Celebrities › Re: "Throw SARS Out Of The Window" - Tacha Tells FG by Badonasty(m): 11:05am On Oct 09, 2020 |
Lol...this one wey first look as things dey go before she come out |
Politics › Re: Oshiomhole: I Will Be In Ondo, The State Is Important To Us by Badonasty(m): 9:50am On Oct 09, 2020 |
Lol...baba say ‘us’....for him mind he still believe say he dey apc abi |
Crime › Re: Policeman Flees After Shooting Lover In The Mouth by Badonasty(m): 7:41am On Oct 09, 2020 |
I watched this yesterday and I couldn’t sleep...this is very bad |
Celebrities › Re: "I'm Proud Of My Body" - BBNaija's Lucy Rocks Bikini (Photos) by Badonasty(m): 9:56pm On Oct 08, 2020 |
this babe love box go right |
Crime › Re: Mike Okiro On SARS: Amed Robbers Will Be Happy There Is No More SARS In Nigeria by Badonasty(m): 8:23pm On Oct 08, 2020 |
Exactly...Sars get advantage ooo... |
Celebrities › Re: Tacha Joins #ENDSARS Protest (Photos, Video) by Badonasty(m): 8:21pm On Oct 08, 2020 |
All this one na for camera joor...wetin she don do wey she don dey drink water |
Celebrities › Re: Gedoni And Khafi Having Breakfast Together (Photos) by Badonasty(m): 5:56pm On Oct 08, 2020 |
Lol...sharp guy...my guy don use the babe collect British passport |
Politics › Re: Anambra Airport: We Don’t Need Any Financial Assistance, Obiano Tells FG by Badonasty(m): 5:55pm On Oct 08, 2020 |
With all these developments in their zone...they won’t leave southwest for |
Family › Re: See The Guava Tree My Uncle Warned Me Not To Pluck From by Badonasty(m): 4:50pm On Oct 08, 2020 |
And this trash made front page!?...Nairaland as really fallen mehn |
|
Celebrities › Re: Ese Eriata Vs Kome Osalor On The Death Of Chichi Eze: The Fight Goes On by Badonasty(m): 4:39pm On Oct 08, 2020 |
Na rubbish this one just dey yarn...na cos of people like this government wan implement social media bill |
Crime › Re: 10-Month-Old Girl Dies After Being Raped By Her Father In US (Photos) by Badonasty(m): 1:41pm On Oct 08, 2020 |
Dem go kill this one for prison |
Politics › Re: Science Ministry Settled N2m Debt With N17m Vehicles – Senate by Badonasty(m): 1:33pm On Oct 08, 2020 |
Until there are stricter laws against corruption we won’t stop hearing things like this....I Dey vex when I hear this kain thing...this is very bad |
Celebrities › Re: "Chacha Eke Has No Bipolar Disorder" - Brother, Aik Eke Blasts Chacha's Husband by Badonasty(m): 1:25pm On Oct 08, 2020 |
Your sister talk say craze dey her head...you talk say na lie...this una family get problem |
Politics › Re: 9 Prosperous States In Nigeria Vs 12 Highly Miserable States - Bismarck Rewane by Badonasty(m): 1:00pm On Oct 08, 2020 |
All odua states doing well |
Crime › Re: Police Arrest Human Trafficker, "Mama Gee" In Nasarawa, Rescue 6 Victims by Badonasty(m): 1:44pm On Oct 07, 2020 |
Lol...naija police can humiliate somebody sha...see as dem tell the children to point the woman |
Career › Re: Secondary School Teaching Vs Lecturing: Which Of These Two Jobs Should I Choose? by Badonasty(m): 1:23pm On Oct 07, 2020 |
Bro abeg Dey your secondary school...the devil you know is better than the angel you don’t know...the pay and other packages are very okay for a young man to start his life |
Politics › Re: Ondo Election: Buhari, Tinubu Won’t Attend APC Grand Finale Rally - Independent by Badonasty(m): 9:06am On Oct 07, 2020 |
So why is it a big deal!? Sebi na una Dey shout say ondo no be Lagos...abeg leave the man make he dey enjoy him life |
Politics › Re: Edo Speaker, Okiye, Six Others Formally Defect To PDP by Badonasty(m): 10:40pm On Oct 06, 2020 |
I think something should be done about this defection of a thing...it's getting ridiculous |
Crime › Re: Babatunde Alfa Of Sotitobire Church Sentenced To Life Imprisonment by Badonasty(m): 3:36pm On Oct 06, 2020 |
Lol...make he dey preach to him fellow inmates |
Celebrities › Re: Runtown to lead #EndSARS protest on Thursday by Badonasty(m): 1:52pm On Oct 06, 2020 |
Lol...naija Celebs sha...dem must jump on any trend sha ni
Lol....lekki of all places...na only him and him friends go dey |
Sports › Re: Kwara United Unveil Ribeiro Alves Lucas by Badonasty(m): 8:52am On Oct 06, 2020 |
Lol....hope say no be juju dem take sign this one |
Celebrities › Re: Lil Frosh Beats His Girlfriend, Thacutegeminne, Her Face Swollen by Badonasty(m): 2:18pm On Oct 05, 2020 |
Small money don dey worry this one brain...it’s just that the girl won’t leave him...all these young girls are so obsessed with celebrities |
Politics › Re: EndSARS: Sanwo-Olu Reacts, Vows To Act Swiftly by Badonasty(m): 12:23pm On Oct 04, 2020 |
All talk no action...we no even hear about the case of that sars wey kill person for viewing center that year... |
Travel › Re: Anna Turaeva: Russian Female Powerlifter Asked To Prove Gender At Airport by Badonasty(m): 12:21pm On Oct 04, 2020 |
Compared to this bros...that South African athlete na babe |
Celebrities › Re: Lady Who Says She Is Pregnant For Laycon Asks For Forgiveness (Video) by Badonasty(m): 9:16am On Oct 04, 2020 |
This one is just sick |
Politics › Re: Police Recruitment: IGP Appeals To Supreme Court, Seeks Stay Of Judgment Executi by Badonasty(m): 8:30pm On Oct 03, 2020 |
Follow the law oga |
Celebrities › Re: Kiddwaya’s Mother, Susan, Meets Erica, Shows Her Love by Badonasty(m): 1:47pm On Oct 03, 2020 |
All for the gram
Kidd don drop disclaimer...I pray make Erica wise up chop money wey he fit chop before kidd tire for her pussy |
Politics › Re: Senator Ndume Tells Court He Can't Find, Bring Maina To Face His Fraud Trial by Badonasty(m): 8:02am On Oct 03, 2020 |
The way this people dey lie blatantly dey always vex me...you use half a billion....500million naira stand for person and you don’t know the whereabouts of the person...if na me be the judge I won’t even jail him but that money as been automatically forfeited |
Politics › Re: Akeredolu Collects N750m Monthly As Security Vote ― Ajayi by Badonasty(m): 9:29pm On Oct 02, 2020 |
Lol...the mad man talk say na 12m no be 13m...naija youths we go dey alright las las |
Politics › Re: Electricity Workers: Tariff Hike Won’t Improve Supply by Badonasty(m): 2:12pm On Oct 02, 2020 |
I beg to differ...our light don really improve for here ...we dey get at least 18hrs light now |
Politics › Re: Dubai's Burj Khalifa Celebrated Nigeria At 60 by Badonasty(m): 6:54am On Oct 02, 2020 |
What are they wooing...naso dem dey light up the building during important occasions |