₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,726 members, 8,446,825 topics. Date: Friday, 17 July 2026 at 09:36 AM

Toggle theme

Ben13's Posts

Nairaland ForumBen13's ProfileBen13's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 663 pages)

Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 3:57pm On Jun 07, 2010
sylve11:
Ben wetin be your user name for face-book? cool
My former account was disabled. You no fit see me as before. . .I opened another one and I've requested, check.

Dyt:
Civilizeben baba shioma okeweke
how come you know? queen of gossips. grin
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 3:32pm On Jun 07, 2010
Luiz don become original tatafo cheesy
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 9:31am On Jun 07, 2010
patwhizkid:
Ben, why didn't you. . .?
shocked
Pele! will do tonight. . . .It went off my mind. How's bf? cheesy
Nairaland GeneralRe: Funny Usernames On Nairaland by Ben13: 9:28am On Jun 07, 2010
dani1luv:
Ben20001 grin
ya pa! cheesy
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 9:11am On Jun 07, 2010
Crazy crazy people na dem dey live for this compound. cheesy
Jokes EtcRe: My Result Script by Ben13(mod): 1:05pm On Jun 05, 2010
See how brilliant some peeps can be. . .we're proud of Ajegunle. cheesy
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 1:01pm On Jun 05, 2010
^^Put the blame on the Landlord. . . tongue

Studio CFR:
no let am see dis, else your quit notice paper go land your room first thing tomorow morning grin
You never see where tenant carry landlord go court?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 12:54pm On Jun 05, 2010
Studio CFR:
anything can happen for face me i face you house,  some people dey even borrow bathroom slippers from neighbour sef.  grin
Our Landlord hia no dey borrow, na stealing be him hobby.
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 12:53pm On Jun 05, 2010
I did common entrance and entered UNI straight. . .you see how brilliant? cheesy
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 12:52pm On Jun 05, 2010
dani1luv:
i bin dun talk am b4. .you dey pray make dat dude die. .so you go thief him cap. .ole lyk you grin

As per my nepa bill. . I give nepa officials tips so i nor nid to pay my bills.  grin .evn u sef. .hw you go pay urs wen lyk nor dey for the past 17yrs 4 your apartment angry cheesy grin
I live in VGC near Ikoyi. cheesy
Dating And Meet-up ZoneRe: Can U Go Back To Ur Ex: ? by Ben13: 12:34pm On Jun 05, 2010
Femi?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 12:34pm On Jun 05, 2010
na Dani go bring that suggestion come their union? cheesy
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 12:33pm On Jun 05, 2010
ewu! grin was that song done by daddy showkey?
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 12:32pm On Jun 05, 2010
dani1luv:
Ben. .that boy I nor trust am. .you mean he told you all these lies. .
Please interview him once. .and you would see he cant spoke speak english
grin
I no be like xynerise wey finish from Sari-Iganmu high school jor. . . cheesy
ComputersRe: Marko, The 9-year-old Systems Engineer by Ben13: 12:27pm On Jun 05, 2010
Who taught him?
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 12:26pm On Jun 05, 2010
dani1luv:
ewu!!(na u teach me dat slang) grin The day you do that. .you go pay me back the loan wey I borrow you. .and that nyt you go sleep 4 cell. .I nor wan disclose the amount oh grin
See ya face-cap like Dagrin own shocked  
Landlord wey no dey follow pay NEPA bill.grin
Nairaland GeneralRe: Nairaland's Most Peaceful Section by Ben13: 12:04pm On Jun 05, 2010
Are you guys playing politics here? huh
Dani, carry ya two right legs come Tatafo meet-up room make we play jor.
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by Ben13(mod): 11:58am On Jun 05, 2010
Na studio be daddy showkey? shocked grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 11:54am On Jun 05, 2010
dani1luv:
ewu!! Caretaker you dey fall my hand oh grin
You dey craze ni. . .? grin
who be ya caretaker? No let me set this compound on fire o cheesy
Nairaland GeneralRe: Funny Usernames On Nairaland by Ben13: 11:52am On Jun 05, 2010
kokonets:
Now sincerely, swithat dont u just luv my name wink
I loff it. cheesy
Nairaland GeneralRe: Nairaland's Most Peaceful Section by Ben13: 11:42am On Jun 05, 2010
I love the peace in the politics section. It's always peaceful at night. grin
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 11:40am On Jun 05, 2010
Tayo, you're doing a good job. . .  wink

Studio CFR:
Na bricklayers, food and pepper sellers full him house,  The first day i stepped into dat compound, i think sey na were dem dey prison yard.

Danni how much u dey charge your tenants per annum for dat kind house?
aaaaaaahhhh! Dani don suffer. oloriburuku landlord. grin
Jokes EtcRe: Some Jokes I Read by Ben13(mod): 11:34am On Jun 05, 2010
Nice ones, keep them coming. . . grin
Nairaland GeneralRe: Nairaland's Most Peaceful Section by Ben13: 11:11am On Jun 05, 2010
Tayo, it's a nice thread you have here. . . wink wink
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 7:51pm On Jun 04, 2010
dani1luv:
Pat. . . ben go dey deceive u say im dey pray 4u. .buh nah prayer 2 pass him waec after 19yrs of repitition, dey im mind
ewu! wicked thing. grin

Pat, no mind the bad belle. shocked cheesy
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 7:50pm On Jun 04, 2010
patwhizkid:
Pharoh, my Benji trust me like mad.
I no trust you like mad, abeg o. tongue
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 7:28pm On Jun 04, 2010
Wetin ode dey talk? No roof for this ya yeye compound. All the ladies in this place n o dey gree marry. . .cos of ya juju. Tseeeeeew! I pity for ya tenants sha. cheesy
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 7:23pm On Jun 04, 2010
patwhizkid:
Bia pharoh, se na my name u dey use lie bkuz i nor gree do wetin u say make we do for backyard dat day, abi?
hehehe. . .pharoh na you be this? I regret the day we met. embarassed cheesy

Dani, carry ya K-leg come hia.
Dating And Meet-up ZoneRe: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by Ben13(op): 7:00pm On Jun 04, 2010
Pharoh:
My dear market dey boom wella, abeg shey you still get that forbidden fruit wey i chop that day 4 ya house?  grin
I hear say you be gateman. cheesy
Jokes EtcRe: Face Me I Face U by Ben13(mod): 6:58pm On Jun 04, 2010
hehehe. . . .Dani don marry? cheesy
That guy get dream of becoming a priest. Till now, 75yrs, dream never come thru.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 663 pages)