Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,558 members, 7,812,790 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 07:23 PM |
Nairaland Forum / Bigsunny01's Profile / Bigsunny01's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 42 pages)
Religion / Re: Ghana Bishop Sam Owusu Apologizes To Jerry Eze by Bigsunny01(m): 12:05pm On Mar 14 |
He own God almighty de apology not us |
Autos / Re: . by Bigsunny01(m): 10:35pm On Mar 11 |
Mrjam3zBond007: Thank God say u say tinubu bad Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so It could be a madness to u but na tinubu era de madness startππ |
Autos / Re: . by Bigsunny01(m): 10:25pm On Mar 11 |
Mrjam3zBond007: Thank God say u say tinubu bad Na dat tinubu wey bad so cause all de nonsense wey u dey see so It could be a madness to u but na tinubu era de madness start |
Crime / Re: Soldiers Beat Man To Death For Flouting Curfew Order In Nasarawa by Bigsunny01(m): 9:53pm On Mar 11 |
Na so power go dey sweet all dis ones Make dem chop de dead body 1 Like |
Travel / Re: These Pictures Will Make You Miss Owerri by Bigsunny01(m): 6:56pm On Mar 09 |
Broveens42: Wait is it de same owerri i have been to many time abi anoda one dey? |
Travel / Re: These Pictures Will Make You Miss Owerri by Bigsunny01(m): 5:32pm On Mar 09 |
Nigercity: Dey play How many cities have u been to? |
Politics / Re: Proposed Minimum Wage By NLC Across Geopolitical Zones by Bigsunny01(m): 5:00am On Mar 08 |
Richtaiwo: Also ask where de subsidy money going to 1 Like |
Food / Re: Help! Is It Possible To Save My Egusi Soup? by Bigsunny01(m): 7:43pm On Feb 29 |
Rayd502: I always observe dat ponmo and egusi are not friendly |
Food / Re: See The Food I Bought For β¦2,800 by Bigsunny01(m): 8:26pm On Feb 28 |
Why complaining Looking at things u may follow vote de present govt |
Politics / Re: Dapo Abiodun: Dollar Will Soon Crash Following Meeting We Had by Bigsunny01(m): 7:19pm On Feb 22 |
If 50 commot on top na still crash Like plane crash Foolish government |
Business / Re: Why Are Bank Accounts Called 'aza' In Nigeria? by Bigsunny01(m): 7:32am On Feb 15 |
Aza actually mean bank account in Edo language which most Nigerians have turned into a slang today 1 Like |
Politics / Re: Dangote Refinery Set To Deliver First Fuel In Weeks by Bigsunny01(m): 7:22am On Feb 13 |
As if it would bring down de cost of fuel to 100 per litre Animals |
Sports / Re: AFCON: Tinubu To Land In Abidjan For Nigeria V Cote D'ivoire by Bigsunny01(m): 9:28pm On Feb 09 |
Hope he will not go and faint wen de match is ongoing Baba wey no first well |
Travel / Re: Lagos To Commence Tolling On Lekki Toll Gate In March by Bigsunny01(m): 9:16pm On Jan 31 |
We shouldn't allow dis nonsense to continue Dis fools keep milking us to survive All along dat we been driving freely anybody die? 1 Like |
Crime / Re: Man Electrocuted While Stealing Transformer Cables In Edo by Bigsunny01(m): 9:10pm On Jan 31 |
Wetin tinubu hardship no go cause God please help us in dis tying time |
Properties / Re: Nigerian Guy Shows Off His Neatly Furnished 1-room Apartment by Bigsunny01(m): 7:21pm On Jan 25 |
VeeVeeMyLuv: Not wit satin 1 Like |
Politics / Re: Dangote Refineries Plan Supply To 150,000 IPMAN Stations by Bigsunny01(m): 8:24am On Jan 22 |
My own be say make fuel, gas and diesel cheap so dat other commodities in de market can be affordable, to ease de hardship outside No be to come out dey write epistle with big big english all de time We are tired of hearing same crap story 2 Likes |
Sports / Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Bigsunny01(m): 9:35pm On Jan 18 |
Biglittlelois: U wrote dis trash just because he missed one on one chance just one ooh U of all people should know dat no mata how good u are as a player, most time u loose chances and most time u also convert chances Na wao U guyz are ungrateful 3 Likes |
Sports / Re: Ivory Coast. Vs Nigeria: AFCON 2023: 0 - 1 On 18th January 2024 by Bigsunny01(m): 9:31pm On Jan 18 |
Biglittlelois: U wrote dis trash just because he missed one chance Na wao U guyz are ungrateful 12 Likes 1 Share |
Car Talk / Re: How I Was Able To Stop "Belt Cutting" Wahala In My Honda Civic by Bigsunny01(m): 11:16pm On Jan 13 |
larrypourl: Every aboki wit dere kettle |
Car Talk / Re: How I Was Able To Stop "Belt Cutting" Wahala In My Honda Civic by Bigsunny01(m): 10:34pm On Jan 13 |
wave1: I feels our local mechanic have been running de belt wrongly reason de problem is common |
Car Talk / Re: How I Was Able To Stop "Belt Cutting" Wahala In My Honda Civic by Bigsunny01(m): 10:29pm On Jan 13 |
infogeneral: Same way i have been enjoying my sweet baby civic De car is just too cool Do dis and have rest of mind Anytime i discover dat my belt is wick i buy anoda toks belt, call my mech and run it in without de adjuster 1 Like |
Business / Re: Marketers Await Dangote Petroleum Product Price List by Bigsunny01(m): 10:18pm On Jan 13 |
I still cannot see wat i wanna hear Can dis bring down de product or we remain like dis, if not den it's useless to have it here in our society |
Business / Re: Dangote Refinery Begins Operations by Bigsunny01(m): 11:43pm On Jan 12 |
1 Like 1 Share |
Nairaland / General / Re: Average Monthly Bills Spent On Subscription/Utilities..!!! by Bigsunny01(m): 8:14pm On Jan 11 |
Only de cost of fueling generator in a month is more dan 200k It's not easy for de son of man Bad governance is really dealing with everyone May God open dis evil men eye to see what dey have cause to dis gr8t nation |
Travel / Re: Which Country Would You Like To Relocate To Within The Next 5 Years? by Bigsunny01(m): 2:06pm On Jan 10 |
U S or Australia anytime anyday |
Travel / Re: Which Country Would You Like To Relocate To Within The Next 5 Years? by Bigsunny01(m): 2:06pm On Jan 10 |
Politics / Re: Tinubu Announces Plans To End Food Insecurity In Nigeria by Bigsunny01(m): 5:49am On Dec 15, 2023 |
Dis nonentity should shut up 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Aston Villa Vs Arsenal (1 - 0) On 9th December 2023 by Bigsunny01(m): 8:56pm On Dec 09, 2023 |
3 Likes |
Travel / Re: Top 30 Countries With Highest Number Of Skyscrapers by Bigsunny01(m): 6:32am On Dec 05, 2023 |
[quote author=Philistine post=127318408][/quote] Lwkmdπππ Hypocrite na dey worry u Must u travel dere before u know dey have de highest skyline dan u when u can actually make research by ur sef Or do u also need to travel to China, U.S before u know dat dey are 4 times develop dan de sink u are trying to defend?π€£π€£ |
Travel / Re: Top 30 Countries With Highest Number Of Skyscrapers by Bigsunny01(m): 7:30pm On Dec 04, 2023 |
Catapault: Which Lagos are u talking about? Is it de same Lagos i'm living in? Is Eastern Africa a joke to u Nairobi, Da-resalam, Adis-ababa etc |
Politics / Re: Cost Of Living In Nigeria Is Cheaper Than UK Or US by Bigsunny01(m): 11:53pm On Dec 03, 2023 |
Did u no just say in hour? Do we receive such money per hour here Nigeria? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 42 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |