Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,904 members, 7,814,061 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 04:52 AM

Help My Joystick Is Getting Smaller - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Help My Joystick Is Getting Smaller (8572 Views)

My Boyfriend's Joystick Is Strange / "Big Joystick Is Life" — Busty Slay Queen Scientifically Explains Its Benefits / "His Joystick Is A Dot, I Almost Cried": Kenyan Lady Calls Out Man After Sex (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by UDUJ(m): 10:59pm On Apr 20, 2018
lefulefu:

alum? cheesy cheesy cheesy
haba e don tey wey babes dey use alum for dhier snail na cheesy.na for those virgin hunters dem dey use am for.d tin go tighten d virginal muscles for sometime and e go give d impression dat d babe na virgin.so if d virgin hunter penetrate e will think na virgin he dey do.the babe can form fake cry and tighten leg..and d mumu virgin hunter will tink na her hymen e dey tear.na dat one i know sha.dem don take am deceive guys wey dey hunt 4 virgins grin.

virgin hunter grin cheesy
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 10:59pm On Apr 20, 2018
lefulefu:

alum? cheesy cheesy cheesy
haba e don tey wey babes dey use alum for dhier snail na cheesy.na for those virgin hunters dem dey use am for.d tin go tighten d virginal muscles for sometime and e go give d impression dat d babe na virgin.so if d virgin hunter penetrate e will think na virgin he dey do.the babe can form fake cry and tighten leg..and d mumu virgin hunter will tink na her hymen e dey tear.na dat one i know sha.dem don take am deceive guys wey dey hunt 4 virgins grin.


O boy u tear eye well ooo, me nor reach u oo, well maybe na seminary school make me nor tear eye finish like you oo, when that girl dey gist me yesterday laugh wan kill me, sotey me con coughgrin I like that my friend ooo she dey use her medical experience dey teach me things ooogringrin
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 11:01pm On Apr 20, 2018
lefulefu:

hehe...should i let him know u sitting on my lap?

Yes baby kiss give him all the details wink

The things you make me do. wink
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:02pm On Apr 20, 2018
Twoclans:



Nwoke Oma I hail, don't mind me I have been doing BBN thins lipsrsealed

That alum thing is very true. It's not only alum there are some other things also lipsrsealed

OO'chim let me just close my mouth.

hahahahaha I know say Na there u go dey, I con dey miss u lately this days oogrin

uhmmm Na wa I sure say u go don use alumgringrin

abeg tell me something jor,grin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 11:06pm On Apr 20, 2018
Martin0:


hahahahaha I know say Na there u go dey, I con dey miss u lately this days oogrin

uhmmm Na wa I sure say u go don use alumgringrin

abeg tell me something jor,grin

It's ending on Sunday ,the addiction will end by then lipsrsealed

Alum ke? Naaaahhhhhh I use aloe vera and kegel exercises wink
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:10pm On Apr 20, 2018
Twoclans:


It's ending on Sunday ,the addiction will end by then lipsrsealed

Alum ke? Naaaahhhhhh I use aloe vera and kegel exercises wink


BBN chai I watched it only when I visit my female friends, chai those girls are so addicted to that show!

aloe Veragrin Na wa oooo unu ge bu mmadu oogrin then later una go con dey form fake crygrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 11:14pm On Apr 20, 2018
Martin0:


BBN chai I watched it only when I visit my female friends, chai those girls are so addicted to that show!

aloe Veragrin Na wa oooo unu ge bu mmadu oogrin then later una go con dey form fake crygrin


Fake cry? Haaaaaa . Infact Hausa girls have some local mixtures they also use. It's all to help the guys ministry and pleasure . lipsrsealed

O'O chim Martin Biko stop spoiling me.
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:15pm On Apr 20, 2018
lefulefu:
hehe...should i let him know u sitting on my lap?
Woman kills faster than Aids oo
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:17pm On Apr 20, 2018
Twoclans:


No be today you spoil. grin You have answered one part of his question. He asked where twoclans is ?Tell him wink

u see, my own spoil dey learn but eh Lefulefu eh, Na small tin remain u got fucvk ur class teacher wey get ukwu, imagine u con dey love her coz of ukwu, guy I fear u ooogrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:27pm On Apr 20, 2018
Twoclans:



Fake cry? Haaaaaa . Infact Hausa girls have some local mixtures they also use. It's all to help the guys ministry and pleasure . lipsrsealed

O'O chim Martin Biko stop spoiling me.

hahahahah well Hausa girls will only use that to deceive the south and Co, an Hausa girl will tell a guy when she started having sex and precisely how many men she has been with, from what I have seen oo, not generalising sha!

see Hausa girls nor dey form or hide ooo one of my friend then when I was learning something had an Hausa girl as a girlfriend..

even when I visited north for a job, they don't fantasize or base more on virginity, don't joke with their sex life ooo...

well am still wondering why Nigerian men are so much interested in virgin girls..

my mum always pray I have a virgin girlfriend but I know such prayers nor go work for a bad boy/ashawo like megrin

I remember one Rev sis who was not a virgin, she told me, but majority of St. mathiew church goers believe she's a virgin even priest toogrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 11:29pm On Apr 20, 2018
Martin0:


Woman kills faster than Aids oo
habacheesy..she's jus sitting on my lapcheesy..nothing morecheesy.

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 11:32pm On Apr 20, 2018
Martin0:


hahahahah well Hausa girls will only use that to deceive the south and Co, an Hausa girl will tell a guy when she started having sex and precisely how many men she has been with, from what I have seen oo, not generalising sha!

see Hausa girls nor dey form or hide ooo one of my friend then when I was learning something had an Hausa girl as a girlfriend..

even when I visited north for a job, they don't fantasize or base more on virginity, don't joke with their sex life ooo...

well am still wondering why Nigerian men are so much interested in virgin girls..

my mum always pray I have a virgin girlfriend but I know such prayers nor go work for a bad boy/ashawo like megrin

I remember one Rev sis who was not a virgin, she told me, but majority of St. mathiew church goers believe she's a virgin even priest toogrin


Martinnnnnn reverend sister shocked my hand is not there ohhh. Thou shall not touch God's anointed ohhh.

Hausa girls are something else with thier sexuality, bad ass babes.

Meanwhile what happened to OPs joystick? Have you given him solution grin
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:33pm On Apr 20, 2018
lefulefu:
habacheesy..she's jus sitting on my lapcheesy..nothing morecheesy.

uhm

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 11:36pm On Apr 20, 2018
Martin0:


Woman kills faster than Aids oo

Martin why na? It's only pleasure Lefulefu receives from me I can't kill him .The way he has been following the upsetgirl he is more likely to die in her hands lipsrsealed
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by linearity: 11:37pm On Apr 20, 2018
I think it is normal for your preek to shrek in size base on the weather or mode, but it does not reduce in size anatomically.

However, if you detect the anatomic size appear to be reducing, it is time to hit the gym, because you are growing fatter.
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:39pm On Apr 20, 2018
Twoclans:



Martinnnnnn reverend sister shocked my hand is not there ohhh. Thou shall not touch God's anointed ohhh.

Hausa girls are something else with thier sexuality, bad ass babes.

Meanwhile what happened to OPs joystick? Have you given him solution grin

see I don't fear anybody, I know them, I have been there beforegrin Rev sisters wey dey even bang sefgrin

shuuuu Hausa chai ,babe I fear dem oo, if u see weitin dem dey carry eh, u can imagine how hausa guys preek dey big and long Nagrin those girls dey try oo 12 13 years Don dey chop wetin u nor go try chop sefgrin

maybe im side chick go don dencima dey preek Na according to una beliefgrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 11:40pm On Apr 20, 2018
Twoclans:


Martin why na? It's only pleasure Lefulefu receives from me I can't kill him .The way he has been following the upsetgirl he is more likely to die in her hands lipsrsealed


hahahah if u say so sha,grin

wait oo u mean that smallygrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 11:50pm On Apr 20, 2018
Martin0:

uhm
hahahahacheesy

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 11:54pm On Apr 20, 2018
Twoclans:


Martin why na? It's only pleasure Lefulefu receives from me I can't kill him .The way he has been following the upsetgirl he is more likely to die in her hands lipsrsealed
haba why do i need to stray when i have a pretty ukwulicious wife like uwink

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 12:06am On Apr 21, 2018
lefulefu:
haba why do i need to stray when i have a pretty ukwulicious wife like uwink

I just wanted to be reminded that I belong to you kiss kiss

Did you see Martin's post, the guy bleeps reverend sisters,you were correct about Martin been spoilt lipsrsealed
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 12:11am On Apr 21, 2018
lefulefu:
hahahahacheesy

u go just dey laughgrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 12:12am On Apr 21, 2018
Twoclans:


I just wanted to be reminded that I belong to you kiss kiss

Did you see Martin's post, the guy bleeps reverend sisters,you were correct about Martin been spoilt lipsrsealed
Martin's own spoiltness is on an elite levelcheesycheesy.

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 12:12am On Apr 21, 2018
Twoclans:


I just wanted to be reminded that I belong to you kiss kiss

Did you see Martin's post, the guy bleeps reverend sisters,you were correct about Martin been spoilt lipsrsealed

why u dey shange amgrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 12:13am On Apr 21, 2018
Martin0:


why u dey shange amgrin

Wetin I change grin I said it as it is lipsrsealed
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 12:21am On Apr 21, 2018
Twoclans:

Wetin I change grin I said it as it is lipsrsealed
u go soon cry, trust megrin ar tell u say ar fucvk demgrin

1 Like

Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Twoclans(f): 12:40am On Apr 21, 2018
Martin0:


u go soon cry, trust megrin ar tell u say ar fucvk demgrin
lipsrsealed lipsrsealed

You can never make me cry, I will run to lefulefu and hide.

Bia martin0 that pop thread u created, u did not answer my mention there
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Martin0(m): 6:42am On Apr 21, 2018
Twoclans:
lipsrsealed lipsrsealed
You can never make me cry, I will run to lefulefu and hide.
Bia martin0 that pop thread u created, u did not answer my mention there
oh OK oooogrin
hia u did not ask any question Na, but I see ur comments sha
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by ekanDamie: 8:09am On Apr 21, 2018
[quote author=RadicallyBlunt post=66873589][/quote]

Brov. Like where can 1 get to buy it man
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by SexyDenzel: 10:03am On Apr 21, 2018
praiseneofingz:
please no jokes or insult as this is a burden to me right now I noticed over 2weeks now I wake up with no erection and whenever I look at my joystick, it look smaller by the day.
note: I'm not an impotent I've hard sex at least 7 times this year but I Really don't know what is wrong with my d*ck right now. please this is serious and not a joke.....I'm so scared right now!!
Don't worry about anything bro :-) your size will come back soon. 7 times this year? nawaooo just 7 times I don't believe it.
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 10:13am On Apr 21, 2018
SexyDenzel:
Don't worry about anything bro :-) your size will come back soon. 7 times this year? nawaooo just 7 times I don't believe it.
its more than 7 I just wanted to be fair on myself
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by Nobody: 10:54am On Apr 21, 2018
Gofwane:
The op created a thread to ask for help and two people here are using the thread to plan how they will fvck. Chai! grin


Hahahahahaa.
Lol.


I thought I was the only one who noticed it.
Re: Help My Joystick Is Getting Smaller by SexyDenzel: 11:47am On Apr 21, 2018
praiseneofingz:
its more than 7 I just wanted to be fair on myself
hahahahahahahahahaahaha I for say naaaaa, you wan make we begin see myself as say I don over do like say na water..

(1) (2) (3) (4) (Reply)

She's On Her Period Yet She Wants Sex! / I Keep Smelling Her Pussy Everywhere I Go / She Wouldn't Pick My Calls Again, After I Asked Her This Question

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.