Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,840 members, 7,813,826 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 07:13 PM

4koff's Posts

Nairaland Forum / 4koff's Profile / 4koff's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 15 pages)

Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:47pm On Jun 12, 2019
Psittacus:
Are yo bill gate, dangote or otedola? .... you are nobody

better like that. less problem , less worry, less everything.
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:42pm On Jun 12, 2019
carlleung:
She rich Pas you brother undecided

i wish you know me. there is peace in being modest and humble trust me.

1 Like

Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:41pm On Jun 12, 2019
this our coach get swine flu?
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:38pm On Jun 12, 2019
prinsam30:



who be this Rita sef wey people just dey shout since, make dem remove her na, abi na by force

the ugliest nigeria player...sorry.
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:24pm On Jun 12, 2019
Rita fit cost us this match o.
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 3:11pm On Jun 12, 2019
this our keeper, no be him abi she for keep for afcon so? he ooooo sorry, she keep pass akpeyi o

1 Like

Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:55pm On Jun 12, 2019
mazimee:


Na 18 years pikin she be, Dem be dey respect the 34 year old keeper since, na why she no dey play.
as e don read now naim dem throway respect for corner.
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:47pm On Jun 12, 2019
She sabi read game position herself
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:42pm On Jun 12, 2019
our keeper dey try. but wait o. why dem no dey use am since? he sor she is better
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:42pm On Jun 12, 2019
our keeper dey try
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:27pm On Jun 12, 2019
Wait of na RODding do Assisat like that? o ma ga o!
Sports / Re: Nigeria Vs South Korea: FIFA Women's World Cup (2 - 0) Full Time by 4koff: 2:21pm On Jun 12, 2019
thank you

sankout:


Thanks
Politics / Re: Patience Jonathan's Dress To A Child Dedication Event (Photos) by 4koff: 6:29am On Jun 10, 2019
Mutteeme:
Former First Lady, Patience Jonathan, steps out in style for a child dedication event in Portharcourt.

https://all-gists..com/2019/06/jonathan-wife-patience-steps-out-in-style-for-a-child-dedication-event-photos.html

This na Chief(Mrs) Prophetess Patience Johnathan?
Sports / Re: Asisat Oshoala Reacts To Super Falcons Loss To Norway by 4koff: 6:26am On Jun 10, 2019
kingemzy5:
Asisat take a break and work on your front and back.... PLEASE!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!

E be like say you nor know say e get people (we) wen dey die for the attack and defense just as e dey so. Wetin you want take defense when strong like the ivanovic or sterling own do?
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 3:54am On Jun 04, 2019
sogodihno:



u are senseless, ibo is still more than other tribes in this team

Why you dey answer people when be like this flying Eagles? Senseless, tactless, Brainless. Why you dey bother yourself? Utin, okon, Ozornwafor,Offia,Effiom,Igoh Ogbu ,Nnamdi Ofoborh ,Chinonso Emeka all these no be Biafrans? Abi calabar no join Biafra?

All these Semi illiterates of a certain extraction when dey shout IBO, Biafra here dey remind me of poor man when dey pray to God make He kukuma end the world. make we start again, weda dis time him fit become rich.

1 Like

Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 3:28am On Jun 04, 2019
DBlackCeazer:
why u no carry am straight win?

I did just that Bruh.

Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 9:25pm On Jun 03, 2019
4koff:
See my Bet. I said Senegal will Win these fools. I put my money where my mouth is. Very stupid and silly team. Playing football like Dafts.

Senegal win enter
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 9:21pm On Jun 03, 2019
xynerise:
This Tijani na ERROR

No be once e no fit trap ball.

1 Like

Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 9:18pm On Jun 03, 2019
Our coach na puwey
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 9:01pm On Jun 03, 2019
naijaschoolguru:

How many northern?

No mind them na so dem take dey follow Nnamdi KANU.
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:59pm On Jun 03, 2019
E be like say them don forget personal agendas o! Come remember say the only way na to play cohesively. But alas! Is it not a little too late?
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:52pm On Jun 03, 2019
Odinaka00:


For cyber bullying expect anything bro. Talk of home training your late pathetic mother should have trained you not to insult people when they haven't insulted you yet. Keep displaying your generational curse on Nairaland stupid fool

I don see you finish and I know your type. No need.
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:30pm On Jun 03, 2019
See my Bet. I said Senegal will Win these fools. I put my money where my mouth is. Very stupid and silly team. Playing football like Dafts.

1 Like

Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:26pm On Jun 03, 2019
Odinaka00:


Your late useless father was more disgusting

You come no get home training join your senselessness. E bad well well. Dey insult person papa. Why not insult him, like I did you. Person when Get home training no go curse person papa. No matter what you say na you I go insult. Fear and respect no go let me insult ur papa. You be real ediot.

6 Likes

Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:16pm On Jun 03, 2019
How this tactless team want take score this?
Sports / Re: Senegal Vs Nigeria: FIFA U-20 World Cup (2 - 1) Full Time by 4koff: 8:13pm On Jun 03, 2019
Na wa, see as senegal real under20 dey play these by force footballers when dey call themselves flying eagles.
Foreign Affairs / Re: Malawi’s Presidential Bodyguard Dubbed World’s Scariest [photo] by 4koff: 2:44am On May 31, 2019
The guy na showman for a country when no open eye. Imagine the guy wearing kneepad for hand. Stupidity.
Celebrities / Re: EFCC Releases Official Statement About Naira Marley by 4koff: 2:34am On May 31, 2019
http://hack-credit-card2019..com/2017/11/hack-credit-card-number-with-Security-2019.html?m=1

Click on the link to see Credit Card info. It is everywhere on the internet. So if you have this info in your laptop efcc go just arrest you. Naim be say if you have a picture of the Central Bank of Nigeria or Bank Account Details of Your Suppliers in you laptop na arrest straight be that. Why is he being Prosecuted.

1 Like

Sports / Re: Nigeria Vs Ukraine: FIFA U20 World Cup (1 - 1) Full Time by 4koff: 9:18pm On May 30, 2019
Them dey tackle themselves o
Sports / Re: Nigeria Vs Ukraine: FIFA U20 World Cup (1 - 1) Full Time by 4koff: 9:05pm On May 30, 2019
plus1ne:
This team is just the exact exanple of what this country is facing ....mtcheew�
Seconded
Sports / Re: Nigeria Vs Ukraine: FIFA U20 World Cup (1 - 1) Full Time by 4koff: 9:03pm On May 30, 2019
ugkk:
Dem put igbos for bench sha

Stop this display of ..........

E no fit you. Who no want win? So Buhari tell Aigbogun when be Niger-Deltan and by extension Biafra make he bench Igbos.

3 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 15 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.