Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 5:26pm On Sep 24, 2009 |
abeg buy more cyber time make I yarn you scores :Dewu |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 5:25pm On Sep 24, 2009 |
na medicine after death |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 5:24pm On Sep 24, 2009 |
Tha guy enjoy the place na  dani nearly kill am with whip |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13(mod): 5:23pm On Sep 24, 2009 |
all the doctors and midwives rejected her |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 5:15pm On Sep 24, 2009 |
:d |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 5:12pm On Sep 24, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 5:07pm On Sep 24, 2009 |
oga update ya profile make you wkp |
|
Jokes Etc › Re: Doctor Dan! by Ben13(mod): 5:00pm On Sep 24, 2009 |
when will this babe start making her jokes in one thread |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by Ben13(mod): 4:57pm On Sep 24, 2009 |
na you dey shit for ground abi |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 4:56pm On Sep 24, 2009 |
the guy steal from mama's pot |
Jokes Etc › Re: Honestly, Dis Is Not A Joke by Ben13(mod): 4:55pm On Sep 24, 2009 |
actually, it's a joke  |
|
Jokes Etc › Re: Religious Boyfriend by Ben13(mod): 4:36pm On Sep 24, 2009 |
big father is no. 1 in C and C |
Jokes Etc › Re: The Blind Man! by Ben13(mod): 4:35pm On Sep 24, 2009 |
why siggy don become phone number |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Amusement Park 1 by Ben13(mod): 4:33pm On Sep 24, 2009 |
na gawd know why e dey online this afternoon |
|
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 4:31pm On Sep 24, 2009 |
which of una better pass? wey una legs na bow and K at d same time |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 4:22pm On Sep 24, 2009 |
abeg clear enter gutter |
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Ben13(mod): 10:50am On Sep 24, 2009 |
talk finish for one post na |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 10:41am On Sep 24, 2009 |
you neva test and see |
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 10:39am On Sep 24, 2009 |
na wahala 4 Naija na. what else? |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 10:38am On Sep 24, 2009 |
Young heartthrob, Dani refused to go shirtless and told his screaming female fans that he can't do that because he's got a girl!
|
Jokes Etc › Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Ben13(mod): 10:34am On Sep 24, 2009 |
abeg make una look for one small room enter |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 10:29am On Sep 24, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 10:28am On Sep 24, 2009 |
you no understand dat one again? |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 10:25am On Sep 24, 2009 |
yeah your Tin milk |
Jokes Etc › Re: A Fact by Ben13(mod): 10:24am On Sep 24, 2009 |
ask the water coperations |
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 10:23am On Sep 24, 2009 |
no be you be oga secretary?? |
Jokes Etc › Re: Cool Jokes 4rm Ayus The Man by Ben13(mod): 10:20am On Sep 24, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by Ben13(mod): 10:18am On Sep 24, 2009 |
that ya Tin of milk is about to get spoilt |