Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,200 members, 7,829,290 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 12:36 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Recycled (please Share) (14190 Views)
Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (19) (Reply) (Go Down)
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 2:37pm On Aug 02, 2010 |
Cynthoney dem no dey take eye see fine boy for your village? Let me be please. I do u and no settle? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 3:07pm On Aug 02, 2010 |
do wetin?!!! God no go gree! tufiakwa |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:34pm On Aug 02, 2010 |
Tehehehe Craze |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 4:41pm On Aug 02, 2010 |
if i catch u,walahi i go divide your laps like christmas turkey |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 4:44pm On Aug 02, 2010 |
U don dey take style beg me to buy u turkey bah? Hunger! U dey lag? Just asking |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 4:49pm On Aug 02, 2010 |
c ur life! u wan rob me,shebi? i reject it in advance, ole! onye oshi!! kparawo!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 5:31pm On Aug 02, 2010 |
Allegation' laughable lol |
Re: Jokes Recycled (please Share) by mukina2: 11:20pm On Aug 02, 2010 |
uhm . . . |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:12am On Aug 03, 2010 |
Studio CFR: denial is your second nature i am not surprised u r denying wat u r oshi! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 12:31pm On Aug 03, 2010 |
^ ati iranu |
Re: Jokes Recycled (please Share) by Kunbee: 11:55pm On Aug 03, 2010 |
stop typing in vernacular |
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 4:27am On Aug 04, 2010 |
Kini tie? Gbeborun. |
Re: Jokes Recycled (please Share) by bibs(f): 4:55am On Aug 04, 2010 |
Its lyk Studio has been banned again. Now where is Stud9? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:00am On Aug 04, 2010 |
Missing me hater? Studio love' by many. |
Re: Jokes Recycled (please Share) by Kunbee: 11:20pm On Aug 04, 2010 |
Ewwooooooooooooo |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 6:49am On Aug 05, 2010 |
Studio CFR: we miss u and love u enough to bury u alive |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 6:50am On Aug 05, 2010 |
Enemies must bow in jesus name- amen |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 6:59am On Aug 05, 2010 |
abeg go church go sing jare nairaland is not for fake pastors. |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:03am On Aug 05, 2010 |
Call me fake pastor- but on the last day, we go see between me and u who go first make heaven |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:05am On Aug 05, 2010 |
u heaven? wen u don sign contract wit devil? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:09am On Aug 05, 2010 |
No talk wetin no happen oh- cuz i get hot temper and i dey beat small pikin. Just to let u know buddy |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:17am On Aug 05, 2010 |
Studio CFR: sorry papa, i no wear napkin oh,make u kw where u dey beat oh |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:23am On Aug 05, 2010 |
No comment lol Craw craw yan.sh lol |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:29am On Aug 05, 2010 |
no b u give me am |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:32am On Aug 05, 2010 |
How? Cuz i know sey i never brush u before lol |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:36am On Aug 05, 2010 |
child abuse!!! |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:40am On Aug 05, 2010 |
How brush u take be child abuse? Lecture me please |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:46am On Aug 05, 2010 |
u sabi pass me na no be dey go brush evrytime for Sheraton? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 7:52am On Aug 05, 2010 |
Allegation laughable- lol Brush for sheraton. |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 7:57am On Aug 05, 2010 |
u just say that a while ago nw u r denying it! u lie pass devil,u sure say una no relate? |
Re: Jokes Recycled (please Share) by StudioCFR(m): 8:04am On Aug 05, 2010 |
I be christian, God na my creator. I dont tell lies like u- recognise |
Re: Jokes Recycled (please Share) by cynthoney(f): 8:15am On Aug 05, 2010 |
hear hw u claims *** liar! |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (19) (Reply)
Annoying Quotes / Toto Blow Whistle / Join This Whatsapp Comedy Group And Say Good-bye To Boredom Forever
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |