Aidejay's Posts
Nairaland Forum › Aidejay's Profile › Aidejay's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 127 pages)
Unacceptable Is he an ordained minister of God? Has he been annointed?, Can he speak in tongues? Can he shibaraba shibarabosh?, Can he pray for 5 hours straight?, Can he fast for 100 days and night?, Can he prophesy?, Can he move mountains with his words?, Can he wave his hand and people fall under annointing?, Does he have heavenly printed money?, Can be raise tithe and offering of one billion?, Can he drink tea with God like pastor E.A Adeboye?, Can he heal the sick like T.B Joshua?, Can he raise d dead like that prophet that raised Elliot?, Can he build a university?, Can he interpret the bible like the movers and shakers of God's kingdom? Unacceptable |
FALZ DESERVE THE AWARD. MAKE ALL THIS DEAF PPLE GO HEAR MORAL INSTRUCTIONS....NA D ALBUM B DAT If u Neva hear am your opinion is invalid |
Make I no like e sweet me Congrats to teni this is really big and that song is a national treasure Falz's moral instruction na album wey deserve acolades true true Abeg make una support made in naija Rome wasn't built in a day Grammy wey una dey shout na before independence Dem don dey present am so if we kill our own na Wetin we gain |
So u mean to tell me that the reason I'm still in Nigeria arguing between meeting dangote and adeboye is not spiritual... U want to tell me that America and white skinned pple have gotten this far despite being unspiritual in comparison to Africans and black folks U also want to tell me that planes, good roads, portable water supply, breathable air, underground and maglev train, moon and space walk, 5G, nuclear energy, robotics are all unspiritual and can come without spiritualism Do u also mean that earthquakes, tsunami, tornado, hurricane, wild fire, mud slides are all unspiritual and acts of nature not triggered by sins or persecution of the "spiritual-annointed"? |
THE LORD WORKS IN MYSTERIOUS WAYS ![]() |
Oboy laugh wan kill me 4 here so ....say na Are you okay?.... ![]()
|
OCTOBER 20 End of the month don dey near small small BMC...don intensify dia show of shame, dancing unclad in the market square. All because of how much? |
A man Big man With dick and balls dangling from his waist....a whole governor for that matter in a "federal" system has decided to become dual shock 4 in d hands of buhari and APC....what kind of Political strategy is that one? wetin bola no go see for ShopRite? |
Make I no like e sweet me Congrats to teni this is really big and that song is a national treasure Falz's moral instruction na album wey deserve acolades true true Abeg make una support made in naija Rome wasn't built in a day Grammy wey una dey shout na before independence Dem don dey present am so if we kill our own na Wetin we gain |
Wetin dey funny me now na say 1. Pple wey Neva use dia 2 Koro Koro eyes see wizkid shadow b4 go dey vhex 2. Pple wey Neva commot 4 dia village go dey vhex 3. Pple wey Neva enta plane for dia life go dey vhex 4. Pple we Neva reach London go dey vhex 4. Pple wey Neva see o2 arena go dey vhex 5. Pple wey no get money for bus ticket seff go dey in sifia pains...rite abt na (6).Pple wet no get data seff go dey pained 7. Pple weh dia bi-annual salary na im d boy use buy jacket go dey in sifia pain (8 ). Pple wey even dia family don 4get Dem go dey pained WHY.....EHEN!.....BE HAPPY.....20K SHOW IT'S BEEN DONE... Dere is nothing u can do about it |
Na wetin im no get Im use im money buy As u no get land, When dat kind money enta carry am go buy. Nobody dey hold u The land buyers and vanity crew pple....no be everybody sabi maintain poverty like u so please spare us. |
Na d person wey push d pikin we suppose dey thank Goddeh 4 Werin davido dey do 4 dia if no b 2 dey shout. So abeg chichi Weldon ma... As headies dey sup, chi dey born, wizfest dey happen....welcome 2 dis weeks news cycle, Except if buhari is called home to glory during the course of the week.... ![]() |
Make I no like e sweet me Congrats to teni this is really big and that song is a national treasure Falz's moral instruction na album wey deserve acolades true true Abeg make una support made in naija Rome wasn't built in a day Grammy wey una dey shout na before independence Dem don dey present am so if we kill our own na Wetin we gain |
TheGiftedOne:wow! Aren't human beings just great |
I hated these guys those days Couldn't wait to not hear them sing Destiny kids this destiny kids that Joy Joy Joy....in ma heart is. mtchww |
if only pple know how much seun makes from nairaland. How will they know when na ethnophobia and intolerance be the order of the day . . |
Innoson Vehicles, indigenous automaker, may change its trademark logo if the company’s meeting with a student of University of Ibadan (UI), Farouq Osuolale, who designed the trending logo, is in favor of the young graphic designer..
|
They're well prepared for this Give them less than 100 days and they're back on their feet Power of idealism |
EVERYONE SHOULD GO FOR WHAT THEY DONT HAVE If you have God you don't need adeboye, if you have money you don't need dangote. If you have none go and meet dangote...God that did it for him is more than able. By the way why is meeting E.A synonymous with meeting God? Isn't got everywhere..where as money is in the hands of the few bourgeois, like dangote and adeboye if I may add. |
Msfgozie:Jesus Christ.....this your comment hit me like a rock. Re u Nigerian? |
This is what music money looks like In seeking for redress for the damage suffered at the hands of Kizz Daniel, the label is praying for the following reliefs from a High Court: General damages in the sum of Two Hundred Million Naira (200,000,000), special damages for breach of contract in the sum of N179,499,957.00 (One Hundred and Seventy-Nine Million, Four Hundred and Ninety-Nine Thousand, Nine Hundred and Fifty-Seven Naira) and N150, 000, 000 (One Hundred and Fifty Million Naira) for contract exit fees, among other reliefs.Not saying Galaxy has earned that much but with this kind of capital any business he invests in wether na to dey sell furniture for show room or to dey run daycare or supermarket or na renting and real estate any one. No body mumu again so fashi all this insta alert money dey music and if you no invest properly na you to feel am when things hot. |
Some people were arguing about what kogi state has. When their noise became too much, I had to chip in KOGI STATE HAS DINO MELAYETo the best of my understanding that can be a good thing or a bad thing. It can also be good and bad equally, depends on how you look at it.. Dear Lord please don't let the song actually blow.......we've had enough of whack trends |
Ah! It's a pity Issa Pity He's a pity What ah pity Very pitiful I pity Pity pitier pitiest As na bobriskiland be dis Front page |
Boringggggggggggggg!! . . |
chigoziri2403:In life when you start to excel people start to spreadsheet ![]() |
HOMOSEXUALITY AND HOMOSEXUAL ASSOCIATION IS A CRIMIMAL OFFENCE IN THE CONSTITUTION OF THE FEDERAL REPUBLIC OF NIGERIA...SO AT LEAST IF YOU DONT AGREE ON THE BIBLICAL PRINCIPLES OR LAWS RESPECT THE LAWS OF NIGERIA . |
Acidosis:Haven't seen the video, sure the performance was great Can't underestimate the power of music Wizkid and davido don't need that kind of audience... |
. |
oyinbos dey perform all sort of research and undertake all sort of studies while we re here waiting for NEPA to bring light in the 21st century . |
Wonders Shall Never End . |
Na poor man go suffer am pass U say kpem.....dem don bundle u Na SARS get this one, once d officer ask u for ur pass code to your ATM card and u refuse na 5 Milla fine get u for hate speech Nigeria and stupid laws dey like 5 and 6 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 87 88 89 90 91 92 93 94 95 (of 127 pages)
