Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 252 pages)
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram ![]() GAME is NEVER a PROTECTION.. Amabobi No CULT JAZZ PASS, No CULT STRONG PASS, No CULT JUJU PASS... People Dem wey CARRY am 4 HEAD in doz DAYS, Dem de 6ft and MANY go STILL join Dem but I no PRAY so.. GAME wey u go JOIN and u no go get PEACE of MIND. U no go fit de one PLACE or even WALKER freely for ROAD, Ur house self u no go fit stay.. Na only wen ur Gs Dem de wit u, na dat TIME u fit feel SAFE, which is not even 100% SAFE... amabobi no Gain in it.. LAS LAS u go see BANTER, LAS LAS u go still FIGHT and dat FIGHT or BANTER fit b ur last... If u no COME, u no go KNOW and if dem no Tell u self, U no go fit SEEM.. WTF MANw |
Holly Gram real matters..Make I KUSH my WEED in peace.. MATOTO LUTOTO WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEEI don LOAD my KALA.. abeg give me ur LOCATION to BLAST ur BLOKOS just de hungry me WHICH kind CAPRISUN be dis Na LATITO BOYOYO PUTOTO... WTF MAN |
Holly Gram I no de READ long POST... MAKE I JUST KUSH MY WEED IN PEACE WTF MAN |
Holly Gram ![]() Wen u de NACK d BANI KUNTUS U de feel HIGH WAITING concern ME.. KUSHING MY WEED DIS EARLY MOMO.. WEATHER 4 KUSH... MY KALA DE MY RIGHT HAND WTF MAN |
Holly Gram real matters. guy will never LEAN d CODED life WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
ZooCountry45:Holly Gram just a street PORT HARCOURT slang |
Holly Gram I no get time to read ur post bcus I de on cloud 19...To BLAST ur left leg wit my old KALA de hungry me.. I no go mind BLAST ur BLOKOS join.. WTF MAN |
Holly Gram All D GRA GRA, ALL d WHO GOES U..R.I.P TO THE DEAD.. GAME is NEVER a PROTECTION.. Amabobi No CULT JAZZ PASS, No CULT STRONG PASS, No CULT JUJU PASS... People Dem wey CARRY am 4 HEAD in doz DAYS, Dem de 6ft and MANY go STILL join Dem but I no PRAY so.. GAME wey u go JOIN and u no go get PEACE of MIND. U no go fit de one PLACE or even WALKER freely for ROAD, Ur house self u no go fit stay.. Na only wen ur Gs Dem de wit u, na dat TIME u fit feel SAFE, which is not even 100% SAFE... amabobi no Gain in it.. LAS LAS u go see BANTER, LAS LAS u go still FIGHT and dat FIGHT or BANTER fit b ur last... If u no COME, u no go KNOW and if dem no Tell u self, U no go fit SEEM.. WTF MAN |
Emerald04:Holly Gram depend on ur UNIT..not just WEED but all TABLE... RIGHT now I de on cloud 19. how I take de type, I no even understand... but never CAST ur SELF over here.. WTF MAN |
seankafor:Holly Gram ![]() u go fit carry... not just WEED ooo TABLET Dem join... WTF MAN |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD If no be say I de on HIGHNESS Na to BLAST like 3 BULLET 4 air.. but amabobi don high make I no go BLAST pesin we de em on jeje.. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram I no get time to read ur post but waiting my HIGHNESS tell me be say u na JUNZIN MANCHI.. As I de here I don HIGH INTOTO... I 4 like BLAST ur left leg wit my old KALA but I don REMOVE all d BULLET 4 my KALA b4 I go use HIGHNESS take BLAST my BLOKOS with my hand . WTF MAN |
samuel051:Holly Gram real talk my Gee.. real talk..WTF MAN |
Holly Gram WTF MAN |
Holly Gram same reason I high on my KUSH 24sc..WTF MAN |
Holly Gram kush enough WEED and 4get d emotion.WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram I no fit REMEMBER bcus na WEED I just de oder since ..WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram Na dis kind CAPRISUN de make me PARA I don LOAD my KALA.. LATITO BOYOYO I need der LOCATION make I go BLAST der BLOKOS wit my old KALA WTF MAN |
Holly Gram if u get ENOUGH WEED, I GO FOLLOW U.
WTF MAN |
Holly Gram AMAMBOBI U NO 1 GET SENSE 70rs OLD MAN I don LOAD my KALA.. abeg give me LOCATION to ur AP.. I one come SETTLE SOMETHING.. WTF MAN |
Holly Gram my KALA, my WEED.. WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEE...make una give me LOCATION.. I don LOAD my KALA... make I go BLAST dat BANI left leg wit my OLD KALA then use my new KALA BLAST her right leg... WTF MAN |
Holly Gram AMABOBI YEEEEEE...R.I.P TO D DEAD... U see y I de always carry my OLD and NEW KALA... CUNTREE DON CAST BIG TIME STREET DON CAST No wear SAFE oooo Any MANCHI wey go JUNZ or try to OBTAIN me.. I SWEAR DOWN I go BLAST em BLOKOS wit my OLD KALA b4 people go begin ask waiting HAPPEN.. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram real matters. WTF MAN |
Holly Gram Dis MANCHI need Naija WEED... WTF MAN |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 252 pages)
real matters. WTF MAN