Benjay1's Posts
Nairaland Forum › Benjay1's Profile › Benjay1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 78 pages)
@All who be this Lola? Better don't involve yourself for gbege wey u no go fit handle o. Where u here when ur Looser of a boyfriend stole and F*ckd my Goat last Xmas ? |
@djcrooky Now u know, try dey come online. If you no get money for cafe time, Migines fit write u cheque. If e bounce, that one concern u. Buzz clem for im number. |
@Ituen Me make Initial Gra Gra ? Try me naa wether ur body no go tell u scores. |
Here comes the pervert that is begging for a F*ck in the jokes section of NLD. If u no know wetin u go do with that cafe ticket wey u buy, use am look porn site. |
Unlike you ituen, women is the least of my problems. Cos i offload my shit like 2ice everyday. Clem na my person for NLD, so mind ur biz. |
**hiss** see them, Fly and shit. |
Let me guess, who dey make the intelligent posts u ? |
@Ituen Unlike you, i get regards for pple parents. So i will not diss yours. (thats if u have sha) |
Later u go know who and who be small boy. U can't defend a lil diss without involving parents. giggles. . The way u worwor self i doubt if u get any. ![]() |
Now whats the problem newbies ? Ona no dey used to hot raw yabz? too bad cause i am back for realz. |
looks down @ Lola come who u dey refer to ? |
@Clem shun that mumu boy wey dem dey call Ituen. From im nick self u suppose knw say im brain dey cut network like MTel Network. |
The way u dey talk self, e dey show say u be pesin granfather. Metusellah |
@All Lets look at it from the bright side. Maybe the bobo don tire to dey self-service goats ? |
Na that new Nokia 3310i wey come with TV ? |
OMG what kinda of a pervert is this success dude? If congy dey catch u man, go use morning fresh jerk ur shit off or u use harpic. If that no do u, you fit meet ituen for tutorials on hw to self-service goats. |
Na who come be big boy ? |
enters room looking for any stupid post. . . strolls out . |
@Ituen Look who dey call pesin small pikin? U this overgrown baby elephant. If you no get yans simple say so, no dey give silly excuses. |
Drags Tj by the ear for all to see. @All this is what u become when u stay long in a woman's panties. |
Kai where is Migs ? See as ituen dey enter im woman. @Clem swthrt, u need backup ? |
Who is this Tufe guy ? Whoever u are, u must be dead dumb to think u can stand a fight with me. |
@All Me run for who ? ordinary ituen ? **hisses** Its just that my internet connection just dey F*Up since i came back. |
Eto'o Maduka |
drags tufe by the ear. Where u think say u dey go ? |
hmmm |
@Tufe Its not beef dude. This place is too dry. I just want to intensify the place a lil. So i pick on anyone. U self fit be next on my list. Thats the true NLD spirit. No Dull moments. |
@Migines Guy you dey see hw dry NLD don dey? No more hot yabz thats y i hardly come on anymore. |
anyone that things ituen is funny needs to be admitted at yaba left side. |
U know i always and will always give it to you hot. I am not these newbies here thinking you are a sacred cow. U bloody goat self-servicer. |
Ituen asusual glorifying his stupidity. |
@Ituen Everyone has the right to be stupid, but you certainly abused the privilege. Have you considered suing your brains for non-support? slowpoke |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 78 pages)
