₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,406 members, 8,445,354 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 09:30 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 252 pages)

RomanceRe: She Pissed Me Off Badly by Boogyman557: 7:27am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool Na people like una de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA 4 free...


WAITING DE WORRY U..


BANI never accept u and u don de spend RUBBERZ..

U NO 1 GET SENSE...

amabobi I don LOAD my KALA..


abeg give me ur LOCATION make I come SETTLE SOMETHING.. WTF MAN
CrimeRe: RAPE: Police Arrest Native Doctor For Impregnating 15 Year Old Girl In Anambra. by Boogyman557: 7:19am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool AMABOBI YEEEEEE....



I don LOAD my KALA...


abeg make una give me LOCATION make I go BLAST dis MANCHI left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg...


I no go stop der oooo..


I go BLAST em BLOKOS join.. WTF MAN
RomanceRe: How Much Did You Spend On Ladies In This Xmas And And New-year Mood by Boogyman557: 6:52am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool only SPENT on my WEED... KUSHING 24sc. No time 4 BANI.. make de go HUSTLE 4 der own RUBBERZ. WTF MAN
CrimeRe: See As They Used Plier To Remove Person Teeth - Vikings And Eiye PHOTOS by Boogyman557: 6:48am On Jan 02, 2022
samuel051:
Holy gram
Boss welcome back
Wtf man..
Holly Gram cool I see u my MANCHI.. HAPPY new YEAR... NEW YEAR, NEW KALA.. WTF MAN
CrimeRe: Siblings Drown In Kwara River On New Year's Eve by Boogyman557: 6:43am On Jan 02, 2022
Sharatan:
Kala blaster grin where have you been?
Holly Gram cool My mantito MANCHI... I de SHRINE de kush 24sc... WTF MAN
CrimeRe: Moment Tinubu's Campaign Driver Was Seen Fighting Dirty With A Lady (video) by Boogyman557: 6:34am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CrimeRe: I Quit Sport Betting, Virtual Betting And All Forms Of Gambling This Year by Boogyman557: 6:32am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool real matters. Na So we de hear but good 4 u my MANCHI. WTF MAN
PoliticsRe: Gov Ugwuanyi Hosts Ex-Enugu Lands Commissioner, Nnam by Boogyman557: 6:28am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: See My Plans On Helping Runz Girls This Year by Boogyman557: 5:08am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool some people go just CARRY der SELF de ENTER EXPRESS....


WTF MAN
RomanceRe: Guys I Need Your Help by Boogyman557: 5:03am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool which kind useless CAPRISUN u de CAPRISUN 4 here....

Na dis kind tin de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg....


WAITING DE WORRY U...



WTF MAN
PoliticsRe: Ngige: Godfathers Removed Me For Protecting Anambra Treasury by Boogyman557: 4:52am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CrimeRe: Siblings Drown In Kwara River On New Year's Eve by Boogyman557: 4:51am On Jan 02, 2022
Holly Gram cool na this kind matter de make me BLAST my KALA 4 AIR... PITOTO PILOLO MANTOTO... WTF MAN
TravelRe: Beautiful Fireworks From Rio Brazil 2022(photos, Video) by Boogyman557: 4:50am On Jan 02, 2022
walkbrazil4k:
WTF MAN,where you hide since? grin
Holly Gram cool I no hide oooo. my mama COLLECT my phone.. she talk say I too small to get phone... WTF MAN
RomanceRe: How Much For RAW Sex With Runz Girls by Boogyman557: 4:48am On Jan 02, 2022
FernandezPabIo:
this man. Where the heck have you been
Holly Gram cool happy New year man. WTF MAN
Christianity EtcRe: Mbaka Tells Fellow Priests To Stop Condemning Him For Praying For Nnamdi Kanu by Boogyman557: 9:46pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: For Those Born In The 90s And Still Single.. by Boogyman557: 9:33pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool married to my WEED.. KALA my BEST friend.. WTF MAN
PoliticsRe: Fuel Price Increase: We Will Shutdown Nigeria, NLC Warns In New Year Message by Boogyman557: 9:30pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CelebritiesRe: Joseph Yobo & His Wife, Adaeze Celebrate 12th Wedding Anniversary (Photos) by Boogyman557: 9:26pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
PoliticsRe: New Year: Obi Urges Nigerians To Sustain Hope In Country by Boogyman557: 9:24pm On Jan 01, 2022
revived2:
Boogyman557 welcome
Where your kala angry angryLmao
Holly Gram cool new
YEAR, new KALA... any MANCHI wey JUNZ dis time around em left leg and right leg must COLLECT..


WTF MAN
PoliticsRe: New Year: Obi Urges Nigerians To Sustain Hope In Country by Boogyman557: 9:21pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: How Much For RAW Sex With Runz Girls by Boogyman557: 9:19pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool amabobi... NA EXPRESS U DE GO..




WTF MAN
RomanceRe: How Can I Urinate Inside A Nigerian Girl Pussy? PLEASE HELP! by Boogyman557: 9:14pm On Jan 01, 2022
BegAt40:
Hey bro

You promised me that I'll die last year. Please renew your charm it's January already bro. grin



Your papa fit come castlefield? grin
Holly Gram cool amabobi I de on cloud 18 here.. over highness hold me. infact I knw no how I take de type dis tin.. I don REMOVE all d BULLET 4 my KALA b4 I go use mistake BLAST my BLOKOS wit my hand.. WTF MAN
RomanceRe: Best Of The Best Moments Of 2021 by Boogyman557: 9:08pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool SMOKING my kush 24sc and LOADING enough BULLET 4 my KALA. WTF MAN
RomanceRe: Check Out My New Year Pictures, Shey I Fine? (pics) by Boogyman557: 9:06pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: Why Do Womanizers Avoid Me? by Boogyman557: 9:05pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
RomanceRe: How Much Did You Spend On Ladies In This Xmas And And New-year Mood by Boogyman557: 9:04pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool 24sc I de BLA my KUSH, while my KALA de my AP de chill...

WTF MAN
RomanceRe: How Can I Urinate Inside A Nigerian Girl Pussy? PLEASE HELP! by Boogyman557: 9:01pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool I don LOAD my KALA..



Amabobi abeg give me ur LOCATION I one come SETTLE something..


WTF MAN
RomanceRe: My Temperamental Girlfriend by Boogyman557: 8:58pm On Jan 01, 2022
lasisi69:
lol... Happy new year to you too cheesy
Holly Gram cool Happ New year my MANCHI.. I de on KUSH Level now.. my phone screen b like 5 for my EYES. na over highness.. make I no go use HIGHNESS BLAST d guy wey de my front de KUSH wit my KALA.. WTF MAN
CrimeRe: A Handsome Young Man Mobbed In Ilorin On New Year Eve,(Photos &Video). by Boogyman557: 8:50pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool real matters. WTF MAN
CrimeRe: Stop Celebrating Happy New Year Start Running Vikings And Eiye Cult War by Boogyman557: 8:45pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool I don de tell everybody say make una de carry una own KALA...


CUNTREE don CAST BIG Time..


STREET DON CAST BIG TIME..


As I de here so I get 2 KALA, old and new KALA.. any STREET wey I de ENTER I de carry my KALA... Amabobi any manchi wey junz 4 my ARINA, I go 1st BLAST em left leg b4 people go begin ask weitin happen.. WTF MAN
CrimeRe: Anambra Native Doctor Arrested For Raping 15-Year-Old Girl (Photo) by Boogyman557: 8:39pm On Jan 01, 2022
Holly Gram cool AMABOBI D MANCHI.. I don LOAD my KALA.. make una give me location make I go BLAST dis MANCHI left leg wit my old KALA then use my new KALA BLAST em right leg...



I no go stop der ooo...



I go make sure sey I BLAST em BLOKOS join.. WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 169 170 171 172 173 174 175 176 177 (of 252 pages)