, let both of them settle it with a fight, without interference, then we would know how far. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 7:08am On May 11, 2023 |
BJanta: If you have nothing meaningful to say, guy abeg shut up, everybody know say na so so noise, dey shout "WO" "WO" "WO" una sabi, after una don use ethanol/hot take finish una body, no single mind. Imagine, even for una land, other tribes still get mind dey fight una, guy rest. Make una go Southeast or Southsouth go make "pim". 1 Like |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by updatechange(m): 7:22am On May 11, 2023 |
mysticwarrior: Lol, u still Dey form I T K 😂 that giant fish sculpture you’re talking about is in epe and epe is very close to ijebu than Lagos island. Meanwhile the sculpture is still there and standing gidigba. Mr know it all😂😂 I’m very sure you don’t even know the difference between Lagos island and Victoria island smh. 2 Likes |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by dalass(f): 8:10am On May 11, 2023 |
blingxx: For your mind now, did GRV won Lagos after the chest beating? 4 Likes |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by masseratti: 8:29am On May 11, 2023 |
Dshocker:oga, I hope you know how to classify girls in terms of looks, posh etc. A girl that you will give let's say 10 k here in Nigeria, if you meet that kind of girl same looks everything,in Ghana, your money is 20k, I guess this happens immediately they know you are a Nigerian. In that context is why I said they are expensive. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 8:36am On May 11, 2023 |
updatechange: Ogbeni no dey hyperventilate, Adesanya Roundabout might be located at Epe but it is still classified as Ajah. That giant fish sculpture was once removed and as of February 2020 it wasn't there, I once lived in Badore for few weeks so I know what am taking about. Secondly I have been to Glo office at Ahmadu Bello way in Victoria Island so please stop thinking everybody is ignorant. 1 Like 1 Share |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 9:31am On May 11, 2023 |
novia22:Be like you know me Wella, for Kosoa I worry their wayo pipo, for Adenta I chook hand for their eye, for Madina I haykwe one bus mate, di idiot no wan gi mi my change complete nai im I gi am Alaka backhand, for dodowa I follow kporkpor hold ground, for bochwe I voke odidi enta one charle body ontop kasala mata, I draw Okere juju rain for Afloa when immigration wan fast pass their shadow. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by vislabraye(m): 10:35am On May 11, 2023 |
kokorokoman: Isn't it stewpidity that one would fight for a woman he doesn't even know ? Or is it inferiority complex |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by updatechange(m): 11:34am On May 11, 2023 |
mysticwarrior: You no even talk of lakowe, Eleko, or ibeju to start with… u Dey mention ajah and epe in one sentence, omo guy u funny o. From ajah to epe alone is 53km almost 2hrs drive and u Dey yarn dust m🤨 Ajah to vi or Lagos island is not more than 20km and less than 1hr drive. If u no know just shut up no Dey form ITK. 1 Like 1 Share |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by updatechange(m): 11:36am On May 11, 2023 |
mysticwarrior: Guy blike u be actor bar This your script nna mehn😂 |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 11:41am On May 11, 2023 |
updatechange:This one just dey follow me like flies wey dey follow shit for nyansh. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by updatechange(m): 11:47am On May 11, 2023 |
mysticwarrior:. Na the shit wey Dey ya yansh dem Dey follow na… no go wipe them commot before u enter street 😂 2 Likes |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 11:51am On May 11, 2023 |
updatechange:continue to dey follow shit nyash, be like u don enta Morocco this morning no worry na for Kuwait you go see yourself. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:09pm On May 11, 2023 |
mysticwarrior:please who Sabi fight? is this joke when vast majority of combat sport fighters in Nigeria are Yoruba. Who Sabi fight pass Yoruba let us know. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:12pm On May 11, 2023 |
mysticwarrior:the same warri that was sack by OPC during the crisis... where una men dey wen OPC dey beat una. Yeye dey smell. 1 Like |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:16pm On May 11, 2023 |
Dshocker:is this a joke, Emeka an Okoro (short man) against Segun ( probably twice his size). I no fy laff. 1 Like |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 7:39pm On May 11, 2023 |
MSGAMBLE9:wetin you dey talk wetin you come dey talk now? We dey talk of reality fight here this one jump come out from Ijebu Igbo dey talk of sport fight wey get rule. Abi you wan talk of Anthony Joshua wey Oleksandr Usyk beat like small pikin for Saudi Arabia? |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 7:51pm On May 11, 2023 |
mysticwarrior:na only mouth una get, which tribe are you from? I hope you are not from Ijaw tribe who need federal protection after una chief house was burn down in warri 2003. AJ irrespective is an ex world champion...only hard tough people do combat sport and una kinmens soft die with mouthing off. 1 Like |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 8:41pm On May 11, 2023 |
MSGAMBLE9: Which one be Emeka an Okoro? Na Kolos dey disturb you, you need help. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Airlord2030: 8:44pm On May 11, 2023 |
Dshocker:which other tribes fight us for our land? Same others tribes wey dey cry say we nor allow them vote in peace. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 8:49pm On May 11, 2023 |
Dshocker:E pain it...! Yeye dey smell. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Airlord2030: 8:52pm On May 11, 2023 |
bennyblings:shutup oga .. We know say buhari na incompetent man.. Why your ogbusu nor try their rubbish with obasanjo when he nearly wipe out una militants for odi .. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 8:58pm On May 11, 2023 |
MSGAMBLE9: I talk am.... Na Kolos. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Karleb(m): 9:01pm On May 11, 2023 |
This is funny as hell. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by KayB: 9:17pm On May 11, 2023 |
Not only because of women, Ghanaians both men and women and the Togolese men, feel threatened àt any level they sight Nigerians not to talk of mow shoving into their guts in their country. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 9:22pm On May 11, 2023 |
Dshocker:Okoro must have bite off your yansh off before.... eyah I feel for you. What is the colour of your Pain, Okoro man? |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Dshocker(m): 9:37pm On May 11, 2023 |
MSGAMBLE9: Kolos fit carry you dey go forever. Stop am, e no good for your head. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by MSGAMBLE9: 10:26pm On May 11, 2023 |
Dshocker:Okoro man with low self-esteem feeling funky.., My bloda, your Pain na follow come from Aba. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by kokorokoman: 2:37am On May 12, 2023 |
world people. na once dem turn the thread to tribal wrestling. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by Nobody: 3:05am On May 12, 2023 |
mysticwarrior: I now consider Warri pidgin English as a local dialect on its own rights. That is how language evolves. I dey gbadun anything Delta people speak pidgin. |
Re: My Experience At A Ghanaian Beach by mysticwarrior(m): 7:33am On May 12, 2023 |
MSGAMBLE9:Ex world champion for him pocket, tell am make him enta warri make them stage am with gbegele. Gbegele na fighter wey them dey carry dey go wage any kind gbege for warri, he no dey carry possession go mission and he dey naked dey fight. Na crowd fight he dey like and before the fight he go take grannut oil and alive oil take baff bodi all him bodi go come dey draw. As he naked nobody fit grab am during fight because he bodi go dey draw, if you see where that guy dey fight here fear go catch you. And he dey even dey use "pick am light" meaning if he grab you during fight, he go pick you up and you go dey very light for him hand as if you be paper, and he go use you take show popsi God for heaven, before he go Lego you for ground make devil use you take press. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Man Places Curse On His Girlfriend For Dumping Him, Shares Pic Of Them Kissing / Couple Rocks Wizkid’s Starboy Jersey In Lovely Pre-wedding Photos / Wife Celebrates Husband For Bagging PhD After He Worked As A Waiter (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65 |