Beyedew's Posts
Nairaland Forum › Beyedew's Profile › Beyedew's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 48 pages)
C goose pimples!!! Welcome bk mama liftedhands aka Chinwendym aka mama Ekene.. I bless d Lord 4ur lyf... Oya u chop kiss |
Momma Enkaydewdrop n momma Fortius n all d kpekusing mamas,shebi una don c wetin una cause?? After I don send dh msg finish n em don reply dey hurry home,biatch AF z bk,biatch couldn't stay away 4just dis night.. hv bin breastfeeding 4 almost 7months,hv prayed 4it to come bk n save me some days I didn't wanna kpekush,d yeye gal didn't show,just dis night,dh wil say I was just taunting him,kai.... I'm nt happy ooo,wat do I do As I felt it tickling down n rushed to d bathroom n saw her royal redness,I hv bin praying 4it to just go bk n come bk in d mawny,d yeye gal no gree,it z stil tickling.. I didnt even feel any sign,none at all... Kai kai kai kai kai |
I 4got d ear,biko use ur lips on dh's ear,play wit am,em fit piss 4pant ![]() |
4 d kpekusing matter... I stil b fargin ooo When I was preggy,2nd trimester,choi,it was pure heaven ![]() Infact we invented styles,ny one wey we think out n e dey comfy,we carry on. D 1st tin z getting ursef in d mood,Enkaydewdrop if ur hubby z on social media,start dropping hints,talk raw biko,he is ur hubby. U can b lyk *insert wtv u call him* do u knw wat I feel like doing now?? Do u knw wat my body is craving now?? He might reason food,bt no dear,u hv another idea,surprise him wit it,b explicit(he z ur husband). Then u make his fav food n kip,if u can get juice(economy z bad mehn) u get.. Tnk God 4 cold weather now,run him a warm bath.wen he comes back,u help him remove his clothes,tk him to d bathroom n bath him,pls tk ur tym while doing this,mk sure u lather his nipples very well,do dis seductively,bath him wit care... Wen u r done bathing him,u start there n start d kissing(that z if he will allow u bath him finish sef),as u r kissing,use ur thumps to roll his nipp.les,dnt twist it ooo,if soap lather is on it beta sef,use d other hand travel down to his kini,definitely he expects u to touch d head,bt dont,go 4d balls,all these while,continue wit d kissing,he might want u to touch d head,no mind am,wen u feel u have gotten him excited,just lightly touch d balls,i say lightly ooo(he would groan,God I nid some kpekusing I swear,it af tey).While u r doing all this tk his hands n place dem on d places u knw turns u on,let him b working too... tel him u nid him to go down ur hoohaa wit his mouth(allow him tickle n suckle am wella,no air blowing pls,u can get him tom tom ,let him b licking it while playing down there,it increases the feeling) speak up,it turns dem on(pls show signs that he is doing right by moaning,even if he isn't,encourage him by moaning all d while directing him with ur hands how u want it,u get waramin ryt?? Wen he is getting it,ur moans should increase,he wil get d gist,men love pleasuring their wives). Pls give him a blow.job(men love it wella,bt dnt allow him c um ooo). Wen u r both in da mood u then start d jiggi . Dem no born dat orgas.m well mk e no show n mk u sing halleluia ![]() There was a style that didn't fail us all tru til d day I delivered,we called it scissors style ,u put leg across his like scissors,while u both use ur hand to balance urselves. Also doggy too... E get 1 style wey I learn 4here couch style,O BOI!!! U sit at d edge of d couch n spread ur legs while ur dh kneels in front of u n off u go!!! Pls dnt 4get to b kissing n touching,dnt get carried away like me sometyms... also dat cowgirl tooChai,childbearing n nursing has sent my libido to sambisa,I nid to show dis man dat I'm stil d Chick he feel in love wit,I dey wait 4 am today ...Baby E sorry, ur daddy got me today Chai,na me write all these,if my mama catch me,I piry myself. |
Hbd to ur baby boy @Fortius,may he rise above his mates n may kings n princes fight over themselves just to dine wit him Amen...(dis senior wey u dey call me,I no sure say I don reach oooooo cos d day wey una go say show pincturez ,mk u no cum c me pincture vex.. ehen.Congrats mommy hajarahbadmus,may ur LO bring u joy n plenty money,Amen. Welcome newbies,enjoy ur stay loves.. #onelove |
Fortius:Welcome ma,hmmmm,dat dues tin,pay up oooo,u knw mommy Zaynie z fasting now,so pay ok.. A hungry man is an angry man ![]() Modified.... Kai,so I don chop dis one,so it's u OK ooo,welcome bk dear,no pay ny dues.. mommy Atinuke wil understand |
Congrats to u brokewaist,may ur LO bring joy in ur home.. Hbd n llnp to u feddy27 n Jennykoko3009,keep cake 4me ooo.. Tnk God @cutienik This thread has bin kinda dull shaaaaaa,pls pour shepe ![]() Ramadan Kareem to our Muslim sisters,one luv |
enkaydewdrop:U dey wish nt to poop while me was wishing all d nurses dat abused me during ANC were d ones I bathed in my poop on dat delivery table *yea,Im dat bad ,shoot me *U go poop now,c dis one bt u won't gv a snag abt it ![]() |
Someborri tel these tears to stop flowing now,kai... c me c tears c cattarrh,haba!!!! God z great oooo,oya June mamas go n do lyk mommy goldenruby... congrats mama |
chizeal:I like u,I swear#bighug |
enkaydewdrop:***Pours her chilled water.... ***hands akimbo.... Now z nt d tym to faint,pls continue with the timing of your contraction ![]() |
enkaydewdrop:I get d feeling dearie,just zero ur mind ok,its well,hebrew woman things |
sugah:Lmao,dis got me!!! ![]() Baby wil say mommy eyaf do!!!! Where z dat "rolling on the floor laughing smiley??" |
GenyEbere:My song then was 1 day @a tym sweet Jesus... If u hv ppl around to help out,pls seek their help,dnt stress much,wen baby sleeps,try n rest ur head(dis one hard cos na den I go remember all d tins wey I neva do), wen baby cries too much n u feel ursef having instant grey hair,just breathe!!! breathe!!! breathe!!! U can kip lo in his cot or wherever u knw he'd b safe n go to d next room or go tk a shower,recollect urself n go bk to him even if it z just 3mins,u would b surprised @wat that 3mins can do in ur lyf.. Tk it one day @a tym ok.. na motherhood,na work,it gets easier with time.. I'm alys amazed wen I c some1 insulting his/her mom,mur so as I'm experiencing motherhood,its nt easy,may we reap d fruit of our labour. N may "h" thunder scatter d ynash of whomever that wil nt want me to reap the fruit of my labour ![]() P:S- later they wil say we r d weaker sex,f-ck dat sh-t mehn,weneva I luk @myself all I c z strength ![]() |
Onegai:Sorry ma,is powder bad?? |
limsycutey:My sis,na natural ooo,tnks mam |
limsycutey:Oh my oh my,cuteeeeeeeee,c ha tongue out ![]() |
Hi e-mamas,my mom took this pix in my private pool on "h" Tuesday cos it was really an "h" Tuesday... Kindly cover ur eyes all "pink" mamas cos I dnt know whom among ur "pinks" I wil marry ![]() P:S-Couldn't resist d pose ,netwk didn't allow me post it dat day |
BellaElla:Lmao @bolded,I can imagine ya face n mouth ![]() |
BritneyStacy:Tnks mam |
beyedew: |
BritneyStacy:No dear,I didn't use it,mayb cos of d hot weather,gave birth nov last year,bt d flannel does keep sum1 warm.. a pack is mur dan enuf unless u hv sumwhere that u go to alys,4now I'm a SAM.I only used 2 out of it,its stil remaining 2. |
BritneyStacy:I got a pack of carter's flannel(1900 then,4 pieces ) n blanket,no shawl,d blanket z stil in its pack.. Yeah u can use a different brand of wipes, I started wit princess n princess diaper n wipes,@a tym it was difficult to get d maxi of it so I switched to molfix n it has bin gud too.. Sunlight detergent z very good,tho I also got persil 4tough stain,d persil I got isn't upto half n ds z almost 7months.. just try to ensure ur hands n d hands of anybody dat wil help u carry lo z neat, u won't hv any p. |
Fvine:May it b done to u according to ur words soon-2-b mom.. God said "wtv I hear u say that I wil do" n His word z true.. u r a fruitful vine,ur tym has come in Jesus name,Amen. |
Kai, n naso mommy mitchyy, cutienik,enkaydewdrop use tk turn this our thread to law court... Chei!!! I carry my flat ynash 4una,una dey gv person joy... na fart I go use tk flog nybody wey go say em pikin too play wen una born cos na inheritance ..I rest my case ![]() |
kendrallmai n ozycy,ur babies r cuteeeeeeeee..... Me fourth d motion abt #threadcuties oo Btw,how do I delete pic after posting?? |
ozycy:O boy!!! U finish work 4here,choi,u try ![]() |
Haute:Did I hear u say jokingly Pls go bk n read dat ur post mayb u didn't understand d English u wrote,go bk n read it mr haute,den u bounce. |
Coldfeet:U say wha ?Chei,Im almost feeling 4ha.... choi 3soldiers @once |
May mamas,una doo... June mamas oya ova to u,sharp sharp delivery n dropping of bs.. Anytym u c me running to grab my phone,na preggy thread I dey find cum,u ladies r just awesome One luv ladies *in nurse kaffy4bill's voice* Congrats to d new mamas dat refused to carry last n also newbies,enjoy ur stay mamas |
Iyabetajos:Congrats latest mom,ur baby z here to stay ok,nothing wil happen to him,d hand of God is in control ok,so hv no fear watsoeva.. Sabi mamas wil sooon come around ok. |
princessKF:Cute haute bump mama |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 48 pages)
As I felt it tickling down n rushed to d bathroom n saw her royal redness,I hv bin praying 4it to just go bk n come bk in d mawny,d yeye gal no gree,it z stil tickling.. I didnt even feel any sign,none at all... Kai kai kai kai kai
. Dem no born dat orgas.m well mk e no show n mk u sing halleluia
...

