₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,524 members, 8,445,846 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 04:29 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 252 pages)

RomanceRe: Does A Man unclothedness Moves Woman? by Boogyman557: 5:01am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: Reactions As 'SIMPLE' Man Lies Belly Flat To Ask For Girls Hand In Marriage *pic by Boogyman557: 4:59am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool NA DIS KIND TIN DE MAKE ME BLAST PESIN LEG WIT MY KALA 4 FREE. MANCHI WEITIN DE WORRY U. LAS LAS NA UR MONEY U GO DE SPEND... ABEG WER DIS TIN HAPPEN MAKE I GO REASON DIS GUY HOW E DEY B ME 4 HERE. I DON LOAD MY KALA DIS EARLY MOMO. I NEED LOCATION TO DIS MANCHI HUZ. I GO MAKE SURE SEY I BLAST EM LEFT LEG WIT MY OLD KALA THEN USE MY NEW KALA BLAST EM RIGHT LEG. WEITIN DE WORRY U. WTF MAN
RomanceRe: My Virginity My Pride by Boogyman557: 4:54am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool GUD 4 U MAN. WTF MAN
RomanceRe: Love Matters by Boogyman557: 4:51am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: When Couples Start To Resemble Each Other (Photos) by Boogyman557: 4:50am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool I DON HEAR DIS KIND TIN B4 BUT I NO REALLY SEND D MATTER SINCE E NO FIT SUPPLY ME KUSH OR WEED. WTF MAN
RomanceRe: A Gown Made Of Broken Mirrors: Behold Billionaire Oil Heiress Ivy Getty Weds In by Boogyman557: 4:46am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: How Can I Cure Palpitations by Boogyman557: 4:43am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool D ANSWER SIMPLE NA. NNA NAWA 4 DIS MANCHI OOO. ABOBI SEE MAKE U START TO DE KUSH WEED OR IF U NEVER TEST AM B4, I GO ADVISE U TO START WIT HALF STICK, MAYBE AS U DE GRADUATE U GO BEGIN TAKE FULL STICK, B4 U NO IT. ABOBI U GO DE ALRIGHT. WTF MAN
RomanceRe: 4 Ex Girlfriends Left Me With The Same Story, I Am Confused by Boogyman557: 4:38am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool AMABOBI I NO GET TIME TO READ EVERYTHING BCUS I DE ROLL MY WEED HERE.. I GO ADVISE U SEY MAKE U START TO DE SMOKE WEED. I DE TELL U. U GO DE REASON WELL AND DOES BANIS NO GO DE SEE U LIKE A JUNZIN GUY. SEE NA UR CHARACTER DE CUS AM. U NEED FIT IN AS A G. U DE TOO EMOTIONAL AND U NO DE TREAT DEM DE WEY DEM WANT. ABOBI HIGH SOMETHING, U GO THANK ME LATER. WTF MAN
CrimeRe: How My Friend Was Held Hostage And Beaten By Men Of The Npf In His House by Boogyman557: 4:33am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool I NO GET TIME TO READ EVERYTHING BCUS I DE ROLL MY WEED HERE.. DIS NA D REASON Y I SEY MAKE EVERYBODY GET DER OWN KALA. IF TO SEY U GET KALA, PESIN NO FIT GET MIND JAZZ IN UR AP LIKE DAT NA. NA TO BLAST D MANCHI LEFT LEG B4 PEOPLE GO BEGIN ASK WEITIN HAPPEN OR U BLAST LIKE 2 BULLET FOR UP AND DEM GO TWAMER. WTF MAN
CrimeRe: My Encounter With Lastma Officers Today,and How They Refunded Back My Money by Boogyman557: 4:28am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
CrimeRe: OAU Final-year Student Caught, Paraded For Stealing by Boogyman557: 4:17am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
CrimeRe: Police Arrest 108 Naval Impersonators In Lagos by Boogyman557: 4:13am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool WTF MAN
CrimeRe: Newborn Baby With Ants All Over His Body Dumped In A Polythene Bag In Benue by Boogyman557: 3:59am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool I SWEAR DOWN I LOVE KIDS. IF I CATCH DE LADY WEY DO DIS NONSENSE. ABOBI I GO BLAST HER LEFT LEG WIT MY OLD KALA THEN USE MY NEW KALA BLAST HER RIGHT LEG. WHICH KIND NONSENSE B DIS. WTF MAN
CrimeRe: . by Boogyman557: 3:55am On Nov 11, 2021
HOLLY GRAM cool SORRY MAN. WTF MAN
RomanceRe: My Boyfriend Is Threatening Me. by Boogyman557: 3:51am On Nov 11, 2021
Fash20:
HOLLY GRAMS cool cool I NO NO SAY NA NORTHEAST YOUR AMA DEY. I HERE THEIR STORY WELLA. EVEN PIKIN WEY THEM NEVER BORN SEF DEY CARRY KALA FOR IM MAMA BELLE. WTF MAN
HOLLY GRAM cool TRUE TALK MAN. EVERYWHERE DON CAST 4 HERE. NA GOD GO DELIVER US. WTF MAN
PoliticsRe: Buhari: We’ll Work With France To Dismantle Criminal Networks by Boogyman557: 8:04pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool WTF MAN
PoliticsRe: Lagos Local Council Imposes ‘illegal’ N100 Daily Levy On Pos Operators After Yea by Boogyman557: 8:03pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
PoliticsRe: Anambra Guber: Andy Uba Of APC Assembles 3 Senior Advocates Of Nigeria by Boogyman557: 8:02pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: A New Member by Boogyman557: 7:55pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool WLCM MAN. WLCM MAN. WLCM MAN WLCM MAN. I JUST DE SEE UR POST NOW. NO VEX I BEEN DE ROLL MY KUSH FOR TONIGHT HIGHNESS. WTF MAN
RomanceRe: Wife Material’ Girlfriend Burns Yam She Was Cooking For Her Lover [video] by Boogyman557: 7:44pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
PoliticsRe: Ngige Congratulates Soludo, Hails Buhari by Boogyman557: 7:43pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
CrimeRe: Woman Caught With Stolen Newborn Baby In Onitsha (video) by Boogyman557: 7:41pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool STREET DON CAST. CUNTREE DON CAST BIG TIME. EVERYBODY CARRY UR OWN KALA OO. WTF MAN
Science/TechnologyRe: Two- Toed Baby Sloth Suprises Zookeepers With Speedy Birth (Pics, Video) by Boogyman557: 7:38pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
PoliticsRe: Anambra Election: Peter Obi Congratulates Soludo, Commits State Into God's Hands by Boogyman557: 7:28pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: My Boyfriend Is Threatening Me. by Boogyman557: 7:26pm On Nov 10, 2021
Fash20:
HOLY GRAMS cool O BOY. NO DEY PREACH WETIN NO DEY PRACTICABLE.
HOLLY GRAM cool AMABOBI 4 MY AMA HERE, ALOT OF CHIKALER DE CARRY KALA HERE OO. U NO 1 JUNZ WIT DOES CHIKALER DEM.. LAST WEEK 1 CHIKALER DE CAPRISUN US HOW SHE POINT 1 OF HER JUNZIN BF KALA 4 BLOKOS, NOW D GUY DEY BEHAVE WELL. WTF MAN
PoliticsRe: YPP's Ifeanyi Ubah Congratulates Soludo. Appreciates Family,friends & Supporters by Boogyman557: 6:48pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: One Hand Is Working To Bring Money, The Other Hand Is Taking The Money (Pix) by Boogyman557: 6:47pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN
RomanceRe: Which Music Artist Has The Highest Play List On Your Phone??. by Boogyman557: 6:46pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool BOB MARLEY, LUCK DUBE, SHABBA RANKS, BURNA BOY, BEENIE MAN.. WTF MAN
RomanceRe: New Dating App For Nigerians!! by Boogyman557: 6:45pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool NORMAL PAROLE. LAS LAS E GO CAST. WTF MAN
BusinessRe: Kuda Bank Called EFCC On My Friend Over N800k - Bryson Adah Cole by Boogyman557: 6:42pm On Nov 10, 2021
HOLLY GRAM cool REAL MATTERS. WTF MAN

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 210 211 212 213 214 215 216 217 218 (of 252 pages)