Angrygoat's Posts
Nairaland Forum › Angrygoat's Profile › Angrygoat's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 111 pages)
Hushpuppy see your life. FG pay igboho 20billon. Abeg how much in dollars
|
It's been broke for me since like 30 miles Bich I lost 10m,my bombing gas go wild No time to show off when I can't afford a smile, Taking life coaching lessons,since boys never chauw(pick) Gotta burn it in the club,weddings right there in the pub |
I don know say na yankee,dia bleaching cream dey always dey different from Caucasian |
Pawpaw legs o reach cos he draw body at least an inch into the couch. Dem no bon osita item,make he shift go 1 inch enter couch. Hand sef camera no go see am. |
Once I don hit my 50k,I go buy house noni,turn landlord,begin cashout on my yankee tenants monthly. Nothing like oga landlord,I go pay when govt pay salary,u no get I kick u out or I call fbi . No time |
My next car b4 Dec 18th na glk 2013 and na iaai tins. Mar Sadis Benz
|
100 m na inside Ghana must go. The owoe looks like 10m. 100m kor,500m ni |
Benz. Pata ni logo benz,mofe rar benz Joysticks: |
Let's appreciate busta rhymes. I have realised niggas from the 80s and 90s are back and better. Break ya neck ,come on. https://www.youtube.com/watch?v=DY47Q2M_6lc |
How the Bleep will he do 10k man. Come on man,I stole your 10k,I'm lending u 5k bich
|
Did u say glk. GlK na Gold for delta state. Not outdated glk o. |
There is no officer,that does ot hear abeg sir,pls sir take this 1000 to buy cold bottle water,I'm sorry sir,I know,its my fault. Pls sir. He will allow u go and if u like make use that same mind enter lastma hand,na thr u go know say police na your friend. We are just too stubborn. Wey u for beg,no shame in begging,and begging with a tip. |
Wow,dollar just dropped to 200 naira. See who dey hold dollar since. |
At what age. Stroke na bastard |
And I sure,e no go pass corolla, if to say he dress big,drive in glk,or range sport white,open hand give them 4k. Shey dem no go open gate for u. At times u go dey use sense,na naija u dey and if u wan proof sayusabi your right,I pity u,them go beat,kill and dump u for yaba left. Idiot. See what spirit of stubbornness has caused. So u no see bank,or restaurant parking lot go park,take bike go immigration. See where e don land u now. Nawa o,u don put family for crisis,financial crises. Dollar now don enter 5 miracle number to boys, soon e go be 700ngn. Idiot. U no see road safety or nimc go dey drag with,u dey drag with angry,hungry,and ready to kill thugs. Immigration,why u n go drag parking space with customs., Cos na u be their oga ba. Fool. Hahahahahahaha. Who body dey pain now. All cos I'm sure u know wan pay make dem cut ticket for you,how much highest 100 or 200. Now medical bills go pile up. Congrats Hope u enjoyed your dance with those demons. Hahaahahahaha I'm no hater,all we all can tell u now is sorry,ok. Sorry. Take this as a bitter lesson , u would find hard to forget. https://www.youtube.com/watch?v=DY47Q2M_6lc
|
This eve,a woman called me heartless,cos he car died at my back. She actually wanted to beat me,fat and short and raged with anger. Nawa o |
Na u be him shadow ba |
Yeah boms,u r sending a warning message to ps wives that u r ready for them and coming for them. Hit the gym,sleep with another stinky pekus and tel the story. Yuck |
Marriage na scam, what the woman will gain,esp whe money is involved. |
Do you mean fabricated cut to size pistols wey welder dey run or just gunpowder hunter gun.,or na ak 47. Cos that powder no be bullet o |
Ppl who don't have cars, will come out to criticise the offender. Do you know how wreckers,stubborn,bitter okada with keke operations behave, act and curse at you. Do you know a keke also damaged my bumper paint ,I just got fed up,decided to open my door.walk to the keke driver,he was pleading, I still left my car dor open,engine on,ac blowing and sat back into it,lit a cigarette,and said well na waxing las las. If to say na dent, or say my back-light damage. Hmmmm, that morning na heaven and he'll. |
U can see a sane country,no sudden appearance of fbi,cia with other police dept,army,customs,name it,there was no stray bullet fired,no one was harassed, beaten up,stop and search open your Facebook and phone police wohala. See how happy and free they are expressing their hate towards the president of the United states, can such happen in naija. |
Sure. After aje Na your heart God dey look at. I have not given out free cash in the last 48hrs,but I get heart of gold. I am planning on striking the enemy in some days time. U can never run away with dangote money and live to tel the story. |
Stfu,pauper harmargedon: |
Odeh,u have 3 cars and u dey stay inside 1 tiny room.see yor useless ABBA leather seats and dirty 4 by 4 room in a parlour. See who get 3 cars apus o,with broken telly. harmargedon:
|
God abeg r u black or white or albino or hypo white like paper. Abeg |
Getting happy cos u used few abt 40 secs or a min to couple a rusty AK 47,but rag tag boko boys dey super fast to waste una for What nonsense |
I'm so happy,wow. Foo l |
Sto filtering una pics. Always use natural,no background. Stop fakig it fool. U go soon wreck. Wtf u guys still in room and parlour, not even2 bedroom . W the fuc k ma niggi. Fuc k U broke ma niggi
|
Na why I dey look am say sperm na scam |
1.3m under 2 years. Men that's lame bich. U got played. Hahahahaha. Soon frank go buy venza .just few more mugus awaiting him. 200k cash,300k pos cash,your own money See mugu o. Why u nor go dey moved,ole. Frank don run acct balance,see say everywhere stew for your aza. Aoow frank,u na local champion yahoo boy sha. U try. Wherever u dey,flex the money. Na okpo work,na him make u cash out. Local dey sweet o. You don't mean it bich,1.3m all gone. Abeg try freeze sniper for 3 days,take am direct. Now imagine if she had over 15m in her acct,frank go buy venza,buy corolla use change lodge am for another hotel,move. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 111 pages)