₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,735 members, 8,513,446 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:50 AM

Toggle theme

Ben13's Posts

Nairaland Forum › Ben13's Profile › Ben13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 663 pages)

Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 10:10am On Sep 19, 2009
no be you be dat goat wey dey ontop okada?
Jokes Etc › Re: What Would You Do If A Conductor Slaps U In Corporate Attire? by Ben13(mod): 10:09am On Sep 19, 2009
the guy na corporate idiot
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 10:09am On Sep 19, 2009
wetin you want use am do? u want use am go dey form for those bow leg gurls
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:08am On Sep 19, 2009
The church is the best place to re-unite a relationship
Jokes Etc › Re: Definition Of Kiss According To Different Prof by Ben13(mod): 10:07am On Sep 19, 2009
abeg clear! I'm not begging for likeness; I need loff kiss
Jokes Etc › Re: Installed Application Husband 1.0 by Ben13(mod): 10:06am On Sep 19, 2009
sylve dey work with NIPOST na . u need to see him okada
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:05am On Sep 19, 2009
ewu cheesy
Jokes Etc › Re: Funny Graves by Ben13(mod): 10:05am On Sep 19, 2009
your dream na make I be like you bah
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 10:04am On Sep 19, 2009
that's Kenyan version
Jokes Etc › Re: Who Help Me Find My This Thing? by Ben13(mod): 10:03am On Sep 19, 2009
LMAO grin that biscuit don tey o
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 10:02am On Sep 19, 2009
kiss kiss kiss kiss kiss kiss
kiss kiss kiss kiss kiss kiss
your appearance will make my weekend
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 10:01am On Sep 19, 2009
hehehehe
Jokes Etc › Re: Nigeria Hell Problems by Ben13(mod): 10:00am On Sep 19, 2009
all the problems in Naija are caused by u
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 10:00am On Sep 19, 2009
farting is not allowed
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 9:59am On Sep 19, 2009
one is above moi and the other below moi
Jokes Etc › Re: Definition Of Kiss According To Different Prof by Ben13(mod): 9:58am On Sep 19, 2009
when it comes to kissing kiss kiss
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 9:54am On Sep 19, 2009
poverty nearly killed him a year ago
Jokes Etc › Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 9:46am On Sep 19, 2009
there are two blind men
Jokes Etc › Re: Goat Ontop Okada by Ben13(mod): 9:44am On Sep 19, 2009
yeah opportunity comes but once
Jokes Etc › Re: Nigeria Hell Problems by Ben13(mod): 9:42am On Sep 19, 2009
na real wah
Jokes Etc › Re: Funny Graves by Ben13(mod): 9:39am On Sep 19, 2009
me wey study boifriend and girlfriend for uni
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by Ben13(mod): 9:32am On Sep 19, 2009
It's a miracle dat this thread isn't locked
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 9:30am On Sep 19, 2009
you wey go snap passport, ya leg show  cheesy short tin
Jokes Etc › Re: Funny Graves by Ben13(mod): 9:25am On Sep 19, 2009
lol. .all na gold diggers  cheesy u sef no dey see beta guys for area
Jokes Etc › Re: Installed Application Husband 1.0 by Ben13(mod): 9:17am On Sep 19, 2009
how many of this thread dey hia sad
Jokes Etc › Re: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 9:12am On Sep 19, 2009
Cutie how body kiss
Jokes Etc › Re: Funniest Pics Of The Week by Ben13(mod): 9:09am On Sep 19, 2009
lol. . na today?
Jokes Etc › Re: Oh My God! Am Coming by Ben13(mod): 5:22pm On Sep 18, 2009
huh when will V3 stop this
Jokes Etc › Re: Just Laugh! by Ben13(mod): 5:14pm On Sep 18, 2009
that question na for cutie o. . .the babe tell una say na her nursery school days be dat

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 663 pages)