Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,601 members, 7,812,963 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 12:03 AM

My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) - Romance (28) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) (70512 Views)

Pre-wedding Photos Of Two Nairalanders / Man Who Got Crippled After Beating By His Senior In School Set To Wed (photos) / See Pre-wedding And Wedding Shots Of Two Nairalanders... (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (30) (31) (Reply) (Go Down)

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Slaye: 3:06pm On Dec 09, 2017
QueenSekxy:

hhahaha,,I don't want to marry lipsrsealed

Be like you never understand.. you nor wan marry? We nor wan marry you before.

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:12pm On Dec 09, 2017
Martin0:

Wait ooo chaigringrin well fine woman like her nor go beat me coz dem nor go fit punch and that's if u believ feminist ne women wey dey beat oo....

But if u assume say feminist na women wey dey beat men,hmmm I can bet my shining black ass she will definately be looking out for a soft environment on the men's part like our preekgringrin

U know say women like her na to target man eguajim make dem press am,na be their owngringrin

pleek u say cheesy...talking of pleek u don notice sometimes if yu wear boxers or shots and u dey yarn with a chick and if she's not lookin at ur face but it seems she's looking at ur midriif u know wetin she dey stare at?
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by QueenSekxy(f): 3:13pm On Dec 09, 2017
Slaye:

Be like you never understand.. you nor wan marry? We nor wan marry you before.
hahaha. .that makes the both of us undecided

howfar our car wink
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 3:16pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
pleek u say cheesy...talking of pleek u don notice sometimes if yu wear boxers or shots and u dey yarn with a chick and if she's not lookin at ur face but it seems she's looking at ur midriif u know wetin she dey stare at?

Yeah plenty of times,sometimes when dem visit me on weekends dem go jus dey laugh anyhow I gives me sign they are sterring at something...

It these made me to stop wearing boxer's coz e shape go jus dey show anyhow,and I nor dey like make e misbehave,hence I wear jean when at home anytime anyday
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:17pm On Dec 09, 2017
Martin0:

Yeah plenty of times,sometimes when dem visit me on weekends dem go jus dey laugh anyhow I gives me sign they are sterring at something...

It these made me to stop wearing boxer's coz e shape go jus dey show anyhow,and I nor dey like make e misbehave,hence I wear jean when at home anytime anyday
grin

oil dey ur head cheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 3:20pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
grin oil dey ur head cheesy

Hmmmm these day I nor dey stand for their front dey talk to dem,am alway's standing righ beside dem,coz I nor want those unwanted lookinggringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:20pm On Dec 09, 2017
biacan:
My ukwu can never bow down to pressure
biacan biacancheesy.u wey i go hold for hand u go pull my hand comot runcheesy.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:22pm On Dec 09, 2017
Martin0:

Hmmmm these day I nor dey stand for their front dey talk to dem,am alway's standing righ beside dem,coz I nor want those unwanted lookinggringrin
if d tin come dey rise d more spoilt ones go come dey chuku chuku dhier eyes dey lookcheesycheesy.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 3:28pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
if d tin come dey rise d more spoilt ones go come dey chuku chuku dhier eyes dey lookcheesycheesy.

Hahahahahahahgringrin well sha,atleast I like my eguejim coz e nor dey rise anyhow except say I disturb am,gringrin

Mehn I fear women ooo,I nor know why dem be like that!

Na so one girl,we don talk and laugh tiregringrin

Mehn she don notice say her plans to get oga up nor work nai she beging bulala me with questions ooogringrin

Martin are u gay
Why don't you have a girlfriend
Abi na shame dey catch you

Omo when I see questions fear catch me ooo, she don observe to see if I go rise,but to no avail e nor work...
Hahahahahah chai laugh wan kill me oooo

Lefulefu girls get mind ooo...

Eh eh abeg ooo I was ask u something na true say girls bwess dey rise like our Amu
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:37pm On Dec 09, 2017
Martin0:

Hahahahahahahgringrin well sha,atleast I like my eguejim coz e nor dey rise anyhow except say I disturb am,gringrin

Mehn I fear women ooo,I nor know why dem be like that!

Na so one girl,we don talk and laugh tiregringrin

Mehn she don notice say her plans to get oga up nor work nai she beging bulala me with questions ooogringrin

Martin are u gay
Why don't you have a girlfriend
Abi na shame dey catch you

Omo when I see questions fear catch me ooo, she don observe to see if I go rise,but to no avail e nor work...
Hahahahahah chai laugh wan kill me oooo

Lefulefu girls get mind ooo...

Eh eh abeg ooo I was ask u something na true say girls bwess dey rise like our Amu
its like d babe wey dey ask u weda u gay don show u plenty green light but then u dey ignore the greenlight cheesy.haba! Yes na..babes n**ples dey rise like our tin if u tap dem current or somethin dey wey excite them.so dem no teach u dat one for biology for secondary school?cheesy.na wa for u ooocheesy.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by 360command: 3:41pm On Dec 09, 2017
bibijay123:

Okay. They are good grin
yes they are good and they have been in d system for a while. I am so happy about your union. Very soon your children will go like ; my dad is a Nigerian and my mom is Togolese.. Plus, they can have access to holiday in any country or study in any country with so much pride.. I love such feelings. Met some guys and girls when I was studying in ghana.. That is, those who were mixed... For instance, ghana/9ja, Ghana/Togo, 9ja/Togo, ivory/Togo etc.....hearing them talk about their root, you can see that they are enjoying the best of both countries.. BTW, I had a few Togolese friends in gh who so much love the 9ja flavor.. They were so good with pidgin English but never been to Nigeria.. They learnt naturally for the love of Nigeria and I felt so close to people like that...

I am proud and happy for your union and I know you are blessed. You will enjoy everything the union would bring...

3 Likes 1 Share

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Flashh: 3:46pm On Dec 09, 2017
makydebbie:
What's the question again? smiley
They say seeing is believing tho.
If your butts are soft and big enough for me. cheesysmiley
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 3:48pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
its like d babe wey dey ask u weda u gay don show u plenty green light but then u dey ignore the greenlight cheesy.haba! Yes na..babes n**ples dey rise like our tin if u tap dem current or somethin dey wey excite them.so dem no teach u dat one for biology for secondary school?cheesy.na wa for u ooocheesy.

O boy the greenlight nor be small one ooo,me con dey show her my red ligh toogringrin

Sometimes self she go dey gossip with my mama to know if I get babegringrin
But base on who my mama be,she go jus tell her,make she go ask me as to she's tired of even talking to me about ladiesgringrin

You know I used to be one bad boy those day's but ever since when I jus decide to stay like this,hmmmm it been cool for megringrin

I nor dey ignore her nau,atleast I dey make her feel happy,abi e get another happiness wey pass the one wey I dey give hergringrin

Eh eh maybe dem teach me ooo,but am sure I couldn't recall about girls bwess risinggringrin

So dem nipples dey rise
Wonderfull so how pesin go take know when their Nipple rise,coz am about going out to go and observe all them ladies in the street to see who him own still rise maybe after some few seconds with dem guy's atleast I go make sure say I find some girls we go dey around guy's to see if e rise..gringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Dannyxy(m): 3:51pm On Dec 09, 2017
thickminaj:
Wow already on the 7th page HML... Peace nd all of God's blessing
unibuja??
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 3:51pm On Dec 09, 2017
Martin0:

O boy the greenlight nor be small one ooo,me con dey show her my red ligh toogringrin

Sometimes self she go dey gossip with my mama to know if I get babegringrin
But base on who my mama be,she go jus tell her,make she go ask me as to she's tired of even talking to me about ladiesgringrin

You know I used to be one bad boy those day's but ever since when I jus decide to stay like this,hmmmm it been cool for megringrin

I nor dey ignore her nau,atleast I dey make her feel happy,abi e get another happiness wey pass the one wey I dey give hergringrin

Eh eh maybe dem teach me ooo,but am sure I couldn't recall about girls bwess risinggringrin

So dem nipples dey rise
Wonderfull so how pesin go take know when their Nipple rise,coz am about going out to go and observe all them ladies in the street to see who him own still rise maybe after some few seconds with dem guy's atleast I go make sure say I find some girls we go dey around guy's to see if e rise..gringrin
na only if dem wear polo or T shirt u might notice.u go see d tin dey strain against d shirt.e go be like two strong seedssmiley
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Martin0(m): 3:55pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
na only if dem wear polo or T shirt u might notice.u go see d tin dey strain against d shirt.e go be like two strong seedssmiley

Hmmmmmm gringrin I seegrin

Two strong seedsgringringrin
Nna eh who give u diz mouth abeg ehgringrin

Hmmmm e go hard ooo,but anyway sha,I will be on the watch outgringrin
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Akposb(m): 3:57pm On Dec 09, 2017
Bibijay123, congratulations and God bless and make your marriage beautiful.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by dammypat(f): 4:00pm On Dec 09, 2017
Congrats sis,may God keep your marriage
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by neahyo(m): 4:01pm On Dec 09, 2017
Jigba:

Aww, thanks

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by kinat: 4:05pm On Dec 09, 2017
congratulations
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by thickminaj(f): 4:07pm On Dec 09, 2017
Dannyxy:
unibuja??
grin... No
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Bishops10(m): 4:11pm On Dec 09, 2017
missyQween... Hope you're viewing this thread too, this could be us
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by makydebbie(f): 4:18pm On Dec 09, 2017
Flashh:
If your butts are soft and big enough for me. cheesysmiley
Big and soft for you to handle, oya come and marry me na. grin

4 Likes

Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Slaye: 4:25pm On Dec 09, 2017
QueenSekxy:

hahaha. .that makes the both of us undecided

howfar our car wink

I they come owerri tmrw cone carry am from the guy e dey with there. person wan pay 3M so mumsy say make them bring am come warri.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by QueenSekxy(f): 4:33pm On Dec 09, 2017
Slaye:

I they come owerri tmrw cone carry am from the guy e dey with there. person wan pay 3M so mumsy say make them bring am come warri.
wawu!!finally..

hope the money go reach me embarassed
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by biacan(f): 4:39pm On Dec 09, 2017
lefulefu:
biacan biacancheesy.u wey i go hold for hand u go pull my hand comot runcheesy.
Lol run ke me run for waiting nah You wey be say if to say nor be man you be the kind cry wey you for don cry ehh
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Dannyxy(m): 4:40pm On Dec 09, 2017
thickminaj:

grin... No
oh, i was so sure, I was right.. Your d.p environment prompted the question..

Have a nice day ..
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Nobody: 5:06pm On Dec 09, 2017
biacan:
Lol run ke me run for waiting nah You wey be say if to say nor be man you be the kind cry wey you for don cry ehh
hahahahahahacheesycheesy
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Tamarapetty(f): 5:30pm On Dec 09, 2017
Pidginwhisper:
Tamarapetty This could be us but you dey always run for me embarassed

Ignore this and watch me continue from where I stopped angry
Lol, that ode said am a dude oh.
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by missyQween(f): 6:00pm On Dec 09, 2017
Bishops10:
missyQween... Hope you're viewing this thread too, this could be us

Lol, You know why it can't be us na
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by missyQween(f): 6:02pm On Dec 09, 2017
RoyalBlak007:

♤ "We are one"
cheesy

Lol,I just learn something new,Is it your language?
Re: My Nairaland Romance Story: Two Nairalanders Wed (Photos) by Laveda(f): 6:02pm On Dec 09, 2017
zicoraads:

SMH! We all know how long you've been ignoring me embarassed

Be like Bibi, who knows wink

We both know you're a player. I'll pass. grin

(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (30) (31) (Reply)

Man Arrested For Kissing Oba’s Daughter In Public / How I Almost Gave My Life To Christ On My Way To Have Sex With A Man / What A Mess! I Slept With A Married Woman In A Hotel

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.