Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 252 pages)
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEWhich kind useless CAPRISUN u de CAPRISUN so I don LOAD my KALA wit enough BULLET Abeg give me LOCATION to ur AP I one COME SETTLE SOMETHING PITOTO PILOLO MANTOTO WTF MAN |
. |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEENa who POST dis POST Wey my KALA Na to LOAD enough BULLET dis EARLY MOMO I need BLAST dis MANCHI or BANI left leg or right YANSH PITOTO PILOLO MANTOT WTF MAN |
Holly Gram amabobi everybody wit der OWN MATTERSu don find ur OWN MATTERS peace be on to u man WTF MAN |
Holly Gram ![]() I just de BLA my EARLY MOMO WEED, de also CLEAN my KALA.. So make I just de READ comments with HIGHNESS WTF MAN |
Holly Gram u no need tink go FARjust HIGH 1 EARLY MOMO WEED Na only u go de hear her name 4 ur brain WTF MAN |
Holly Gram ![]() I no get TIME to READ long POST but wit d comments I believe Say dat MANCHI go be JUNZIN MANCHI And na to LOCATE em AP 1st BLAST em left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg I no go stop der ooooo I go make SURE sey I BLAST em BLOKOS join PITOTO PILOLO MANTOTO WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEU de slip on BIKE Take TM, trammadol Na her KUNTUS go hear am by d time u don NACK her for like 3rs and u never COME but she go don COME like 4 times.. no b PESIN go tell her say u na ODOGWU WTF MAN |
professore:Holly Gram Napikin wey know no how MARKET take start go always see MARKET as em play ground. no CAST who no CAST u peace be on to u... JAH WTF MAN |
Holly Gram Na to BLAST der left legs wit my old KALAKITOTO PILOLO MANTOTO WTF MAN |
Holly Gram ![]() real G D HUSTLE is real no de look WAITING man WEAR 4 BODY dress na PACAKAGING ZAZUKI LUKIKI WER is ZUZUKI LAND is FAR but wen u BLA on dat WEED is NEAR WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram I no one CAPRISUN any mater on top dis MATTER it's SATURDAY Make I just HIGH my WEED jeje and clean my KALA make e SHINE WELLA WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEI no READ ur post but waiting I SEE, I CONFIRM sey u na correct G.. I 4 BLAST 1 SHORT 4 air for ur MATTER but I don HIGH INTOTO make I no go use HIGHNESS BLAST my BLOKOS WTF MAN |
Holly Gram OVER HIGHNESS no make me see dis picx well LATOTO PILOLO MANTOTO OVER HIGHNESS de worry me abeg waiting D PICTURE de TALK about. na only JAH knw how I take de TYPE dis tin WTF MAN |
Holly Gram ![]() I just de BLA my WEED jeje de high my hausa drink CALLED ZUKUDIE WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEESee wasting of DRUGs I no send does MANCHIS ooo but u see dat HIGHNESS, who go HIGH am now over PARA de worry me Make una better RELEASE dat KUSH oooo AMABOBIS must HIGH NA PITOTO PILOLO MANTOTO way my WEED make I BLA. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram Wen u HIGH MAMA CHINELO WEED b4 working out WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEMake no BANI ADMIRE me ooo Just ADMIRE my KALA and WEED and we go de alright WTF MAN |
Holly Gram Na der matterz b datWTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEAs I de here I no get time for BANI or woman once I don BLA my WEED and take that hausa drink wey Dem de call ZUKUDIE Amabobi my EYES don close b dat Any MANCHI wey JUNZ 4 my AMA Na to BLAST em left leg or BLOKOS E get one TOM BOY wey me n her de always HIGH 4 my AP... if she even look my FACE any how, Na to BLAST her left YANSH ooo BOOGY MAN... LATOTO PILOLO KITOTO WTF MAN |
Holly Gram real matters HUSTLE HARD... Still PACKAGE join All WAY NA WAY... Many don reach der amabobi u self go reach der WTF MAN |
Holly Gram ![]() amabobi EASY wit d GRAMMAR ooo No make me burn my lip with dis local WEED WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 163 164 165 166 167 168 169 170 171 (of 252 pages)
AMABOBI YEEEEEE