Politics › Re: Agbonayinma Warns Nigerian-Americans Against Voting For Trump by biggz82: 4:26pm On Nov 07, 2016 |
Typing................. |
Romance › Re: Ghanaian Lady Regrets Not Sleeping With Dead Friend (Photos) by biggz82: 3:48pm On Nov 07, 2016 |
Many are mad few are roaming
True story |
Crime › Re: Man Having Sex With A Goat In Ondo Caught by biggz82: 3:45pm On Nov 07, 2016 |
My brothers from the west una don rape small girls finish now na goat. |
Fashion › Re: Yetunde Barnabas Wins Most Beautiful Girl In Abuja Pageant (Photos) by biggz82: 8:03am On Nov 05, 2016 |
Hope we are not going to see another cucumber video after a while |
Crime › Re: Robbers Hold Children Hostage In Ondo, Lead Mother To Withdraw N90,000 by biggz82: 2:13pm On Nov 04, 2016 |
Make him face the law |
|
NYSC › Re: Corper To Travel From Ibadan To Makurdi On Bicycle As He Passes Out (Pics) by biggz82: 6:40pm On Nov 03, 2016 |
Who go monitor am?
Dem think say na children dem dey talk to |
Career › Re: My Lebanese Boss Promises To Sack Me When Next I Bend Or Try To Collect His Bag by biggz82: 7:13am On Nov 03, 2016 |
No other reason, he has make it clear like a mirror "it's not official" |
Car Talk › Re: In The Ember Months Accidents Are Caused By Human Error; Not Demons by biggz82: 7:04am On Nov 03, 2016 |
True story, we panic n rush to do all we cud not do in d passed months |
Literature › Re: Wole Soyinka: "I Will Tear My Green Card If Donald Trump Wins" by biggz82: 6:59am On Nov 03, 2016 |
Oga take it easy abeg help me change the card 2 my name n passport. No 4get say house no good. 4 Likes |
Celebrities › Re: Toke Makinwa Shares Photo From Her Hospital Bed,says This Week Hasn't Been Good by biggz82: 11:58am On Nov 02, 2016 |
Na everywhere una dey una go dey snap n share pictures. Make una ready to share we una d mortuary oh |
Romance › Re: Ibadan Woman Dies During Sex Romp With Lover Who Drank 'Man Power' by biggz82: 7:20pm On Nov 01, 2016 |
Una don come again. Wer una dey get all dis kind news from |
Politics › Re: Buhari Pictured With Niger Delta Leaders After Their Meeting In Aso Rock by biggz82: 6:55pm On Nov 01, 2016 |
I hope d leaders did not speak 4 their selfish interest but 4 d good of Niger delta |
Crime › Re: Man Strangles His Children To Death In Abuja As A Sacrifice To His Dead Father by biggz82: 9:36pm On Oct 30, 2016 |
Strangle d man also |
Jobs/Vacancies › Re: Federal Civil Service Commission Recruitment Extended (photo) by biggz82: 9:20pm On Oct 30, 2016 |
Nice |
Crime › Re: RRS Arrests Six Kid-robbers In Oshodi (Photo) by biggz82: 9:18pm On Oct 30, 2016 |
present day Nigeria dey are no kid, punish dem accordingly |
Sports › Re: Rohr Releases 24-man List To Face Algeria (Full List) by biggz82: 9:15pm On Oct 30, 2016 |
And Biggz ( my bedroom fc Warri) |
Health › Re: Nigerian Surgeon Removes Baby From Womb, Operates On Her Tumor, Returns Her Back by biggz82: 10:30am On Oct 27, 2016 |
canDy4eva: my dear this has nothing to do with our medical sector. It does cos most of dem come home 2 b consultants |
Health › Re: Nigerian Surgeon Removes Baby From Womb, Operates On Her Tumor, Returns Her Back by biggz82: 5:55am On Oct 27, 2016 |
Edunwa302: Like seriously, did you read this ? Yes I did, it's a nice 1 4 d medical sector cos most of dem come home 2 b consultants. NE my brother ask d person y if u don't have wat he/she has commented, everyone has dia reason 4 dia comments |
Health › Re: Nigerian Surgeon Removes Baby From Womb, Operates On Her Tumor, Returns Her Back by biggz82: 5:49am On Oct 27, 2016 |
mamajaz: You no dey read, nah real problem oh  You no dey read, nah real problem oh I read am,u 4 ask me y I say na nice 1 4 ou medical sector. Most of dem come back home 2 b consultants |
Crime › Re: ‘banker Hires Assassins To Kill Her Ex-husband In Lagos’ (pic) by biggz82: 5:36am On Oct 27, 2016 |
Drug n reac una do againa, no n assassination |
Health › Re: Nigerian Surgeon Removes Baby From Womb, Operates On Her Tumor, Returns Her Back by biggz82: 8:42pm On Oct 26, 2016 |
Nice 1 4 our medical sector |
Properties › Re: Fire Oubreak At Oriental Hotel In Victoria Island, Lagos. See Photos by biggz82: 11:35am On Oct 26, 2016 |
I will send my boys to put out d fire. make una calm down |
Crime › Re: Teacher Arrested For Defiling A 12-Year-Old Pupil In Lagos (pictured) by biggz82: 11:33am On Oct 26, 2016 |
My ppl from west make una take easy. All rape case WEST all drug n fraud case EAST wetin na only una dey 9ja |
Phones › Re: Auto Correct: Smartphone Users Worst Enemy by biggz82: 11:19am On Oct 26, 2016 |
I jux dey waka pass |
Crime › Re: Grandpa Producing Fake Dollars In Lagos Arrested (photo) by biggz82: 11:17am On Oct 26, 2016 |
I hv never being disappointed anytime I check name. Make una take am easy |
Crime › Re: 8 Suspected Prostitutes Arrested At Azazi's Abandoned Lagos House (Photo) by biggz82: 6:45pm On Oct 25, 2016 |
Dem say dem no b prostitute una won force dem 2 accept say dem b wetin dem no b |
Politics › Re: Why We Re-arrested Fani-kayode – EFCC by biggz82: 4:26pm On Oct 22, 2016 |
2morow EFCC go give us another headline WHY WE RE-RELEASE FANI KAYODE. I dey here dey look una make I see hw d Nigeria movie go end. |
Crime › Re: Man Found Dead In Delta Hotel After Demanding Sex From Customer by biggz82: 4:23pm On Oct 22, 2016 |
If d story is true no sympathy from my end, jux to put some music wich u download from a free site with little MB 5k no reach u, u sex na sex. U go explain give God wetin carry u come 4 dis young age. |
Education › Re: Grades For Sex: Nekede Polytechnic Student Begs Lecturer For Help by biggz82: 12:19pm On Oct 21, 2016 |
See useless blogger wen dey look 4 cheap popularity. Dis 1 na lie even ashawo no go write such tin 4 exam booklet |
Politics › Re: Amaechi Responds To Justice Ngwuta's Allegations by biggz82: 7:50am On Oct 21, 2016 |
I dey here dey look as dis Nigeria movie go end |
Romance › Re: Ladies: Can You Marry A Man Who Is Currently Earning N50,000 Monthly As Salary? by biggz82: 7:25am On Oct 21, 2016 |
Ppl dey marry d 1 wen no dey work u dey talk of 50k |