Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 78 pages)
@dinipre Swthrt, thanx for the offer, but i already have a girl friend. |
@Ituen and Migines Men guyz how ona take remember those text books? Abi ona still dey track babes for primary school ? Just asking. ![]() |
@Nautillus See ur life, ur mama dey village thinking say im pikin dey husle for lagos. U carry guitar dey parade street. Ur own don finish. |
Abe abeg make i hear word. Shey na tessybaby wey be like mopping stick i go dey trip for ? Tessy wey Unicef take dey make documentary about pple suffering in Africa because of her bony nature? Come if na tessy be d only babe for NLD, then am so proud to be single. |
@Tess Swthrt u are lucky i am in a very good mood this morning. I for don change am for you. @Ituen Guy wetin tie wrapper no fit come between us. @All How ona dey ? |
@Migs U don too watch TV. |
@Ituen Where Kronk wan see akpu and ogbono soup? Abi u mean sugarcane and palm oil ? |
enters the room with enough ateke boiz. . .finds kronkykay in the dark hiding. **hiss** Waste of my Muda F-*ckin time. I wudn't like to take all the credit. Warns kronkykay: Guy, come next time dey look face. |
Now she is trying to make friends. hmmmmmm |
@kronkykay Guy, shun Turkey for Market women. U no reach. |
lol ![]() |
Fear greee am ? |
gbam !!! |
Am Out tooo. |
![]() |
@oziomatv I don't know what makes you so stupid. . but it really works. U know, If ignorance was bliss, you did be the happiest person alive. Better go dey count pole if you no get work bitchA$$ MUDA-F*CkA |
pls not that f*ckin pervert. |
Wonders shall never end. Me test U ? God Forbid !!! I dont do Guyz. |
@Clem where pesin wan start to dey spice am up from ? |
Clem oooooooooooooo ROFLMAO ![]() |
hmmm ok sweetie i apologize. beams clem an ashawo smile ![]() |
All Hail. |
U see as clem enter me again come use style pally up ? |
![]() |
Lol @kronkykay I bet ur kpoff kpoff biz is moving smoothly ? |
Na me ona wan face here ? Where @ my fans ? I need back-up. |
Thanks Clem. |
I never knew tessybaby was a celebrity oooo. so being a dumba$$ can really make one this famous ? |
As Goats say: The fear of Ituen is the begining of Wisdom. |
I say go F*ck yourself you cheap Shit. ![]() |
Lol. |
U mean Marokor and Ajegunle ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 78 pages)


