2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 187 pages)
Corona era. 2020 wont be hard to remember |
Over hyped piece of trash |
Dat na why nollywood movies na all abt queen and king movie.inside 1 compound movies,boring senseless shout shout movies. Watch epic na nonsense. Urban na nonsense. Dstv na rubbish. All for proposing. What nonsense. |
They need to flog dis bastard bones in the grave.the dead money still getting recovered. What abt our bastard past corrupt leaders including obj.jona |
Odeh. Na peugeot dead car u dey spread put. Ozwo Yourbest: |
And you wan sell bad engine car for 500k. How much come be tokunbo. If u see 200k sef thank God |
Its peanuts compared to what boys are taking. Now wire din dey go 200k.i dey find account like dis. I once blew 6000 dollars in two months. Funny tin is today u will take 200, next few days 300. Before you know it 6k don go. Highest u go buy car begin lie dey overhype yourself.i have couple of friends like that. They over hype themselves cos dem dey drive benz. I dont do that |
I have eaten enuf expired food since i was born.God knows why we are black and stuck in nigeria. |
All dis ones na colorado junkies na.wetinnhe dey talk sef. He put hot yam for mouth. He died the way he sang. |
I go reject them. They are demons. Only light no dey pussy cat eyes dey shine for dark. Talkless of these ones |
Poor ma no dey buy pajero na. |
I go buy the split with compressor |
No be by land na. My guy travel go europe |
AK 47 is too big and useless. Military style mac 10 on a supressor. You are as good as dead. Anybody look me wrong.im gunning you down. Time to get bullet proofs https://www.youtube.com/watch?v=QQyUk1gVVGs
|
Stupid man. Why we no squeeze you when you be dey power deu embezzle. Why is nigeria not china. By now obj would have been executed by military since and dead. Nigeria is cursed till eternity |
I was expecting to see a benz,so americans still drive honda evil spirit. Im shocked. Copart loading soon. Clean title,bumper damage |
Im so glad one soldier was killed by bandits the other there. Karma awaits all you stupid small boys soldiers |
Cashapp dorsnt work in naija. Just say the picker raw away with the stolen money ypu guys wired to the cashapp which happened to be his clients own. The owoe no big na.e go soon finish horpeakins: |
Either shes a druggie. Or he abused her in the relationship. Avoid black american teens and under 25.they are deadly for marriage |
Same old nonsense.its either apc or pdp. Dumbos. We can never get it right.cant wait for noah's ark to load in modern day. Nigeria is doomed for life. |
Not even a working dvd |
Yoruba men and women love bleaching. Face yellow. Hands dark brown. Disgusting |
See money. I want a distribution |
Anywhere you no see christ name jesus christ of nazareth. Run. End times 4real.naija version go bad o. Just like catholics,you wan dey carry holy bible enter catholic church. O bobs mowi light up. Mama gimme your spark,i wan take one cold benson
|
God is against it. Na warning fire sign be that. Next na gas.make una scrap am.una no gree. Dis is a final warning. |
What nonsense.it should be scrapped. Like deleted and files formated,recovery wiped off. Scrap it forever.its useless |
I would gladly buy any of her cars once she goes broke.i know lady driven/ owned cars at her estate cant be salvaged title. Na na na. Linds ikeji goes bankrupt,puts her cars for auction. I will be there.trust me.flea market loading |
I will disar. Him in 20seconds.dats no knife. I hot my dagger 7inches |
Your mates are buying me benz.na phone u dey swell up put. Stupid kid. Blow the gal n move ahead. |
U no go mind your businezz now o. Wen dem shoot u now.u go hail. Jobless man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 165 166 167 168 169 170 171 172 173 (of 187 pages)