Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,160 members, 7,818,531 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 06:04 PM |
Nairaland Forum / Ashawopikin's Profile / Ashawopikin's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 166 pages)
Politics / Re: See Photos From Kano Mass Wedding Ceremony (photos) by ashawopikin(m): 8:27pm On Oct 15, 2023 |
Well they look happy 1 Like
|
Romance / Re: Thunder Fire Croatia!!! by ashawopikin(m): 10:05am On Oct 13, 2023 |
AchrafHakimi:Bro! Bro! I no know wetin I go do, croatia don scatter my ticket, if I catch any croatia girl nyash, I go destroy am 3 Likes |
Romance / Re: What Country Has The Biggest Yansh In Africa? Uganda Or Rwanda? Pics by ashawopikin(m): 9:59am On Oct 13, 2023 |
Youroba, Calabar, kalabari, those girls dey get nyash abeg |
Music/Radio / Re: Shallipopi - Obapluto (Official Video) by ashawopikin(m): 9:45am On Oct 13, 2023 |
Taylor94:So because he's not rapping in Yoruba or doing incantation like seyi vibez, he is now overated abi? U for trowey your phone na 2 Likes |
Romance / Re: My Experience With A Gay Colleague Yester Night by ashawopikin(m): 9:41am On Oct 13, 2023 |
Flamemignon1:why are u gay |
Foreign Affairs / Re: Palestinians Say Israeli Planes Dropped Flyers Warning Them To Evacuate by ashawopikin(m): 8:48pm On Oct 12, 2023 |
CoronaVirusPro:Fu¢k you |
Foreign Affairs / Re: French Troops Begin Withdrawal From Niger Republic by ashawopikin(m): 4:55pm On Oct 11, 2023 |
brainpulse:just dey watch, civil war will soon start, the frech will turn them against each other |
Foreign Affairs / Re: Islamic University Of Gaza: Israel Bombs Gaza's Largest Institution by ashawopikin(m): 4:51pm On Oct 11, 2023 |
brainpulse:Propaganda |
Romance / Re: Should I End The Relationship Or What Is The Best Approach. by ashawopikin(m): 4:38pm On Oct 11, 2023 |
Godoverevery:omo, una wey dey do relationship dey try o, just tell her you have other priorities simple. She blind? Abi she no see wetin how balabu economy dey? |
Romance / Re: Narrate Your Worst Kissing Experience by ashawopikin(m): 4:34pm On Oct 11, 2023 |
I no dey kiss |
Sports / Re: I Don't Like When Women 'toast' Me —Victor Osimhen by ashawopikin(m): 12:02pm On Oct 08, 2023 |
englishmart:Correct guy |
Romance / Re: My Experience With A Gay Colleague Yester Night by ashawopikin(m): 1:32am On Oct 08, 2023 |
Newdawn30:Omo, na wa |
Romance / Re: My Experience With A Gay Colleague Yester Night by ashawopikin(m): 1:25am On Oct 08, 2023 |
Person wey u for don give swollen eyes immediately 2 Likes |
Music/Radio / Re: Tems - Me & U (Official Video) by ashawopikin(m): 1:12am On Oct 08, 2023 |
Aunty shake that big nyash na, make e no dey waste |
Food / Re: Team Puff-puff Or Team Buns: Which One Are You? (pictures) by ashawopikin(m): 1:07am On Oct 08, 2023 |
Puff puff o |
Celebrities / Re: See Beautiful 35-year-old Nigerian Virgin Turning Heads Online. by ashawopikin(m): 1:00am On Oct 08, 2023 |
farem:who be dis ode? |
Romance / Re: Come Drop Your Best Killer Pick Up Lines To A Woman by ashawopikin(m): 12:00am On Oct 07, 2023 |
Am rich, na the best killer line be dat 1 Like |
Celebrities / Re: See Beautiful 35-year-old Nigerian Virgin Turning Heads Online. by ashawopikin(m): 11:47pm On Oct 06, 2023 |
Palevu:oya use am buy benz |
Romance / Re: How To Easily Have Sex With A Girl On Her First Visit by ashawopikin(m): 11:39pm On Oct 06, 2023 |
IamKizzbrown10:all this long grammar on top fu¢k? She be small pikin, you follow me come my crib come pray? 1 Like |
Romance / Re: How To Easily Have Sex With A Girl On Her First Visit by ashawopikin(m): 11:38pm On Oct 06, 2023 |
Walehelt:na so |
Politics / Re: Can Supreme Court Accept A Fresh Evidence Not Included In PEPT? by ashawopikin(m): 11:36pm On Oct 06, 2023 |
SpecialAdviser:unfortunately no |
Foreign Affairs / Re: SA Politician, Sepale, To Apply For Bail On Rape Charges After Leaked Sex Tapes by ashawopikin(m): 11:29pm On Oct 06, 2023 |
Why this nonsense enter FP? |
Romance / Re: My Ex Owes Me by ashawopikin(m): 5:37pm On Oct 05, 2023 |
Otilo.. u sef how I go give woman 2M? If na man now, u go swear say u no get |
Politics / Re: NLC To Negotiate New Minimum Wage To N100K, N200K by ashawopikin(m): 1:31pm On Oct 04, 2023 |
Market women, private workers and artisans, just no say this food wey NLC dey cook, una mouth no dey inside, so if u like make una follow Dem stay house dey do strike |
Politics / Re: HURIWA Demands Tinubu’s Disqualification, Resignation Over Identity Theft by ashawopikin(m): 9:14am On Oct 04, 2023 |
tiswell:The word "resign" is forbidden in nigerian politics 2 Likes |
Sports / Re: Michelle Alozie Scores A Brace To Give Houston 2-0 Victory Over New York by ashawopikin(m): 7:35pm On Oct 02, 2023 |
Omo Dem wan kill her, those oyibi girls dey play rough o |
Education / Re: UK Female Student Kicks Out Male Nigerian Flatmate For Asking If She's A Virgin by ashawopikin(m): 7:47pm On Oct 01, 2023 |
1Sharon:mtcheeew |
Education / Re: UK Female Student Kicks Out Male Nigerian Flatmate For Asking If She's A Virgin by ashawopikin(m): 12:40am On Oct 01, 2023 |
1Sharon:Which Nigerian man you know? |
Education / Re: UK Female Student Kicks Out Male Nigerian Flatmate For Asking If She's A Virgin by ashawopikin(m): 10:55pm On Sep 30, 2023 |
thatigboman:you as a Nigerian, you see this kind of babe wey don open eye like that, shey you go ask her if she be virgin? Na wetin carry u come uk? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (of 166 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |